Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,805 members, 7,862,663 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 10:22 PM

I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland (1747 Views)

Rochas Okorocha And His Wife On Valentine's Day (Photo) / I Dreamt That I Was Banned For 100yrs / Lagos Girl Adds Boyfriend’s Wife On Bb,tells Her I Will Deal With You(live Chat) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 7:35pm On Dec 12, 2013
tpia@:
for your mind, you are not living in bondage, abi?
try typing something outside of what you usually post here, so we can know you are indeed free.
aunty tpia i wasnt talking to you,na typing Error but Aunty tpia i get freedom ooo,i fit waka comot for this thread go another thread and later come back again.
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by tpia5: 7:38pm On Dec 12, 2013
oga frigid,

waka comot make we see if you talk true.

go post for politics section where the men are.

na women dey here abi you dey find pant to wash ni?

1 Like

Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by adexsimply(m): 7:40pm On Dec 12, 2013
tpia@:
oga frigid,

waka comot make we see if you talk true.

go post for politics section where the men are.

na women dey here abi you dey find pant to wash ni?
rotfl grin grin grin
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 7:45pm On Dec 12, 2013
tpia@:
oga frigid,
waka comot make we see if you talk true.
go post for politics section where the men are.
na women dey here abi you dey find pant to wash ni?
Aunty tpia because you don get small muscle for hand now,na to dey bully person remain and also u say make i go politics section,all the ones way my bros for there don they write since january reach December,Jonathan read any one and with all there everyday debate and article,price of garri and petrol never come down,na wetin man go do naa
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by tpia5: 7:56pm On Dec 12, 2013
oga frigid, na you and your friends dey bully me for here, why una dey mention my name, that is cyber bullying.

you dey find wife, go look nah, how e concern me, and why you just dey take bait anyhow, focus on the person wey dey toast you, (ie whats her name), abi i toast you ni?

and if politics section no reach you, foreign affairs nko?

1 Like

Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by vizboy(m): 8:00pm On Dec 12, 2013
oP I never still believe your story, so show me a picture or it didnt happen
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 8:04pm On Dec 12, 2013
tpia@:
oga frigid, na you and your friends dey bully me for here, why una dey mention my name, that is cyber bullying.
you dey find wife, go look nah, how e concern me, and why you just dey take bait anyhow, focus on the person wey dey toast you, (ie whats her name), abi i toast you ni?
and if politics section no reach you, foreign affairs nko?
aunty tpia i told you it was a typing Error. but aunty tpia ur mate dey prepare dinner for their husband but u come online dey bully/harrass me,God is watching u and him no ready to change channel.abeg bros jaybee no like me oo,i no want make he ban me again ooo
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 8:07pm On Dec 12, 2013
vizboy: oP I never still believe your story, so show me a picture or it didnt happen
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 8:08pm On Dec 12, 2013
vizboy: oP I never still believe your story, so show me a picture or it didnt happen
sharap joor i know say ur own dream dey happen for 3D
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by tpia5: 8:10pm On Dec 12, 2013
fijiano202: aunty tpia i told you it was a typing Error. but aunty tpia ur mate dey prepare dinner for their husband but u come online dey bully/harrass me,God is watching u and him no ready to change channel.abeg bros jaybee no like me oo,i no want make he ban me again ooo

oga frigid, no come do 419 for here o, na you and your friends dey bully others, you say you wan dream your wife dey nairaland, meanwhile your wannabee girlfriend (wetin be her name?) come dey jealous say abi na tpia@ you see for dream.

please, "lahun" make dem know say no be tpia@ you dey mention o, and besides, why you wan take me gain popularity for here?

dont worry, jaybee no go ban you and if he does, beg am to unban or how you wan do am.

in the meantime, go back to sleep and dream a better dream.

Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Nobody: 8:12pm On Dec 12, 2013
You are definitely having a crush on a girl here.
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 8:29pm On Dec 12, 2013
tpia@:

oga frigid, no come do 419 for here o, na you and your friends dey bully others, you say you wan dream your wife dey nairaland, meanwhile your wannabee girlfriend (wetin be her name?) come dey jealous say abi na tpia@ you see for dream.
please, "lahun" make dem know say no be tpia@ you dey mention o, and besides, why you wan take me gain popularity for here?
dont worry, jaybee no go ban you and if he does, beg am to unban or how you wan do am.
in the meantime, go back to sleep and dream a better dream.

ok aunty i will do that
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by vizboy(m): 8:37pm On Dec 12, 2013
fijiano202: sharap joor i know say ur own dream dey happen for 3D
no but If I dey dream I dey carry camera follow body.


