Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,739 members, 7,824,114 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 11:24 PM

Wtf Lauryn? <caution> - Nairaland / General (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Wtf Lauryn? <caution> (11463 Views)

Horrible Accident In Warri (caution! Disburbing Images) / For Lauryn And Uche / Lauryn What's Up With The Cellphone And Camera (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply) (Go Down)

Re: Wtf Lauryn? <caution> by Badman888(m): 2:00am On Jun 05, 2006
una dey fear to post nairaland is a free place we have freedom of speech this is a free world abeg make we join the battle jo
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Scorpio(f): 2:01am On Jun 05, 2006
it beats me why ppl won't mind their own bizness, if i ask dat heifer make she come follow me sell garri, she go dey rake dey yarn rubbish, wetin no consain am naim she dey help me sell now! no worry, Ogun dey come visit una this nite
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Scorpio(f): 2:02am On Jun 05, 2006
Badman888:

una dey fear to post nairaland is a free place we have freedom of speech this is a free world abeg make we join the battle jo
wetin dey worry u naw, dem give u craze chop? abeg waka far jor, i no dey like play n this ain't d time for ten-ten, so go n do ur homework ekwa, cos i'm sure ur mom is callin u, oya comot for hia b4 i vex
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:05am On Jun 05, 2006
y u dey quote my man bytch, no let me unquote u o angry
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Scorpio(f): 2:06am On Jun 05, 2006
buahahahaha, bitch pls, u can have him, u kno i don't deal wif young-ins naw, my men are highly respected n matured. olodo, daz all u can afford, i bet he payz ya skool-fees too
Re: Wtf Lauryn? <caution> by jgirl3: 2:07am On Jun 05, 2006
dang, badman - how many girls do you really have?
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:09am On Jun 05, 2006
duh , he takes care of his responsibilities, just cos u eat pumpums to pay ur fees , bytch pls
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:11am On Jun 05, 2006
badman,how could u do this to me?
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Scorpio(f): 2:12am On Jun 05, 2006
pumpums, girl speak english! we ain't in ajegunle or in ya village. then again, u's da bush gal from gboko villa who yelled at d bus driver to stop makin the houses run, i ain't surprised u depending on a man. omo alata, oshi! lmao! dude done rejected her, bish u never learn
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Badman888(m): 2:14am On Jun 05, 2006
j-girl wat u talkin bout Lauyrn i didnt do nothin
Re: Wtf Lauryn? <caution> by jgirl3: 2:14am On Jun 05, 2006
Lauryn called you her man. That was why i was asking
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:17am On Jun 05, 2006
olodo,pariolodo oshi. who said anything about dumping or rejecting,,,,cant u read right , y would anyone love u at all, with that signature of urs?, sicko
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:20am On Jun 05, 2006
It beats me to see people wallowing in their own confusion, like someone once said
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Scorpio(f): 2:23am On Jun 05, 2006
lauryn:

olodo,pariolodo oshi. who said anything about dumping or rejecting,,,,can't u read right , y would anyone love u at all, with that signature of urs?, sicko
hahahaha, like someone would have anything to do with u either, u wey dey do paraplegics sef, lmao! try harder naw, i know u learnt from me
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:25am On Jun 05, 2006
learn from whom ,bytch, I'ld drop u like a bad habit,,,,,,nonesense
Re: Wtf Lauryn? <caution> by DaHitler(m): 2:26am On Jun 05, 2006
Relax, ladies. There is plenty of the Afeni to go around. cheesy
Re: Wtf Lauryn? <caution> by diddy4(m): 2:27am On Jun 05, 2006
round 6 fight oya make una start dey throw punches.
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Scorpio(f): 2:28am On Jun 05, 2006
Afeni:

Relax, ladies. There is plenty of the Afeni to go around. cheesy
fade fast abeg, i ain't playin

didy4dt, may thunda shrinkya minute jt this nyte, instigator oshi, odensin!
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Badman888(m): 2:29am On Jun 05, 2006
the signature is u and scorpio
Re: Wtf Lauryn? <caution> by diddy4(m): 2:29am On Jun 05, 2006
hahahahaha


round 7 oya make una continue
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:30am On Jun 05, 2006
what signature? and who's u?
Re: Wtf Lauryn? <caution> by jgirl3: 2:30am On Jun 05, 2006
diddy - you are the one that is allowing this thing to prolong ooo
Re: Wtf Lauryn? <caution> by diddy4(m): 2:32am On Jun 05, 2006
dey want to fight abi, let them fight.


2 lovely girls i liked so much are fighting, well if dey dont want to stop dey can continue abusing themselves. but i still got love for them kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Scorpio(f): 2:36am On Jun 05, 2006
n who said we liked u, u go still dey claim, wif ya person lookin like a retarded wesley snipes fugly ass imitation for a dude! ha! God musta been asleep when he made you, abeg just waka b4 i reposition u angry
Re: Wtf Lauryn? <caution> by diddy4(m): 2:38am On Jun 05, 2006
lol, lmao. dat was totally hillarious. grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin



round 8 fight
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:39am On Jun 05, 2006
no worry, person go round u up,veeeeeeeeeery soon
Re: Wtf Lauryn? <caution> by diddy4(m): 2:40am On Jun 05, 2006
are u girls chilling tot una wan fight, oya make una continue,


round 9 fight
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Badman888(m): 2:41am On Jun 05, 2006
una no dey fight again sleep dey catch me now oo
Re: Wtf Lauryn? <caution> by lauryn(f): 2:42am On Jun 05, 2006
diddy the fool, abeg carry ur own go,,,just keep ur lame ideas and comments to urself pls
Re: Wtf Lauryn? <caution> by Scorpio(f): 2:43am On Jun 05, 2006
@ diddy,dude quit being a woman wrapper f'real, get off my thread n go attend to ur wife! i heard u don't kno how to lay it just d way a don would,so get lost n get to business jor!
badman, hmm! shebi i don dey warn u naw, comot for hia jor!
Re: Wtf Lauryn? <caution> by diddy4(m): 2:43am On Jun 05, 2006
imagine, ***hisses****


round 10 fight. make una fight oooo, fight fight till una tire. lmao lol
Re: Wtf Lauryn? <caution> by vickybabe(f): 3:35am On Jun 05, 2006
is this a play fight or a real fight?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Reply)

But Why Are Guys Like This?? / Which Street Is The Longest Street In Lagos State / Download New Video: Aqua Rapha Mbaka By Pammy Udubonch

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.