Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,367 members, 7,829,936 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 01:55 PM

Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 - Sports (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 (66923 Views)

Egypt Vs Nigeria AFCON Qualifier: 1 - 0 on 29th March 2016 / Nigeria Vs Egypt AFCON Qualifier: 1 - 1 On 25th March 2016 / Nigeria Vs Gabon: Africa Youth Championship: (1 - 0) On 20th March 2013 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (35) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Nobody: 4:52pm On Mar 23, 2013
Oahray: Make una chill. Kenya never win Nigeria for ball since I was born. E no go start today. That one goal na ahead. Dem go hear am for 2nd half. Mark this post. grin
I pray o...I don insult tire, I no fit swallow my words abeg grin grin grin
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by bingbagbo(m): 4:53pm On Mar 23, 2013
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin


AFRICAN CHAMPIONS grin grin grin grin grin grin grin grin

1 Like

Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Nobody: 4:53pm On Mar 23, 2013
k
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Nobody: 4:54pm On Mar 23, 2013
BARRACK OBAMA DONE PROMISE THOSE BOYS AMERICAN CITIZENSHIP IF DEM WIN. THATS WHY THEY ARE DETERMINED TO WIN THIS HERE GAME FOR KENYA
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by hclacid(m): 4:54pm On Mar 23, 2013
FRONT PAGE PLEASE.............
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Evestar200(f): 4:54pm On Mar 23, 2013
I go brk dis plasma tv if kenya win
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by DMainMan: 4:54pm On Mar 23, 2013
Br3nd4: hahahahahahaha.. N u neva stil pay bill o.. I dey come ur haus

Please kom to my house. I am expecting u. U are so creative. I will pm u my address unless u accept my conditions
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by j4jj: 4:55pm On Mar 23, 2013
Br3nd4: grin grin bad pikin

e b like say u go sabi hang for man pole well well abi? smiley
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by mosquitoNet(m): 4:55pm On Mar 23, 2013
Afam4eva: Pls where is this match been played?
na for carabar nau! I dey stadium, see bo*by everywhere sara cool chai, if super eagles like sef make dem nor win I dey enjoy masef here jorr!
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by maclatunji: 4:55pm On Mar 23, 2013
Were the Super Eagles dancing Glo's 'Jaykolo' last night?
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by tonididdy(m): 4:56pm On Mar 23, 2013
Afam4eva: Pls where is this match been played?
afam na fuk cayabar oh...you nor get raptop make you blowse am.
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by bingbagbo(m): 4:56pm On Mar 23, 2013
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Nobody: 4:56pm On Mar 23, 2013
mosquitoNet: na for carabar nau! I dey stadium, see bo*by everywhere sara cool chai, if super eagles like sef make dem nor win I dey enjoy masef here jorr!

grin grin Soothing relief to the conceded goal eh?
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by akhis: 4:56pm On Mar 23, 2013
Afam4eva: Pls where is this match been played?

Texas in USA
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by isalegan2: 4:56pm On Mar 23, 2013
obadiah777: BARRACK OBAMA DONE PROMISE THOSE BOYS AMERICAN CITIZENSHIP IF DEM WIN. THATS WHY THEY ARE DETERMINED TO WIN THIS HERE GAME FOR KENYA

Buzugee, my old friend. I take exception to your comments! Strongly. Do not cast aspersions on my patriotic brothers simply doing their bit for Naija o. angry cheesy cheesy

2 Likes

Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by vision2050: 4:56pm On Mar 23, 2013
some people will starts saying rubbish unpatrotic Nigerian
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Evestar200(f): 4:56pm On Mar 23, 2013
ItsModella:
I pray o...I don insult tire, I no fit swallow my words abeg grin grin grin
haba,,u beta go do sacrifice so dat u nor swallow them
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Smooyis(m): 4:57pm On Mar 23, 2013
This match will reveal the real fans of the super eagles. And expose those who are pretending to love them. Like if u believe in the S.Eagles

9 Likes

Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by julioralph(m): 4:57pm On Mar 23, 2013
K4: Olodo! Ole buruku! ebi like say na sponge fill that ugly,useless thing you call head,abi?fuelish amala goat!
NA WA FOR YOU OH!
SUCH A FRUSTRATED HUMAN BEING, EEYAHH smiley smiley smiley smiley smiley smiley
ABEG NO ABUSE ME OH, CAUSE NA THE MATCH I DEY JEJELY ANALYZE tongue tongue tongue
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by ujchief(m): 4:58pm On Mar 23, 2013
I told BON to stop paying for TV rights for CAF competitions so we could be winning!!!
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by j4jj: 4:58pm On Mar 23, 2013
Evestar200: I go brk dis plasma tv if kenya win

Pschewww! Story!!! Na 2day? E don tay wey yansh dey dey for back
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Nobody: 4:58pm On Mar 23, 2013
Why dem no make biafra play dis match nah
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Oahray: 4:58pm On Mar 23, 2013
ItsModella:
I pray o...I don insult tire, I no fit swallow my words abeg grin grin grin
lol... Poison dey the words? OYO o grin
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by K4: 4:58pm On Mar 23, 2013
ItsModella:
I pray o...I don insult tire, I no fit swallow my words abeg grin grin grin
hahahahaha chei water don dey pass garri be dat? abi?
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Nobody: 4:58pm On Mar 23, 2013
isale_gan2:

Buzugee, my old friend. I take exception to your comments! Strongly. Do not cast aspersions on my patriotic brothers simply doing their bit for Naija o. angry cheesy cheesy
HEHEHE ISALE GAN2 WETIN DEY SHELE LOVE ? BEEN A WHILE. TRUST ALL IS WELL. ME I NO DEY CAST ASPERSION SHA. TIS CALLED NEGATIVE REINFORCEMENT. MAYBE IF I YAB DEM SMALL DEM GO SCORE SOME GOALS LMAO
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by tonididdy(m): 4:58pm On Mar 23, 2013
hcl_acid: FRONT PAGE PLEASE.............
PATIENT 232YL ,na back page you pass enter here before
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by j4jj: 4:59pm On Mar 23, 2013
Smooyis: This match will reveal the real fans of the super eagles. And expose those who are pretending to love them. Like if u believe in the S.Eagles

Unlike
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Chamber10(m): 4:59pm On Mar 23, 2013
NEPA abi PHCN why nah? Anyway its even better, the video quality is very poor. Make I dey follow the match from Nairaland. The match is not worth my fuel for generator joor
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Ejine(m): 4:59pm On Mar 23, 2013
Wahala dey ooooo!
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Kolade9(m): 5:00pm On Mar 23, 2013
ItsModella:
I pray o...I don insult tire, I no fit swallow my words abeg grin grin grin
Wat's insult? It's called yab...now say after me... Yiii ahhh buuu grin
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Kaxmytex(m): 5:00pm On Mar 23, 2013
Dis Oga @ d top don reach evrywhr o
Re: Nigeria Vs Kenya - WC Qualifier (1 - 1) On 23rd March 2013 by Codedboy95(m): 5:00pm On Mar 23, 2013
GOALL THEY YAF SC0RED.. Lmao

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (35) (Reply)

Shahdon Winchester Dies In Accident With His Girlfriend In Trinidad & Tobago / I Tried To Withdraw My Money From Bet9ja And This Happened! / Divorce: Emmanuel Eboue Is Broke, Suicide On His Mind As He Loses Everything

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 61
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.