04kaa's Posts
Nairaland Forum › 04kaa's Profile › 04kaa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 81 pages)
bjmighty:fly wey talk say he go follow malu enter poo, na there him papa go hear am dey continue. how can a fool like u just suddenly be taking sides in a battle that we do for fun. . dey carry your papa were come, u go meet ebora merindinlogun for house. ![]() @thread and the partial tosinadeda shey ur razor blee g never run for 04ka now, una eye never clear , i tell u say 04ka no be genuflect mate for rap. he has dissappeared into thin air , since he heard ordinary warning shots. if he doesnt reply me by the end of today , 04ka will be declared winner by walkover. razor blee g bawo, 73 razor blee gs plus all him crew members, them no fit battle ebora merindinlogun. ![]() |
bjmighty:lol, he be like say this one na oloriburuku o, he be like say u never sabi me |
eldee:eldee, na ur father gawk himself, who are u? who u and ur papa be "?, what gives a fool like u power to talk to me, abi he no wan better for u, e be like say u and ur papa dey craze/ eldee:make i deliver something hard for who?, an idiot like u?, go tell ur father and ur mama make them come deliver . all of una partial idiots never plenty reach , make una go photocopy una sef come. plus eldee+tosinadeda+bjmighty + genuflect +ileke idi +wordsmith+razor iyalaya all of una go run down ni. na ebora merindinlogun dey talk ![]() |
bjmighty:bjmighty, because u dey china abi,, if they born ur papa well , u sef come battle me now, eldee oya set the thread for am , razor is a pussi wey dey chicken out , bjmighty oya now, make u and ur papa come battle me now if them born una two well, right now. , u go think say na chinchonchin wey dey speak for here, no be china be this o, this one na igboro streets!! 04ka ebora the great. one in town.! |
bjmighty:ha oloriburuku, na u and ur papa u think say i dey entertain for here.?? |
Ileke-IdI:this chic leave me alone o, your character is immatured , i dont play my beats for immatured girls, i thot u were grown up and matured enuff to understand that all we do is have fun here. incase any of yall missed my first attack on razor , download it here free, this is just a freestyle appetizer, i havent even sat down to write anything for razor yet, if he wants beef , he is gettin it free of charge 100% ebora.! be warned o4ka ebora merindinlogun is still undefeated , even ibime , streetwise una baba no fit tasi o4ka a.k.a ebora merindinlogun!! for here for those who want the lyrics of my freestyle this is it: OFOKA'S WARNING SHOT VERSE 1: RAZOR talks TOO MUCH/HE soundS like a parrot if u mess up in d street /ama fuucck u up like an harlot razor blee g / your mixtape was wack . the reason why we hail is cuz we nairaland cats on the real dawg/ u dont wanna battle am fulani BIIITCHH who the fuuuccck ''raze' this cattle (raised,, raze (razor's name) punchline (persona) genuflect /razor e flirt /gay e flirt/ pussi flirt , TO BE CONTINUED WHEN RAZOR GETS THE BALL TO REPLY ME DOWNLOAD O4KA EBORA MERINDINLOGUN WARNING SHOTS TO RAZOR , HERE I DEY TELL UNA SAY NA HERE RAZOR CAREER GO END IF RAZE NO SURRENDER TO OFOKA THE GREAT EBORA!!!! DONT FCUKK WIT RAZE UNLESS U SEX INFECTED? huh ![]() OFOKA CAN FCUKK WIT RAZOR CUZ OFOKA IS RAZOR PROTECTED , !!! yall should calm down, o4ka is just having fun guys, its a friendly battle yall, me and razor are still tight friends. but level pass level for hiphop, thats how we do nairaland stylee.!!! shouts to hax for being impartial unlike that tosinadeda and bjmighty bastid @ileke fl gators, forget my fronting little girl, u know ebora will always talk now, my love i know u still love me, i love u too boo,. |
