Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,240 members, 7,839,264 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 03:56 PM

Old Mama Youngy - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Old Mama Youngy (6921 Views)

If Didnt Meet Any Of These, You Are Still A Youngy (pics) / Mama Akpors And The Two Lawyer. Who Is Wise? / Dis Kind Old Mama Sef (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 11:28am On Feb 27, 2008
DAMMIT! wetin dey worry this dude sef

am cyberly married to migines kelly-joe, get urself a spinster in nairaland abi dem send u?

wat a love shocked
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 12:34pm On Feb 27, 2008
sorry
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 3:59pm On Feb 27, 2008
sorry for wot?

grin
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 4:24pm On Feb 27, 2008
must u know, ok dont sorry
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 9:20am On Feb 28, 2008
sorry 4 urself grin grin
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 9:34am On Feb 28, 2008
and urself also
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 9:43am On Feb 28, 2008
hmmm,

na u sabi shocked
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 9:45am On Feb 28, 2008
yes na mi sabi
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 9:47am On Feb 28, 2008
even d one u no sabi,u go claim sey u sabi grin
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 9:54am On Feb 28, 2008
na because i sabi am
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 10:02am On Feb 28, 2008
u sabi nothing shocked
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 10:04am On Feb 28, 2008
noting sabi u
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 10:18am On Feb 28, 2008
wetin dis guy dey talk sef,u write am frm back abi,but d tin no mak sense sha shocked
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 10:24am On Feb 28, 2008
oya make sense to am grin
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 10:32am On Feb 28, 2008
it is senseless cant be any senseful grin grin
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 1:26pm On Feb 28, 2008
Clemcy,

No be my grand son be dat oh!!!

My child cant go chasing his grandmom's friend

Check his lineage. Na tufe family son be dat
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 1:34pm On Feb 28, 2008
i knw say u go deny am,

anyway i no go argue wth u bt all i kne be sey na ur grand son cheesy
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 9:38pm On Feb 28, 2008
If you insist, blame the dad and not the granddad
Re: Old Mama Youngy by Migines(m): 1:21am On Feb 29, 2008
All na same.
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 8:42am On Feb 29, 2008
lyke fada lyke son grin grin alwayz chasing over size grin
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 1:13pm On Feb 29, 2008
The dad did not follow my footsteps. they were too big for him to contain
Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 7:35pm On Mar 09, 2008
ituen ituen ituen
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 6:00am On Mar 14, 2008
Na wetin make u dey call me 3 times?

I win lottery?
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 4:51pm On Apr 03, 2008
u hhave just won a visa lottery to kuvuki land.

congrats

ituen hw u dey now ,i don mis u badlyyyyyyyyyyyyyy
Re: Old Mama Youngy by tufe(m): 2:38pm On Apr 06, 2008
. . . no too miss am o. i no just trust that guy at all grin
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 10:13pm On Apr 09, 2008
give me 2 and a half reasons why u cant trust me?
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 10:16pm On Apr 09, 2008
Lola,

I miss u since. I wonder where u enter?

Well i don come back and i hope to hear more from you sha.
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 9:47am On Apr 10, 2008
hmmmmm
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 10:03am On Apr 10, 2008
Do i smell jealousy?

Dont fear Clemcy, Lola na my wife-in-law
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 10:06am On Apr 10, 2008
i send 2 of una mesage
Re: Old Mama Youngy by ituen(m): 5:34pm On Apr 10, 2008
Nooooooo

na call you send us
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 11:16am On Apr 11, 2008
so u sabi operate elbow set shocked

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Wanna Make You Laugh/ Whatsapp Crack Your Ribs/ Drop Ur Number. / Huncho's Book Of Jokes / Proposed New Law For Joke

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.