Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,148 members, 7,815,020 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 05:02 AM

Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic (4029 Views)

*~ dayokanu Voted The EPL Section Poster Of The Year *~ Congratulations!! / Happy Birthday Dayokanu / Champions League Challenge Between Sauron & Dayokanu! Prize: $100 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by slimshay(m): 5:32pm On Feb 25, 2010
DK DK, ehen so you sef dey watch match for Faj? Omo looong tin, inside dat hoooot condition. Ha ha ha.
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by dayokanu(m): 2:33am On Feb 27, 2010
How you take sabi Faj? You finish for Ife?
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by Nobody: 8:15am On Feb 27, 2010
DK,
she ise wa boys self go ife.No bi everybody wey dey ife graduate.
grin
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by slimshay(m): 9:45am On Feb 27, 2010
^^^ehn, eastbay is dat so? i no know say na una dey sell fine evrything tongue grin DK confirmed, Great Ife cool!!!!
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by dayokanu(m): 10:09am On Feb 27, 2010
Impossicant!!!

How wowor like you go be Great Ife. i tend to believe Eastbay about the she se wa theory. BTW How market
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by slimshay(m): 10:16am On Feb 27, 2010
See Donkey dey call human worwor grin. . . .DK me sef don dey talk am, u dey yarn like one of those porters wey dey question boys for Moz back in the days  tongue, by the way wish market. . .Aluta abi Old Buka!!!
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by dayokanu(m): 10:20am On Feb 27, 2010
So you be one of those Se se wa wey dey peep at Moz girls through the fence.
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by slimshay(m): 10:25am On Feb 27, 2010
Ha ha ha, nah man, i be one of those boys you dey tax for porters lodge when we are coming out way after 10.00pm tongue E don tey wey you be agbaya oh, DK!!
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by dayokanu(m): 10:29am On Feb 27, 2010
Na you be one of those boys wey dey overstay for Moz and those girls dey pull dem di.cks and pour dem water.

Shameless GAYYners
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by slimshay(m): 10:53am On Feb 27, 2010
Ha ha ha, i don know say u go get sonmething talk. . . . .were omo!!!! grin grin grin Any which way just drop all the change wey you collect from boys oh!!! wink grin
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by Nobody: 4:20pm On Feb 27, 2010
slimshay,
LOL.
One love.Great ife.
Re: Baptizing Dayokanu Into English(prem & 3lions) Fanatic by folahann(m): 9:46pm On Oct 24, 2012
I swear that Dayo get juju he take dey find downfall for EPL teams especially Arsenal. I hate the guy.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

“chelsea Will Win The Champions League,” Prophet T. B. Joshua Prophesies / Champions League: Apoel FC Vs Chelsea ( 0-1) On Wednesday30th September 2009 / Epl Fixtures For Saturday 6 October 2012

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.