hax:yes hax i made that beat, am actually a professional beatmaker man, i got hundereds of sicker beats that are fcukin bananas, razor is about to taste how o4ka ends careers. , razor is about to find out why the call me 157 years methusella a.k.a ebora merindinlogun of nl.!!! lol make him go call geetweezy,misschief and the whole team razor, ofoka the nairaland methusella wan bust!!! Ileke-IdI:me bush?? if only u knew me. its a pity u never gave urself a chance to know me. |
hax:i always knew and respected hax cuz i know hax has a matured personality and understand issues on nl , unlike these small senseless like tosinadeda, tosinadeda as if i dont know you that you are an impartial idiot and that u hate me . na today u dey hate me oloriburuku, babae ma run down ni, fool what do u know about hiphop and battle rap wey u dey force hold yuh beat on me , hold yuh na beat ? fool i resemble nicki minaj for your face, go call ur papa make he come rap for hold yuh ragga beat nimphomthwart.hax:yes hax i made that beat, am actually a professional beatmaker man, i got loads of sicker beats that are fcukin bananas, razor is about to taste how o4ka ends careers. make him go ask sauron how i ended sauron career wit a single battle, till today sauron cannot drop a single bar here, raze is about to find out why the call me 157 years methusella a.k.a ebora merindinlogun of nl.!!! lol ![]() krayola knows my hussle, i no be razor mate for all music levels, razor na small boi for where o4ka dey. when i say i go end him career prematurely people think say i dey joke, him go shock soon when i unleash my arsenal of beats and punchlines on him if he is man enuff to show up.!!! o4ka ebora merindinlogun no just dey make mouth, i dey back up wit actions nii, that is just a freestyle o, if i complete my write up for raze nko, raze go soon soji who ebora be for here. #bjmighty you , dey misyanr dey go, i never get ur time now, after razor careers ends, bjmighty you and ur papa are next ! Goldberg taunt-you are next !!! @fl gators why are u suddenly begging for my fb addy? i thot u said i was bush innit?? i beg leave me o, i no marry u again. @tosinadeda who made a partial like u referee? who u dey set rule for? me and u na mate? abi craze dey worry u and your papa head, ?? e be like oloriburuku leleyi sha thats why i respect lalaboi, he doesnt take sides like an which one be civiilised /uncivilised rap taunts , ??lmao, this is a fcukin battle, go hard or go home biatch.!! na your papa u go set rule for . |
[size=18pt]DOWNLOAD O4KA EBORA MERINDINLOGUN WARNING SHOTS TO RAZOR , HERE I DEY TELL UNA SAY NA HERE RAZOR CAREER GO END IF RAZE NO SURRENDER TO OFOKA THE GREAT EBORA!!!![/size] Ileke-IdI:your head no correct fl gators ilEke-idi oshi , who no go battle, emi ofoka ebora merindinlogun he be like say u no sabi mi, na only krayola sabi who i be or here. LADIES AND GENTLEMEN ITS BEEN 7 YEARS SINCE OFOKA ENDED SAURON'S CAREER ON NAIRALAND, OFOKA EBORA MERINDINLOGUN A.K.A NAIRALAND METHUSELLA HAS BEEN FORCED AND UNLEASHED OUT OF HIS METHUSELLA CAGE TO COME AND BATTLE A NEW UPCOMING CAT NAMED ''RAZOR'', MAKE ALL OF UNA KEEP AM ON THE DOWN LOW, WE ARE JUST HAVING FUN O, RAZOR IS MY ORIGINAL PADDI , , ITS ALL LOVE DAWG, BUT WE JUST HAVE TO HAVE SOME FUN, EMCEES NO DEY RUN FOR BATTLE , HERE IS A LITTLE APPETIZER TO KEEP YALL EXPECTING MORE, ITS THE SHOWDOWN OF THE YEAR, MAKE UNA DOWNLOAD FREE OF CHARGE O4KA WARNING SHOTS TO RAZOR, TO ALL OF UNA WEY TALK SAY I DEY MAKE MOUTH, NA UNA GO FINISH RAZOR CAREER, RAZOR I ADVICE U BACK OFF THE BATTLE OR U GO WOUND.OYA LETS GO THESE ARE THE LYRICS TO O4KA'S WARNING SHOTS TO RAZOR FREESTYLE , GENUFLECT RAZOR NOW OVER TO U, .!ITS your TURN BOI. ITS ON U NOW BOI.GIVE ME your BEST SHOT!!!! DONT FCUKK WIT RAZE UNLESS U SEX INFECTED ?OFOKA CAN FCUKK WIT RAZE CUZ OFOKA IS RAZOR PROTECTED , !!! OFOKA'S WARNING SHOT VERSE 1: RAZOR talkS TOO MUCH/HE soundS like A parrot if u mess up in d street /ama bleep u up like an harlot razor blee g/your mixtape was wack . the reason why we hail is cuz we nairaland cats on the real dawg/ u dont wanna battle am fulani BIIITCHH who the bleep ''raze' this cattle (raised,, raze (razor's name) punchline (persona) ![]() genuflect /razor e flirt /gay e flirt/ pussi flirt , TO BE CONTINUED WHEN RAZOR GETS THE BALL TO REPLY ME I DEY TELL UNA SAY NA HERE RAZOR CAREER GO END IF RAZE NO SURRENDER TO OFOKA THE GREAT EBORA!!!! @TOSINADEDA UPDATE THE LINK TO SHOW THE DOWNLOAD LINK OF THE WARNING SHOT TO FORCE RAZOR NOT TO RUN AWAY FROM THE BATTLE |
