₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,322 members, 8,449,758 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 10:07 AM

Toggle theme

Offtopic! - Nairaland General (89) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralOfftopic! (92227 Views)

1 2 3 ... 86 87 88 89 90 91 92 ... 119 (Go Down)

Re: Offtopic! by Jeovy(m): 2:00pm On Sep 01, 2008
lover boy,why for night,call am for day na grin
Re: Offtopic! by timmfikk(m): 6:59pm On Sep 01, 2008
, LOL omo I really enjoy the chatting wey happen here for the past three days ooo more greece to ya elbow i don laff tire fall for ground before dem pick me up ask me y laffin na i said its all about Nland jare, dem no understand,,,, grin grin grin grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 7:27pm On Sep 01, 2008
@, i dey fine jare, anyhow, i'm waiting for ya call wink


@tufe, u dey pray make plane crash?, shocked


@tiimmm,
my guy, no place like Nland o,
how u dey na?,


were is dat cbase sef?

wow grin grin
Re: Offtopic! by cbase: 7:32pm On Sep 01, 2008
look well sef Mumu, b4 u begin ask question cheesy
Re: Offtopic! by timmfikk(m): 7:34pm On Sep 01, 2008
olenu ha ha where is miss , madam ibkhaye, show here before jupiter go reject u miss54
Re: Offtopic! by studio43(m): 7:41pm On Sep 01, 2008
@cbase,
wetin wan bring dat one from you na?

oya get this message clear.
Re: Offtopic! by cbase: 7:55pm On Sep 01, 2008
why u go dey ask wia i dey, while me dey hia, abi u no get eyes? cheesy sharp ur eyes my guy, no be only babes u go dey use am see grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:02pm On Sep 01, 2008
u don dey grow wings to dey yarn me dust abi?
i nor blame you, grin
Re: Offtopic! by cbase: 8:09pm On Sep 01, 2008
kpele o grin
Re: Offtopic! by timmfikk(m): 8:12pm On Sep 01, 2008
lol grin grin grin grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:13pm On Sep 01, 2008
nna mehn,
ewelu ife neme ebe anua
Re: Offtopic! by cbase: 8:19pm On Sep 01, 2008
studio, your Ibo dey sound like Efik grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:22pm On Sep 01, 2008
no blame me jare, dem no teach me when i small.
i still dey try sha,
i bet u no know were u come from. grin
Re: Offtopic! by Jeovy(m): 8:26pm On Sep 01, 2008
when you small,you don big huh
Re: Offtopic! by cbase: 8:28pm On Sep 01, 2008
ha ha, Jeovy, na waa for u oo grin
Re: Offtopic! by Jeovy(m): 8:30pm On Sep 01, 2008
common close your teeth
Re: Offtopic! by cbase: 8:33pm On Sep 01, 2008
na ur good evevin b dat abi? angry
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:34pm On Sep 01, 2008
@jeovy,  grin
test me with your woman lets see na  grin  grin
Re: Offtopic! by cbase: 8:38pm On Sep 01, 2008
Jeovy dat Pimple wey dey ur Nose n Mouth never ripe? sad
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:43pm On Sep 01, 2008
wetin u sef find go dia,
abi u think sey jeovy na woman? grin grin
Re: Offtopic! by Jeovy(m): 8:44pm On Sep 01, 2008
na ashawo na
Re: Offtopic! by cbase: 8:52pm On Sep 01, 2008
oko ashawo cheesy
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:57pm On Sep 01, 2008
@jeovy,
u sef nor try o, try terminate those pimps for ya face na grin
Re: Offtopic! by cbase: 9:14pm On Sep 01, 2008
ha ha ha hhah chai! "Terminate" **laughter spasms**
Re: Offtopic! by clemcykul(f): 11:35am On Sep 02, 2008
take am easy now embarassed
just see way mess dey escape widout respect and fear
Re: Offtopic! by Gabry(f): 12:15pm On Sep 02, 2008
studio, can't I hmmming. . . . Its a free world sha.

tufe, yeah I smell a rat as well. . . . . Ever since loaf of bread is not here, she had to change her guy ohhh. . . . . .

TIMM!!!!!!! angry angry angry angry angry Everytime I come online, you're not here. Stop running away BROTHA!!!!!! angry Please dont be like Oyato ohhh. . . I am tired of chasing you two. . . .
Re: Offtopic! by Nobody: 6:41pm On Sep 02, 2008
oh babygabryl u dey miss me?

thats so sweet grin grin grin
Re: Offtopic! by Jeovy(m): 6:47pm On Sep 02, 2008
she dey miss your big head
Re: Offtopic! by studio43(m): 7:35pm On Sep 02, 2008
@clemm,
sharrap dia jare , grin



@cbase,
wetin cause laughter,
abi u just dey hear de language for the first time?
olodo rapata like you grin


@gabby,
u and tufe are suffering from malaria grin grin
Re: Offtopic! by cbase: 8:46pm On Sep 02, 2008
Ma main Man, Manager Mammywater Incorporation, Wetin dey grin
Re: Offtopic! by studio43(m): 8:55pm On Sep 02, 2008
i dey jare, my buoy, lol
how your side na?
Re: Offtopic! by cbase: 8:57pm On Sep 02, 2008
my side dey oo, how d packages na

1 2 3 ... 86 87 88 89 90 91 92 ... 119

OfftopicAsk Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPICOfftopic Chat About Nursing-Related Studies234

Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90'sWe Saw This Python On Our Way Back From Church After WeedingMen Catch Sea Cow In Kebbi While Fishing, Take It To Their Monarch's Palace