04kaa's Posts
Nairaland Forum › 04kaa's Profile › 04kaa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 81 pages)
eldee na A40 master ? the way eldee makes noise about girls,, am sure u never eff any chic b4,monkey bonana. ![]() |
medjai:NO I DONT COMPREHENDE, GO AND TEACH THAT TO MEDJAI'S STUDENTS ![]() U DON CHANGE MOUTH? I THOT U SAID HE STARTED RAPPING SOME MONTHS AGO? MY GUY GO AND SIT DOWN, U NO GET POINT P.S BEFORE I GO, CAN U MAKE MEDJAI'S TOP 10 VETERAN LIST AND LETS SEE WHO AND WHO U WILL CALL VETERAN IN MEDJAI'S BOOKS. OYA MAKE UR LIST AM WAITING, |
well me i gbadun mischeif 12 guage and my nigga j-berg most im my opinion , mischief 1st teeto 2nd 12 guage 3rd j-berg 4th g10 5th felony 6th buddag 7th ''i had this girl who used to shack all like tupac'', g10 oshe jo !!! |
medjai:can u imagine, some people go just come online dey open their big mouth talk wetin dem no sabi. vector has been rapping since he was a student in unilag, the fact that u just bought a television last month and saw his video for the first time last month doesnt mean he hasnt been rapping for at least 10years, go unilag go ask of vector. vector was in the game in lag, mi & ice prince were in the game in jos, obviously u will say mi too is not a veteran just because he released talk about it album last year, medjai go back to nigerian hiphop school and no dey daft urself for here |
JAVALOVE, MI ,MODENINE, TERRY DA RAPMAN, PHEROSHUW AND RUGGEDMAN AND EEDRIS WILL BE IN THE SAME LIST,VETERAN LIST MI'S LIST WAS FOR UPCOMING RAPPERS IN HIS PERSONAL OPINION WHICH HE IS ENTITLED TO, THE ONLY MISTAKE MI MADE WAS PUTTING A WACK APALA SINGER D-PRINCE AND CALLING HIM A RAPPER. THAT WILL BE DUMB IN THE EARS OF MOST HIPHOP PEOPLE, BUT PEOPLE LIKE US UNDERSTAND SAY MI JUST DEY CATCH HIS TWEETER FANS MAGA, AS U CAN SEE, WE ARE STILL '''TALKING ABOUT IT'' ON D BLOGS TILL TODAY, EVEN THE RAPPERS U EXPECTED IN THE LIST ARE BOTH READING THIS FROM AFAR. ![]() THIS IS O4KA'S TOP 10 VETERAN LIST (CURRENT), make una come tasi am for twitter. ![]() 1. dagrin 2. mi 3. modenine 4. terry da rapman 5. vector 6. saucekid 7.Aq 8.pheroshuwz 9. fivey (the faculty) 10. Ak48 are u happy now oya make una come bite me for twitter people like naeto-c , ikechukwu , eedris and co wont make my list.sorry |
lalaboi:YES NOW NA VIDEO NA , ABI U THINK SAY I WAN LOSE CHEAPLY LIKE LALABOI DID TO BENJAMZ.? ![]() OFOKA NA ENTERTAINER , RECOGNISE., ME I NO BE MUSIC PROMOTER O. ![]() |
CLASSIFYD:tosinadeda shey u hear wetin classifyed talk, if u wan make noise, put am for diss track. omugo. fools like tosinadeda are quick to insult people in online arguments, e be like say na today u dey know say tosin na nairaland most empty barrel. for more of tosins stupidity, check his previous posts ![]() @dbr and eldee make una grow up i beg |
IS THIS UR DEFINITION OF ''U DEY VEX''? LOL, BTW H.J I WAS EXPECTING TO HEAR U ON VERSE 3 . .WETIN HAPPEN? |
COOL, NICE UPLOAD GEETEN, 12GAGE IS SPELT 12GUAGE UNILAGS FYNEST. WASHERE. G10 WEY THE DOWNLOAD LINK? ![]() |
Djswaggz:thank u jare djswaggs, most of these boys out here are bloody hypocrite, (eldee and tosinadeda), the track is too lame . say it as it is. this is suppose to be a battle diss song. he doesnt even have enuff things to diss me with, shows the low level of knowledge he has as a rapper, its obvious razor blee g is only overrated here in nairaland o4ka will proof it here ibime can never tell razor the truth cuz he is probably scared that blee g will begin to dislike his joints too ![]() hypocritic personality Ibime:see this small boy , na hypocritic ibime comment be this, ibime abi u sef wan battle ebora.? fear no dey grip u? abi u no dey look face? u wan make i finish u too abi? |
lalaboi:ha ode ni lalaboi o, u think say me i be music promoter like u.lmao, i go call benjams for u now ![]() |
tosinaded@:yee mogbe, see wackness is this what yall spent valuable hours in the studio recording,? this is the wackest piece of trash in nairaland battle history, no flows, no drama, no suspense, no punchline.notin una just dey do like tout for studio on top that foolish beat , is roger dat? a hiphop battle beat?? razor u don eff up, i think say u go scatter me sef, this is too lame and weak man , just too lame. i even think say u go tight , meanwhile i dey come back for u @tosinadeda shebi u say u be referee .lmao. so u don collect bribe come go join genuflect camp, . u don see fifa referee dey join nigeria for match? u be real mugun, u have already taken sides without the battle starting and u wan come call urself referee, u be real mumu houseboy. see as u dey do oricezaa for studio @thread una wan make i reply to this serious level of wackness, ? i think i need to make a public opinion thread to this . maybe ama let my boy benjams holla back at u first , u were supposed to entertain the crowd man, dont forget the battle was suppose to be tight anf full of fun.u eff up jare ,razor this is very very lame and wack i think say u go finish me sef, see as u don shame ur houseboy tosinadeda and ur female fans ![]() lemme show yall what a diss song drama , entertainment and suspense in a rap battle is all about meanwhile where is my benjams first. ![]() |
lmao, this was like 2005 yea. where the eff is afrocynic sef. i miss her |
juicygirl:this line is cool, it coulda been berra if u made it shorter. |
Genuflect:no be only tosin-ode da and hj gemini u go hire , go hire ur whole crew come, ebora na spirit. u go fear am waiting for all of u today. ![]() genuflect+tosinadeda+hj gemini+razor belle g's whole crew=total loss (serious upset) ![]() [size=18pt] emi ebora merindinlogun tongbe nu igbo irumole[/size].!!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 68 69 70 71 72 73 74 75 76 (of 81 pages)
oya make una come bite me for twitter