@tosinadeda wetin concern me , concern idiots like u , abi craze dey worry u and ur papa , tell ur papa to come out wit him bear bear come battle me. otiya were. who be u wey u dey dictate beat. @house ofoka's warning shot is coming up in 2 minutes, i dey tell una say razor na small boi to ofoka.!! make una come hear ordinary warning shots,,,razor belle g i dey tell u se, you career will die prematurely.!!! na battle beat me i dey use, hold yuh koo, ofoka resemble nicki minaj or lalaboi for ur face LADIES AND GENTLE MEN , WARNING SHOTS TO RAZOR BLEE G NOW BEING UPLOADED, THIS ONE NA JUST FREESTYLE O , RAZOR BLEE G , NO FEAR, UR STILL MY HOMMIE FAM , WE ARE JUST HAVING FUN NL STYLE MAN, BRING UR A-GAME !! GO CALL UR WHOLE CREW, G10, GEETEEZY, MISSCHIEF , ALL OF UNA GO BOW TO OFOKA, !!!THE GREAT EBORA MERINDINLOGUN!!!! WARNING SHOTS TO RAZOR BLEE G NOW BEING UPLOADED , TO BE RELEASED IN LESS THAN 5 MINUTES, !!! RAZOR BLEE G AND MY NL JOBLESS PEOPLE NOW OVER TO U, !! |
O4KA THE 159YEARS METHUSELLA SHOWS UP. EMI '''EBORA MERINDINLOGUN'' TONGBE NUGBO NAIRALAND SHOWS UP who the Bleep is razor blee g , blee g na small boi kindergaten mc where ebora dey . razor blee g career's is about to be ended prematurely, blee g i am sorry for you and your whole crew, i am using any battle beat wey i want, i am a fcukin battle emcee , razor blee g is officially dead.! nobody crosses ebora's path and survive , blee g you are lyrically dead.!!! @eldee how can u or any of these asswipes choose beat for an arrogant beat master?? am using any of my personal battle beats, no be novice like una go dey dictate beat for ebora like me. , i repeat razor blee g's career is lyrically over ![]() @razor blee g chicken popopopo are u scared to go first, ?? iwo? baba e ma run down ni onisherue moi thot u said nobody should eff wit u unless they are razor protected , o4ka fcuks with anybody , even person wey dey chronically infected , !!!! hahah aa razor '''belle''' g your career is over !!! na this battle go make u sabi who ebora be for battle. ur career is dead! and over |
bjmighty:iyalaya e latoolee,, ,if power dey shark me ,oya come face me now, shebi your papa sef fit battle, come rescue genuflect if them born u well. shebi na u be him bodyguard, oya face me if they born u. ![]() |
DBR:dbr&bouzymill they all listen to modenine but no rapper will accept that anoda rapper is berra than him, its just the law of hiphop .that always makes them looks like they are hating on mode, have u noticed that most nigerians do not appreciate mode inspite of the hardwork the boy puts in. even sauron that cannot rap a single bar thinks he is lyrically better than modenine, talkless of ibime that spits chicken lines. lmao , mode9 is mode9 let hem keep hating, besides they will always hate anyway, if ofoka becomes naija best rapper now, my haters will emerge first from nairaland , ![]() i never even become star i already have haters, but dont bother mode9 was built to withstand haters like them, |
meplus:lol @cold blooded fan meplus u wicked o ![]() @cold how come i also havent heard of u .lol |
