Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,780 members, 7,851,648 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 03:16 AM

Old Mama Youngy - Jokes Etc (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Old Mama Youngy (6935 Views)

If Didnt Meet Any Of These, You Are Still A Youngy (pics) / Mama Akpors And The Two Lawyer. Who Is Wise? / Dis Kind Old Mama Sef (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Old Mama Youngy by success123(m): 1:38pm On Feb 19, 2008
fat stew and draw stewwwwwwwwwwww, look for something too say
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 1:44pm On Feb 19, 2008
na wah oo
Re: Old Mama Youngy by tytylayor: 2:19pm On Feb 19, 2008
u noe c as ur mouth dey drawwwww? shocked
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 2:28pm On Feb 19, 2008
he must have been eaten so much okroooooooooooo
Re: Old Mama Youngy by nightnurse(f): 2:31pm On Feb 19, 2008
lola where have u been? no dey let me miss like this now, u wan kill me? abeg i need u for YIM YIM make i give u update for our deal now
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 2:33pm On Feb 19, 2008
ohh my dear,

i don mis u ooo,

meet u dere now tongue tongue tongue
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 6:20pm On Feb 19, 2008
make una enter okada, cos treaking no go good ohhhhhhhhh
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 9:40am On Feb 20, 2008
trekking will enable burn some calories grin

becos them fat only for ynash
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 9:48am On Feb 20, 2008
hmmmmmmmmmm, true talk
Re: Old Mama Youngy by ifyalways(f): 5:52pm On Feb 20, 2008
success123:

hmmmmmmmmmm, true talk
really? . . . talk true grin
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 8:45am On Feb 21, 2008
suces ur mouth no go kill u,

mrs clemcy migines ,we fat 4 yanch bt u ar fatter 4 yanch grin
Re: Old Mama Youngy by folly69(m): 9:07am On Feb 21, 2008
did any 1 say yansh or boodie?
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 12:33pm On Feb 21, 2008
hmm folly don come again ,

dbanj paddy

anyone wey u like mak u call am cool
Re: Old Mama Youngy by kellyjoe3(m): 12:43pm On Feb 21, 2008
who is clemcykul?

i think i like him/her
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 12:50pm On Feb 21, 2008
hmm bonfre joe ,

i pity ur ass,

let d hubby catch u sey u dey like him wife,

anyway u just dey express urslf cheesy
Re: Old Mama Youngy by deola1(m): 4:02pm On Feb 21, 2008
good remix
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 4:03pm On Feb 21, 2008
no be remix na MERIX
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 4:06pm On Feb 21, 2008
according to julius agu
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 4:10pm On Feb 21, 2008
wetin julius agwu talk wey u dey quote am cheesy
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 4:15pm On Feb 21, 2008
find out in part 2
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 4:18pm On Feb 21, 2008
wen is it comin out
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 4:20pm On Feb 21, 2008
are u so desperate
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 4:26pm On Feb 21, 2008
no am not just wondering
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 10:52am On Feb 22, 2008
kelly joe who art thou
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 11:45am On Feb 22, 2008
he is ituen's grand son
Re: Old Mama Youngy by clemcykul(f): 11:59am On Feb 22, 2008
i thot as much grin
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 12:01pm On Feb 22, 2008
u are as correct as ur thots grin
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 8:46am On Feb 27, 2008
whre d hell is dis ituen;s grandson grin
Re: Old Mama Youngy by kellyjoe3(m): 9:17am On Feb 27, 2008
@lolabbey u talkn to me?

well clemz am still waiting for a reply my email addy kelly_joe66@yahoo.com kiss wink
Re: Old Mama Youngy by Lolabbey: 9:25am On Feb 27, 2008
kelly it seems u chop liver plenty,

well i just dey pity u,make migines no catch u oo grin grin
Re: Old Mama Youngy by Migines(m): 11:14am On Feb 27, 2008
*clears throat*
Re: Old Mama Youngy by success123(m): 11:22am On Feb 27, 2008
and two teeth fell off.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Wanna Make You Laugh/ Whatsapp Crack Your Ribs/ Drop Ur Number. / Sexist / Lets Yab...do U Remember These Yabbies?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.