Offtopic! - Nairaland General (85) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91518 Views)
1 2 3 ... 82 83 84 85 86 87 88 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by cbase: 8:49pm On Aug 23, 2008 |
@folh the dishes are dirty, come Quickly, first thing 2mro morning |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 9:26pm On Aug 23, 2008 |
wetin una dey yarn sef ![]() |
| Re: Offtopic! by Jeovy(m): 6:17am On Aug 24, 2008 |
off topic |
| Re: Offtopic! by cbase: 12:11pm On Aug 24, 2008 |
correct answer, chop knuckles ![]() |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 1:16pm On Aug 24, 2008 |
knuckle heads |
| Re: Offtopic! by cbase: 2:02pm On Aug 24, 2008 |
bubble head |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 2:35pm On Aug 24, 2008 |
block head |
| Re: Offtopic! by cbase: 2:41pm On Aug 24, 2008 |
fish head |
| Re: Offtopic! by jaymobb(m): 2:43pm On Aug 24, 2008 |
Goat head |
| Re: Offtopic! by cbase: 2:45pm On Aug 24, 2008 |
Fish brain |
| Re: Offtopic! by origina9ja(f): 3:22pm On Aug 24, 2008 |
i want suck baby bottle ooo ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 4:09pm On Aug 24, 2008 |
i get One, Oya come suck jo, may we see if this your boredom go stop ![]() |
| Re: Offtopic! by mykali(m): 5:45pm On Aug 24, 2008 |
suck on lollipop. his d!ck looks like one. u'll enjoy it . lol |
| Re: Offtopic! by cbase: 7:30pm On Aug 24, 2008 |
Gbeburon!, u don c am b4? |
| Re: Offtopic! by kreamiedol(f): 12:26pm On Aug 26, 2008 |
y r u pple talkin rubbish,well onpeken ke |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:38pm On Aug 26, 2008 |
see dem, corrupt undergraduates ![]() |
| Re: Offtopic! by sunej(m): 7:45pm On Aug 26, 2008 |
studio43:Prof Isi agbo ncha no mind them!, haha, how was ur POST-UME? |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 7:50pm On Aug 26, 2008 |
u no serious o ![]() |
| Re: Offtopic! by loffers(m): 9:39pm On Aug 26, 2008 |
hi, fishes 4 everyone ![]() |
| Re: Offtopic! by sunej(m): 9:58pm On Aug 26, 2008 |
loffers:Are u a fisherman? |
| Re: Offtopic! by loffers(m): 10:19pm On Aug 26, 2008 |
@sunej jamb question. abeg make una signify by raising una hand up if u want some fishes 4rm me |
| Re: Offtopic! by sunej(m): 10:44pm On Aug 26, 2008 |
am raising my fork!, them cut my hand for zamfara say i look yarinya! |
| Re: Offtopic! by dreday(m): 10:47pm On Aug 26, 2008 |
sunej:Na lie no be ur hand dem cut, na ur xxxxxxxx |
| Re: Offtopic! by sunej(m): 10:53pm On Aug 26, 2008 |
Make aby catch u, wetin we de use do sandwich u de refer to like that? ![]() |
| Re: Offtopic! by loffers(m): 10:58pm On Aug 26, 2008 |
that serves u right, u carry matha put 4 house u go dey look yarinya again , infact, nah ur head den suppose cut not even ur finger, i think i ave 2 appeal against dt judgement |
| Re: Offtopic! by sunej(m): 11:10pm On Aug 26, 2008 |
loffers:loffers, I taught we used u in the morning to drink tea? |
| Re: Offtopic! by dreday(m): 11:11pm On Aug 26, 2008 |
ABBY,where are u? sunej don destroy your reputation for N'land |
| Re: Offtopic! by sunej(m): 11:14pm On Aug 26, 2008 |
dreday:why u de shout na! Abeg come Zamfara make we cut ur tongue! |
| Re: Offtopic! by dreday(m): 11:19pm On Aug 26, 2008 |
So long as na only my tongue.I no wan become kiniless like u ![]() |
| Re: Offtopic! by sunej(m): 11:20pm On Aug 26, 2008 |
Trial will convict u, send ur sister come! |
| Re: Offtopic! by dreday(m): 11:26pm On Aug 26, 2008 |
See wetin i talk since?E be like say u don make reservation for that Naija corner |
| Re: Offtopic! by origina9ja(f): 6:15am On Aug 27, 2008 |
make una help oooo na only me dey narialand ![]() 4 where my people dey now very very very bored sha ![]() |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding



