Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,159,855 members, 7,841,224 topics. Date: Monday, 27 May 2024 at 02:24 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Health / HELP: I No Wan Use Money Buy Death (725 Views)
HELP: I No Longer Have Erection After I Was Diagnosed Of Stds / Apollo Wan Disgrace Una Guy Swaggzz, Abeg Wetin I Go Do? / Pile Wan Kill Me Pls Help! (2) (3) (4)
HELP: I No Wan Use Money Buy Death by crusader01(m): 9:26am On Sep 08, 2014 |
Hmmmm,I hear say Vaccine for Ebola don come out. Abeg I get question wey I wan ask una. If one person take Vaccine for HIV,take Vaccine for hepatis,take vaccine for malaria,take vaccine for Ebola,takes vaccine for all kind of diseases, chei the vaccine self no go kill the person. That is my question,because me I no wan use money buy death when it is free. I need una answer sharply before I proceed to take them one by one. |
Re: HELP: I No Wan Use Money Buy Death by Unionised(m): 9:31am On Sep 08, 2014 |
So na only you get all these wey you list? On your own... |
Re: HELP: I No Wan Use Money Buy Death by crusader01(m): 9:38am On Sep 08, 2014 |
Unionised: So na only you get all these wey you list?Is vaccine for treatment or prevention? Oga park well joor if u no get answer to my question. |
Re: HELP: I No Wan Use Money Buy Death by Unionised(m): 9:40am On Sep 08, 2014 |
crusader01: I no get answer. #where's my driver?# |
Re: HELP: I No Wan Use Money Buy Death by crusader01(m): 9:45am On Sep 08, 2014 |
Unionised:He has been isolated for Ebola |
Re: HELP: I No Wan Use Money Buy Death by saaedlee: 9:52am On Sep 08, 2014 |
Bring d money wey u wan take buy all this "vaccinitate melicine" dem mk we take chop den if e remain we use am knack small coffin take keep for u before u go contact all these yama-yama disease dem; BECAUSE THEY ARE REAL! Waito, we go chop d money before u go contact d disease ooo |
Re: HELP: I No Wan Use Money Buy Death by crusader01(m): 9:56am On Sep 08, 2014 |
saaedlee: Bring d money wey u wan take buy all this "vaccinitate melicine" dem mk we take chop den if e remain we use am knack small coffin take keep for u before u go contact all these yama-yama disease dem; BECAUSE THEY ARE REAL!Abi Na food sure pass joor! |
(1) (Reply)
Health Benefits Associated With Apple Consumption / Help / How Right Or Wrong Is Self-medication?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |