Offtopic! - Nairaland General (87) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Offtopic! (91472 Views)
1 2 3 ... 84 85 86 87 88 89 90 ... 119 (Go Down)
| Re: Offtopic! by cbase: 1:13pm On Aug 30, 2008 |
Studio ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 5:37pm On Aug 30, 2008 |
@sauce, so jeovy don become chimpanzee for your eye abi?> ![]() @cbase, why u dey always flash us 3teeths anytime u make a statement? @jeovy, why u cage princessa na? abi her comming here dey make u feel insecure ? which levels sef ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 8:35pm On Aug 30, 2008 |
studio43:because I'm always a happy man ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:42pm On Aug 30, 2008 |
u win lottery? ![]() lets share the money na ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 8:48pm On Aug 30, 2008 |
Come surulere na ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 8:53pm On Aug 30, 2008 |
come ikeja make i carry u go were we go blow the cash na ![]() i go arrange babes for you o ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 8:59pm On Aug 30, 2008 |
surulere na why enjoyment dey my guy, which babes u wan arrange sef?, dat groundnut gal wey u arrange 4 Tufe? or dose Bow legs n K legs ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 9:04pm On Aug 30, 2008 |
babes wey go make u want to spend much more than you've budgeted, ![]() TUFE, dey demand for cheap babes wey him money fit carry. thats why i arrange those kinds for him na ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:06pm On Aug 30, 2008 |
lol |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 9:11pm On Aug 30, 2008 |
see who you've got here, ibkaye of all people, babe were u dey na? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:16pm On Aug 30, 2008 |
hahaha im just here ![]() how are you? ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 9:21pm On Aug 30, 2008 |
anyway STd arrange bigg gals, come. Ibk ur invited 2, if std approves |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:26pm On Aug 30, 2008 |
std ko |
| Re: Offtopic! by cbase: 9:28pm On Aug 30, 2008 |
studio ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:31pm On Aug 30, 2008 |
oooh lol, i thought you meant sexualy transmitted diseases ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 9:34pm On Aug 30, 2008 |
na u talk dat one oo , |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 9:36pm On Aug 30, 2008 |
@ibkaye, sorry but i have to get dinner done lol check me in 30minutes time ok, ![]() @cbase, will talk u to, if u never go sleep already ![]() N.B, for your life, i nor wan hear u addressing me as STD, U HEAR? ![]() LATERZ PEEPS |
| Re: Offtopic! by Nobody: 9:38pm On Aug 30, 2008 |
adios ![]() |
| Re: Offtopic! by cbase: 9:43pm On Aug 30, 2008 |
CHAI! THE TALES OF A BACHELOR, anyways, see u later man ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 10:23pm On Aug 30, 2008 |
@cbase, nothing like bachelorhood o ![]() the life too sweet, infact i like the kinda life i dey live now cuz i fit no get same chance when i marry, @ibkaye, |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:26pm On Aug 30, 2008 |
@studio ello ello ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 10:31pm On Aug 30, 2008 |
how are u once again? dem ceased you? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:37pm On Aug 30, 2008 |
cease ke? me? ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 10:43pm On Aug 30, 2008 |
u pass the people wey only me don cease, ? ![]() i really missed u die, how is life na? |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:44pm On Aug 30, 2008 |
hmmm, life is just there, just trying to prepare for uni and all ![]() you? ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 10:50pm On Aug 30, 2008 |
good for you jare, well, i've been unable to make it up to that stage yet, but lets see what next year would come up with, well, will be heading to zaria for a course based on my profession anytime from now, we supposed don do am already, but u know how nigeria government things be na? |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:53pm On Aug 30, 2008 |
eh eh zaria ehn? well takia ov yaself ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 10:57pm On Aug 30, 2008 |
well, i hear sey there daughters dia dey fine well well. ![]() and dat the cold dia fit kill person ![]() hhmm, i just hope to get one babe close to me wey go dey help heat my system up ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 10:59pm On Aug 30, 2008 |
of course they are fine ![]() you are talking about cold? come over hia and you will know what cold is lol babe ko ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 11:06pm On Aug 30, 2008 |
god wey creat women get him reasons o, hhmmm, i wonder how men like us for dey manage life without woman o ![]() how u dey manage to survive under dat kind cold for dat place sef? u be winch? ![]() |
| Re: Offtopic! by Nobody: 11:08pm On Aug 30, 2008 |
am used to it i actually prefer being cold to being hot ![]() |
| Re: Offtopic! by studio43(m): 11:15pm On Aug 30, 2008 |
then u wouldn't love to spend more than a week here, would ya? ![]() |
Offtopic • Ask Uncle Trevor For Solutions And Advice To Your "romance Problems" OFFTOPIC • Offtopic Chat About Nursing-Related Studies • 2 • 3 • 4
Akoms Ability: Policeman Who Died In Oshiomhole's Convoy Accident (Graphic Pics) • Popular Brands From The Late 70's, 80's And Early 90's • We Saw This Python On Our Way Back From Church After Weeding





