04kaa's Posts
Nairaland Forum › 04kaa's Profile › 04kaa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 81 pages)
lalaboi:i have told her to get pregnant once and for all , i know know wetin dey worry am oya gators he don do, stick to the topic, its lalaboi vs benjamz part 2 , lets stay on d topic my wife. |
haba gators, he never reach 2 secs wey i reply u don quickly tasi mi back, haha u nor get work?whats the time there sef , cuz its 9pm here , |
Ileke-IdI:lol@gorodome ode buruku nie. |
Genuflect:lol, omo oshi, i go dey zamunda on 31st, u go come? ![]() besides u need to reply me fast fast , am hungry for battle, i want to eat an emcee up, e don tey wey ebora don chop. oya abi fear no let u reply? chamotex:ode, no be joke i dey joke, like say if i deserve am u go fit battle me. u think say 04ka and chamotex na mate? ![]() |
hmm |
am wondering why you are hell bent on me rapping 4 u, am sure u can even pay to hear me rap idiot ashedi, i can see ur dying to hear me rap again. go tell ur papa make he come rap now, you shall die expecting. amen oloriburuku, adoookooo ashedi. ![]() |
Ileke-IdI:honestly how many times are u gon call me oloshi? ![]() are u expecting me to be courting u? with this insult in the morning, insult in the night, i doubt if u will ever see husband that would marry u, the average guy does not like an insultive biiatcch like u . ileke idi were oshi. oya am waitin 4u i don ready for u today . |
Ileke-IdI:if i put am for verse, na u i go diss o, make i diss u? ashedi. |
DBR:dbr you are obviously to daft to understand what tubers mean oh i see DBR has already joined the partiality conspiracy group, how much did they bribe u, 350naira,?? you are so cheap even pr'ostitute expensive pass u dbr, didnt they tell u that all infidels who go against the great ebora will get eaten , have u forgotten the name , ebora merindinlogun tongbe nugbo irumole. ![]() have u ever seen ebora back off from an e-battle?, make una go do photocopy of una sef, ebora na spirit , ebora is consistent ![]() |
eldee:u can say that again, at least your 5million pound investment razor has ran away from an o4ka challenge. ![]() na ur papa i wan face now, on the real maybe mister loud mouth chamotex has balls to battle me. oya chamotex over to u, come out and battle me , abi u no wan disgrace urself abi u sef dey fear me ?? ![]() |
Ileke-IdI:something stronger for ur uncle?? oponu ileke idi oshi, see bad belle, u will die wit it , say amen, amen. |
DBR:lol are u a ghostwriter how come u cant spit tubers even when u eat yam? ![]() DBR:if na that one u go aint till the kingdom come, maybe we all should sit back and watch DBR entertain us. shebi u can do comedy too. tehehe ![]() |
Ileke-IdI:ileke idi are u a fool? , i have posted my own already , no be the scarecrow raze remain? , you must be dumb and stoopid for still asking me again. no let me yab u o |
bjmighty:make that ur mouth tear as u dey yawn ![]() Dotman01:you are also boring make una close this useless thread, razor is not man enuff to batttle o4ka. END OF DISCUSSION |
experts:lol expert you are a very funny guy. dont listen to milkan i sabi am well well for here |
are u talking to a woman like that,? even the most arrogant nairalander has girl manners. u disappoint boys |
Djswaggz:if u dey find trouble , no find trouble come o4ka side o, because i see say u don dey misyarn small small stick to ur dj career, jeje ![]() |
Djswaggz:lol lmao swagga u don craze, see as u dey catch a whole expert mugun. ![]() |
eldee:look who face?, eldee face or eldee papa face? , u be small boi now, abi oloribururku nie ni. iyalayae ![]() abi u sef an battle me?? ur father 'raze' don run away , oya set the thread right now. o4ka vs eldee go hire ghostwriters come. ur father wey no fit spit tubers. Djswaggz:lol @ swaggz, maybe na their papa go battle on jonzing world or who am i omo oba beat ![]() eldee:sometime i wonder if u know anything about hiphop. ode nie. chiogo:a milli, hold yuh,? oh my God, sometime am like wtf what do these people know about hiphop, na tosinadeda bloc head suggest the beat. in the 1st place , what does tosin know except to do oriza for loudmouth? , i wonder why he didnt suggest ''testing microphone'' or bracket yori yori beat or salawa abeni's beat ![]() |
shola allyson-ejo owuro. reality-barrister ![]() |
chiogo:cooking up which dope shit? or he is very scared of o4ka. havent u noticed he has ran away like a pussi me go to work on my verses,?? i have already written his death blow already . i can even send it to u if u want to hear, me i dont need 17 years to write for razor, i am a born battle rapper. lion and dog are not the same.chi |
bjmighty:if na u nko u no go pick race ?? when razor hear ebora razor pick race forget slippers ![]() on a lighter note maybe razor went to hire 37 ghostwriters for ebora, he don forget say ebora na merindinlogun, na only the first ebora dey throw warning shot freestyle, the remaining 13 eboras still dey sleep, they never even wake up , they never wan enter the battle yet. tehehehe, buncha clowns. ![]() and where is dbr, dbr too hasnt been online since saturday. wey tosin , wey lalaboi where is everybody? abi na them dey ghostwrite for razor? ![]() @fl gators u should ask me why am overconfident, i gat 100% confidence say razor go lose this battle. razor na small boi to ebora now. chiogo: |
eldee:eldee abio, i thot i was the only one that heard the knowldege that mode spat, mode don improve for freestyle o, haha see wordplay. modenine too much jare. the guy try i beg |
experts:na joke i dey joke jare. expert shebi 9ice talk say na 5 albums hin go release this year , na true?? |
BENJAMZ:oya benjamz post ur part 2 diss make lalaboi come give u final burial,.lol i beg i wan laugh jare. ![]() |
bjmighty:baba suwe. mighty where is raze to come reply me o, am bored o. abi u sef wan spar.lol shebi na apala and fuji u dey sing .maga ![]() |
as in are u just waking up from coma or summ, a song thats almost 2 years old. expert you are outdated.o |
@benjamz u don surrender finally ko? na so so bigmouth u get o, ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 81 pages)


abi u sef dey fear me ?? 