to be honest, olamide's intro was super hot, lala that young lady is a future nicki mijaj +lil kim mixed in one lady, lalaboi u have to teach olamide how to rap o before she grows up,i promise to provide free beats for her every month until she is 18 . in o4oka's books olamide is now to be referred to as her royal highness, olamide's new introduction should be:: intro killer , lyrical destroyer,benjamz murker, her royal highness nairaland most valuable princess olamide. ![]() lalaboi u need to print this for olamide let her read what your people are saying about her. lol benjams pele ooooo ![]() @topic if genuflect accepts 04kas audio battle challenge .i will also unleash my 2 hiphop sistas called lyrical madam trouble (8years old ) and 10 year olds Team 04kasibe yamayama sista ak.a first lady 04ka productions lyrical chiquita a.k.a Battle rap serial killer. genuflect a.k.a pussiflirt u are a disgrace to the nairaland fam for gettin running from team o4ka. where the hell is sauron sef to narrate his experience on how o4ka ends rappers careers. ![]() ileke -idi ?? fl gators, aint u supposed to be sleeping, its 5:30am in nigeria, i guess you are doing night duty today lol. |
haha mister man wetin happen, juicygurl is our nairaland jewel o, leave the gurl , na our star she be for here gbona felli felli file.! |
nnonah111:its not working gimme the name direct. besides where have u been , come out!! lol |
where are u man . try and come out in the open ![]() |
yo benjams u here ? ![]() |
rapjunkie:chei i don hear the reply o, i love lala niece on the background, i love the intro she said uncle benjams is wack ![]() lmfao,if to say lalaboi didnt reply them go talk say lalaboi dey fear, lalaboi great work jare, i don decamp to team lalaboi o. ![]() rapjunkie how are ur enemies now, ibme + tosinadeda? ![]() where the eff is benjamz, benjamz u dey hide ? u need to recamp and reply.again i love nairaland |
nellaluv:lol wetin nella dey talk, u don drink shepe? this woman sef, team razor my foot,tell ur razor make he come battle o4ka for audio diss, na there him career go end. genuflect pusssiii na woman dey fight ur battles for u now abi, okobo okunrin ![]() |
nellaluv:genuflect no dey take style STYLE run, u wan dissappoint TEAMRAZOR ,,,,,TEAM O4KA NO BE UR MATE . IF U ARE MAN ENUFF COME AND AUDIO BATTLE, I CHALLENGE U 1MILLION TIMES, NA THERE UR CAREER GO END, GO AAD ASK SAURON . @nellaluv if i beat ur razor and team razor and end his career prematurely . team raze na disgrace . team razor is full of scared scared puppets team raze is scared of o4ka.!!! i double Teamrazor to drop 16 bars.! on 04ka. nellaluv u can him ur oga out too. ![]() |
am just downloading it now,, lalaboi much respect for showing real love to the game , in case yall dont know, i said i was gon move over to lalaboi camp if lalaboi replies, i guess am packing my load to lalaboi side now, lalaboi oshe !!! @benjams u see urself ? wetin u go do about this one now , seems lalaboi don show class and level for u o. make i listen first, i love nl and i like all my nl peeps. .wooof never a dull moment around here @genuflect you are next !! (goldberg's taunt) |
Djswaggz:washere khanyeezy, its been long we had drama, i wan show genuflect pepper, he never sabi ebora merindinlogun.!! GENUFLECT COME OUT AND BE MAN OR REMAIN A PUSSI, I TOLD U SAY NOBODY DEY BATTLE WITH EBORA.FOR HIA. WHERE THE EFF ARE U , U DON RUN FOR NL? I GOT UR 48 BARS READY,, NEXT TIME IF U HEAR OO4 U GO PICK RACE. ![]() DJ SWAGG MAKE UNA HELEP ME CALL AM TO COME AUDIO BATTLE ME O. POPOPOPO GENUFLECT CHICKEN POPOPOPO SHO TAN EEEE ![]() |
Ileke-IdI:wetin concern me concern me , i dont give beats to nimphomthwarts. to be honest i missed u. why did u change ur name now? ileke idi. oh my God.! how u dey ? ![]() |
Djswaggz:make una tell genuflect make he come battle o4ks. audio battle, if them born am well, i wan show were for am. genu come out and be a man or be a pusssii i go show u wetin the great ebora show sauron in 2006 ![]() |
