Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,958 members, 7,821,376 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 12:09 PM

Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? (2161 Views)

Attributes That Attract Naija Babes The Most (in Correct Order) / Skinny Girls/lepa Babes:the NEW COLONIALISM / "runs Babes" The Happening Chicks On Campus: (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by NDSMART(m): 10:00am On Mar 19, 2013
i de use am buy pant n bra
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Mynd44: 10:09am On Mar 19, 2013
NDSMART: i de use am buy pant n bra
Are you male or female?
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by EsosaDiva(f): 10:41am On Mar 19, 2013
lefulefu: Oya tell us.Everyday una boyfriend and sugar daddies dey spenders excess money on una and yet na dem still dey pay una house rent and other essential things.so then na wetin una dey take the money wey we dey give una do?.una mean to tell me say all the money na brazilian wig and mary kay una dey spend am on? Make una tell us oo cool
Are u a learner?!
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 12:23pm On Mar 19, 2013
I use my husband's money to take my boyfriend out angry
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by dmcdad: 2:21pm On Mar 19, 2013
mondi_cheeks: I use my husband's money to take my boyfriend out angry
Do u mean its ur husband's money you use to take me outgrin
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 2:24pm On Mar 19, 2013
grin grin grin
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 4:34pm On Mar 19, 2013
NDSMART: i de use am buy pant n bra
bros na we dey buy their pant and bra
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 4:35pm On Mar 19, 2013
12 inches!:
Lefulefu are u a learner..Dem dey use the money drink parag.a and fu.'Ck as.shawo.
ONE babe for here say most of the money wey we dey give dem na for BB subscription dem dey use am grin
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 4:39pm On Mar 19, 2013
EsosaDiva:
Are u a learner?!
i want to know wetin u babes dey spend the excess money wey we dey give una on.since u be Diva chick u dey in a best postion to answer.All those thousand thousand wey those Alhajis dey give u na wetin u sef dey take am do.Oya tell the full house make we hear grin
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 4:40pm On Mar 19, 2013
Yield: grin grin grin
Yeild oya make u talk na cheesy
All those money wey those ur sugar daddies dey give u na BB subscription u dey use everything for? grin
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 8:05pm On Mar 19, 2013
dmcdad:
Do u mean its ur husband's money you use to take me outgrin
pls who are u?
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by specialguest(f): 8:36pm On Mar 19, 2013
lefulefu:
na specialist dem suppose call u grin

cheesy na true i talk.
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by dmcdad: 12:35am On Mar 20, 2013
mondi_cheeks: pls who are u?
Ahan
Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 3:19am On Mar 20, 2013
specialguest: We dey rob paul give peter. In order words, we take from the big boy and give to the small boy. Its called reinvestment tongue
this babe dikwa very sharp grin grin grin

1 Like

Re: Naija Babes The Money Una Boyfriend Dey Give Una Wetin Una Dey Spend Am On? by Nobody: 1:40pm On Apr 08, 2013
ItsModella:
this babe dikwa very sharp grin grin grin
why u dey admire dat babe? sad
u suppose know say wetin she dey do na bad thing

(1) (2) (Reply)

Girl/guy Nextdoor Experiences / Which Celebrity Would You Like To Date? / Woman Rushed To Hospital After Suffering Painful THREE-HOUR Orgasm

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.