So show me picture or it didnt happen
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Nobody: 8:39pm On Dec 12, 2013
cheesy
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by 190: 8:44pm On Dec 12, 2013
grin grin grin grin

Tpia oh!! grin grin grin grin
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by adexsimply(m): 8:52pm On Dec 12, 2013
190: grin grin grin grin

Tpia oh!! grin grin grin grin
Lol..I swear I no know say She dey joke grin
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Chylo(m): 1:49am On Dec 13, 2013
tpia@:
oga frigid, na you and your friends dey bully me for here, why una dey mention my name, that is cyber bullying.

you dey find wife, go look nah, how e concern me, and why you just dey take bait anyhow, focus on the person wey dey toast you, (ie whats her name), abi i toast you ni?

and if politics section no reach you, foreign affairs nko?


I'm new here but it seems you have many chykers on nairaland.
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by pussyeater(m): 4:20am On Dec 13, 2013
Op smoke igbo before he went to sleep!
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Nobody: 3:03pm On Dec 13, 2013
fijiano202: biko ur name dey confusing ooo,u be girl,as u no get pic for ur profile,how we go do am now,o baby u may be the winning lotto of my life,tell me what to do and i shall do it,if you want my eyes or kidney o baby u shall have it,just ask and it shall be given

i am a lady,,a beautyful 1 at dat oooooooo..
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 4:57pm On Dec 13, 2013
Lindxy:
i am a lady,,a beautyful 1 at dat oooooooo..
ma lady its great to hear back from you,my heart has bin beeping since morning for someone special,lets share contact details and be friend
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Nobody: 8:46pm On Dec 13, 2013
fijiano202: ma lady its great to hear back from you,my heart has bin beeping since morning for someone special,lets share contact details and be friend
send me urz
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 9:52pm On Dec 13, 2013
Lindxy:
send me urz
i will pm u,expect it soon
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 10:00pm On Dec 13, 2013
Lindxy:
send me urz
i sent u a pm
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by tayoxx(m): 10:01pm On Dec 13, 2013
I Don tell you make u no dey use weed cook beans again but u no hear...c d effect na
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Nobody: 10:04pm On Dec 13, 2013
190: dream no more for Mondicheeks is here for you already!
mtchew ur left yansh
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 10:10pm On Dec 13, 2013
Mondisweets: mtchew ur left yansh
mondisweet sweetmondi,mondi da sweet girl how u dey na,i have been patiently anticipating ur arrival
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 10:12pm On Dec 13, 2013
tayo_xx: I Don tell you make u no dey use weed cook beans again but u no hear...c d effect na
guy no be ooo,na devil cause am
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Nobody: 10:14pm On Dec 13, 2013
fijiano202: mondisweet sweetmondi,mondi da sweet girl how u dey na,i have been patiently anticipating ur arrival
oga please dont mind 190... He no well o... Spirits dey worry him
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by fijiano202(m): 10:23pm On Dec 13, 2013
Mondisweets: oga please dont mind 190... He no well o... Spirits dey worry him
chai me self don dey suspect am since,him case by like Serious Ogbanje Matter
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Nobody: 10:26pm On Dec 13, 2013
fijiano202: chai me self don dey suspect am since,him case by like Serious Ogbanje Matter
cheesy Praise the Lord
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by Nobody: 10:32pm On Dec 13, 2013
You need deliverance!!! Spiritual wife is after you grin
Re: I Dreamt That I Found My Wife On Nairaland by 190: 10:51pm On Dec 13, 2013
Mondisweets: oga please dont mind 190... He no well o... Spirits dey worry him


fijiano202: chai me self don dey suspect am since,him case by like Serious Ogbanje Matter

[size=38pt]ROTFLMFAO![/size]

(1) (2) (Reply)

Guys Is It Possible To Remember All The Girls You Have Had Sêx With / 12 Sercrets You Guys Should Know About Girls / Is This True? (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.