Genuflect:HA ODE, WHO DEY MAKE MOUTH, WHICH TIME THE SO CALLED fake GENUFLECT BEGIN DEY FEAR OFOKA FOR BATTLE, I THINK SAY NA U BE MR MIXTAPE, abi no be u again ![]() OYA NOW COME BATTLE IF THEM BORN U, U GO THINK SAY NA JOKE. I GO FINISH your CAREER BEFORE IT EVEN STARTS. GO AND ASK SAURON, genuflect if them born u , accept the audio diss challenge , make i show u how ofoka ends rappers careers. i no know say genuflect dey fear like this o. oya accept the challenge if u a man of your words. now u nor get mouth for here again. wey tosinadeda and rapjunkie, genuflect dey fear ofoka for audio diss battle o, and na him dey first criticise other rappers, anuohia, u no get mouth again. 1000genuflct no fit battle 04ka,. emi ebora meji ton fi tongbe nu igbo @BJMIGHTY who dey talk , na goat abo na malu?? eyi were meji, |
Ileke-IdI:HAHA FL GATORS, U CAN EVEN HIDE URSELF AFTER BREAST SURGERY, MUMU WHO DEY POST ANYTHING FOR KID LIKE U? |
Genuflect:HA ODE, WHO DEY MAKE MOUTH, WHICH TIME THE SO CALLED fake GENUFLECT BEGIN DEY FEAR OFOKA FOR BATTLE, I THINK SAY NA U BE MR MIXTAPE, abi no be u again ![]() OYA NOW COME BATTLE IF THEM BORN U, U GO THINK SAY NA JOKE. I GO FINISH UR CAREER BEFORE IT EVEN STARTS. GO AND ASK SAURON, genuflect if them born u , accept the audio diss challenge , make i show u how ofoka ends rappers careers. i no know say genuflect dey fear like this o. oya accept the challenge if u a man of ur words. now idiot u nor get mouth for here again. wey tosinadeda and rapjunkie, genuflect dey fear ofoka for audio diss battle o, and na him dey first criticise other rappers, anuohia, u no get mouth again. 1000genuflct no fit battle 04ka,. emi ebora meji ton fi tongbe nu igbo @BJMIGHTY who dey talk , na goat abo na malu?? eyi were meji, |
Genuflect: bJMIGHTY: 04KA:ofoka vs genuflect , audio rap diss battle , part 1 referee IS lalaboi!! joooo orrrrrrhhhh SHEBI UNA SAY UNA WANT DRAMA , THE GREAT O4KA DRAMA KING IS BACK, WHERE IS SAURON AND CO WHERE ARE THE NAIRALAND GOONS AND ARMY.!!! ITS TIME FOR LYRICAL WAR !!! 04ka BIIACTHH !!!!! you just woke the 157 YEARS flame spitting viper up, genuflect where the eff are u ?? oya come out AND ANSWER UR CHALLENGE OR REMAIN A PUSSIII !!! . lmao. TIE BAE LENI.! |
Genuflect:genuflect, the gentility of a lion doesnt mean he cant bite wolves, take ur time , sho arae , sho arae , sho arae , how many times i talk am but if u think because i dey keep quiet for u , i nor fit murk u , then think twice, consider this a lyrical challenge and battle me lyrically if u got balls, shebi i dey tell u , you no hear, come out and battle me i will finish and end ur career prematurely, bosi gbangba ebora is never scared of any bloody baga, whether wordsmith , bjmighty ,genuflect razoo, or erazer, or wft the eff u call urself, dont allow the ofoka wey finish sauron come back to end ur career o. if u got balls accept the challenge or forever remain a pusssssiiiiii!!! ofoka takes on anybody regardless of colour stupidty and race . ofoka bitch ask them who i be .!!!! are u scared of ending ur career prematurely genuflect , oya come out and accept the challenge like a man or be a pussiiiii forever[size=18pt]ofoka vs genuflect , rap diss battle , part 1 referee lalaboi!! joooo orrrrrrhhhh[/size] |
mufasa:mufasa lalaboi did not do anything,thats how we have fun nairaland stylee. @benjamz if God catch u and lalaboi replies and murks you, am sorry i will have to painfully decamp to lalabois army !! , i dont like someone not coming correct haba, after all the diss songs u heard from pac, biggie , eminem and mariah , even mariah finish eminem,,,,,even modenine deathblow, ruggedman mi even kelly handsome etc we need a lalaboi super reply and a benjamz part 2, is anybody wit me on this one , besides i will make a poll for people to vote when lalaboi replies. benjamz this is ur opportunity to be on notjustok if u give us a super diss benjamz u need to come harder. make a doper beat, doper flows, take ur time to write each punchline .dont rush, listen to papoose and cassidy and even ruggedman diss to eedris for inspiration, dont fall our hands i beg.!nairaland no dey dull for rap battle. oya , round 1 gbagauuunnnn ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 81 pages)

