Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,313 members, 7,839,506 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 09:10 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Old Mama Youngy (6928 Views)
If Didnt Meet Any Of These, You Are Still A Youngy (pics) / Mama Akpors And The Two Lawyer. Who Is Wise? / Dis Kind Old Mama Sef (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 1:02pm On Feb 10, 2008 |
Na small boy, make we lef am |
Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 5:58pm On Feb 10, 2008 |
a very very small boi. eim be mofo |
Re: Old Mama Youngy by tjtj1(m): 5:40am On Feb 11, 2008 |
Im support |
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 9:22am On Feb 11, 2008 |
u shuldnt expect much from the dude, he is a sucess he suceeds in cleaning toilet |
Re: Old Mama Youngy by tjtj1(m): 8:02pm On Feb 11, 2008 |
nd robbing ppl old lady nd beggars for yaba left side |
Re: Old Mama Youngy by benjay1(m): 8:52am On Feb 12, 2008 |
Na who come be big boy ? |
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 8:55am On Feb 12, 2008 |
y d small boy com dey trouble big boys now?mak una discipline am |
Re: Old Mama Youngy by benjay1(m): 9:17am On Feb 12, 2008 |
looks down @ Lola come who u dey refer to ? |
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 9:20am On Feb 12, 2008 |
smal boy sabi himslf now abi u too na smal boy? |
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 10:15am On Feb 12, 2008 |
tension don dey catch ben Ben, no fear ok. U be small boi |
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 10:19am On Feb 12, 2008 |
i see |
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 11:03am On Feb 12, 2008 |
Lola, if any kasala happen, make i know, OK? |
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 12:52pm On Feb 12, 2008 |
no wahala now,thnk u sir |
Re: Old Mama Youngy by benjay1(m): 2:20pm On Feb 12, 2008 |
@All I think is high time this Lolamugu feels my venom. @Lolabbey Calling you stupid would be an insult to stupid people. U think u are kool because u are friend to this ape called Ituen? Let me tell you a lil about Ituen,. . Ituen is the kind of a man that you would use as a blueprint to build an idiot. A word is enough for the wise. |
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 2:26pm On Feb 12, 2008 |
wetin be ur problm now person snatch ur wife? abeg no abuse me ooo me i no dey 4 insult 4 nrlnd,na just to catch my fun if u want troble u knw those dat cld give it 2 u reall realy good, so back off |
Re: Old Mama Youngy by benjay1(m): 2:36pm On Feb 12, 2008 |
@Lolabbey you haven't seen anything yet. U better watch it on this forum if u dont want to be dissed. U are here for fun right ? U will soon be the fun of this thread when i start with u. |
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 4:05pm On Feb 12, 2008 |
Ben BEn Ben Today you don run CMS - IKEJA as a conductor and u don get small money to browse Now as you login, instead of you to drop that toutsh life for road, u decide to parade am for internet as pride up to the point yahoo and google dey complain abt ur behaviour Now u don dey worry lola because she no give you face. If u decide to start with her, me i go follow u till u leave naija |
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 4:12pm On Feb 12, 2008 |
ituen whts up lets YIM, nity told me u were online |
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 5:05pm On Feb 12, 2008 |
barone_greenback@yahoo.com Thats my YIM |
Re: Old Mama Youngy by benjay1(m): 5:15pm On Feb 12, 2008 |
@Ituen U and i know ladies are the least of my problems, cos i gat lotz of them here in school that i need a time-table I don't need the attention of that kpofkpof seller LOLA or whatever her name is. She fit go kiss hot iron for all i care. |
Re: Old Mama Youngy by ifyalways(f): 5:30pm On Feb 12, 2008 |
passing,halts and laughs out loudly +d usual resounding fart |
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 5:34pm On Feb 12, 2008 |
@ituen meet u dere |
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 6:26pm On Feb 12, 2008 |
ok @Ben I know ladies aint ur problem cos ur their problem |
Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 6:53pm On Feb 12, 2008 |
what is happening here. am my eyez seeing trully. ituen, why u wan IM lola |
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 7:28pm On Feb 12, 2008 |
SO that i can help her on some issues Cant u see she asked for it? |
Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 7:44pm On Feb 12, 2008 |
i cant bloody see, i can only see that a rat is stinking somewhere |
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 8:21pm On Feb 12, 2008 |
Cant u find the rat? |
Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 8:33pm On Feb 12, 2008 |
i can, its just beside you. anyway, as a godfather, i'll give you lola, but you have to bring ten goats plus ify's cat to please the gods |
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 8:52pm On Feb 12, 2008 |
When i'm back into thecountry, i'll see to that request |
Re: Old Mama Youngy by ifyalways(f): 8:53pm On Feb 12, 2008 |
* * *dancing ma heart out * * * |
Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 8:58pm On Feb 12, 2008 |
are u dancing to the knowledge that ur cat is part of the sacrifice |
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 9:15am On Feb 13, 2008 |
tufe so u mean u wnt 2 giv me out jst lik dat? ohhh am disapointed\\ anyway am going 4 u and nobody else. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)
Huncho's Book Of Jokes / Proposed New Law For Joke / Sexist
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |