Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,143 members, 7,821,897 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 09:13 PM

The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 (2710 Views)

The Best And Worst Sleeping Releationships For Couples / Romance Section Battles 1. / Romance Section: Interesting Threads Library! ! ! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by 190: 12:41am On Dec 08, 2008
ha ha ha, i don provoke silly boy ha ha ha grin
and Current miss 9ja Ebony-Silk abeg i jst dey play wit u 2 o,
make una nor vex bt seriously dats the comprehensiv list submited by Oluwaseun Osewa
if ur name dey, be happy
if not try next year
i forget to add, my new lawlaw is now Ebony-Silk and my broda who swam the niger waters
is silly boy, goodnite all my lappy battery don flat
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by nana(f): 12:42am On Dec 08, 2008
lmao!
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by 190: 12:44am On Dec 08, 2008
tope20000 wetin u dey laff there for
u wen kiss Tondo beg me mak i nor tell dem
for Nland grin grin grin
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by tope2000(f): 12:48am On Dec 08, 2008
190:

tope20000 wetin u dey laff there for
u when kiss Tondo beg me mak i nor tell them
for Nland grin grin grin

I can laff at anything i want wink
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by MrCrackles(m): 12:49am On Dec 08, 2008
tope2000:

I can laff at anything i want wink

nana:

lmao!

una too dey laff!!! angry
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by tope2000(f): 12:51am On Dec 08, 2008
Na ur mouth i dey use tongue grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by Nobody: 12:53am On Dec 08, 2008
190:

ha ha ha, i don provoke silly boy ha ha ha grin
and Current miss Nigeria Ebony-Silk abeg i jst dey play wit you to o,
make una nor vex bt seriously that is the comprehensiv list submited by Oluwaseun Osewa
if ur name dey, be happy
if not try next year
i forget to add, my new lawlaw is now Ebony-Silk and my brother who swam the niger waters
is silly boy, goodnite all my lappy battery don flat
You still didn't make your previous post clearer na undecided

Miss Nigeria? God forbid bad thing wink
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by 190: 12:57am On Dec 08, 2008
tope hw fa i wan yan wit u
how e dey be, wots ur email
or cud u mail me ur # privately
i dont want sillyboy and mrcrackles 2 get it
TOPE2000 Is now my NEW LAWLAW no longer ebonyi-silk
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by sillyboy(m): 1:00am On Dec 08, 2008
190:

ha ha ha, i don provoke silly boy ha ha ha grin
and Current miss Nigeria Ebony-Silk abeg i jst dey play wit you to o,
make una nor vex bt seriously that is the comprehensiv list submited by Oluwaseun Osewa
if ur name dey, be happy
if not try next year
i forget to add, my new lawlaw is now Ebony-Silk and my brother who swam the niger waters
is silly boy, goodnite all my lappy battery don flat

You really need to go sleep. That stuff u took will definately warrant some sleep. And I wish you numerous Nightmares!. . . Amugbo osi.
Who be your brother. . . .since you play and fantasize about river Niger, bet you brother dey inside water.
190:

tope hw fa i wan yan wit u
how e dey be, wots ur email
or cud u mail me ur # privately
i don't want sillyboy and mrcrackles 2 get it
TOPE2000 Is now my NEW LAWLAW no longer ebonyi-silk

Were!. . . .you are just getting to the point.
Oni bara e nbole bo.
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by Nobody: 1:01am On Dec 08, 2008
lmao!! wetin be law law? undecided

@sillyboy
calm down. . . .too much energy
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by tope2000(f): 1:02am On Dec 08, 2008
190:

tope hw fa i wan yan wit u
how e dey be, wots ur email
or cud u mail me ur # privately
i don't want sillyboy and mrcrackles 2 get it
TOPE2000 Is now my NEW LAWLAW no longer ebonyi-silk

Lmao
Are u high 2nite
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by 190: 1:05am On Dec 08, 2008
I just tire o, silly boy calm down
ur blood too dey hot, i nor get anybdy 4 niger o
i only knw dat u live above the niger bridge thats all grin
ebonyi-silk nor vex u deserve miss world or miss universe or miss universal
thats all

Silly boy i hope say ur mama don giv u ur cough syrup
mak sure u take ur drugs b4 goin 2 bed ok
I love broda
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by sillyboy(m): 1:10am On Dec 08, 2008
190:

I just tire o, silly boy calm down
ur blood too dey hot, i nor get anybdy 4 niger o
i only knw that u live above the niger bridge thats all grin
ebonyi-silk nor vex u deserve miss world or miss universe or miss universal
thats all

Silly boy i hope say ur mama don giv u ur cough syrup
mak sure u take ur drugs before goin 2 bed ok
I love brother

Hmmmm. . . .I rest my case with you finally.
your "law law" do say I get too much energy.
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by Chrisbenogor(m): 9:03am On Dec 08, 2008
Lol, my oga okija don do am again.
How we go do am bros, I for like conquer that strippers club oh, but I no run if na illusions or wine bar smiley
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by sexyLeamon(f): 9:19am On Dec 08, 2008
top 5 worse

1 Tumfulu
2 tondo
3 pastor PLC
4 vanweed
5 vanweed

will be back with the top 5 best
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by eminemkayc: 9:20am On Dec 08, 2008
Hmm!
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by mbola(f): 7:52pm On Dec 08, 2008
Sistawoman should be one of the best
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by 190: 9:16pm On Dec 08, 2008
im back
worst posters 4 2day
mbola
eminemkayc
sexyLeamon
Chrisbenogor
and of course
silly boy
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by sistawoman: 9:31pm On Dec 08, 2008
mbola:

Sistawoman should be one of the best

Ose kiss
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by nana(f): 9:36pm On Dec 08, 2008
LMAO! Funny thread.
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by Akinagirl(f): 9:54pm On Dec 08, 2008
Really funny. Lol Sistawoman, of course you are the best poster. cheesy
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by eminemkayc: 9:57pm On Dec 08, 2008
@190 lol!! smiley
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by 190: 11:46pm On Dec 08, 2008
@ eminemkayc
u dey laff tongue
sorry o bro
u nor make 2008 list
try 2009 abeg
i hail 1love
merry sallah in advance abi salah nor be dec 25th again
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by Tgirl4real(f): 12:14am On Dec 09, 2008
All of una don laff forget thread tongue
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by richo2: 2:52am On Dec 09, 2008
tumfulu definitely is the most popular notorious poster in the whole nairaland cheesy


to me, the best posters are all the hot chics that hav their pics in their profile bcus even if they post nonsense, i just re look at their picsur and the nonsense begins to make sense grin grin
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by Deshannel(m): 9:08am On Dec 09, 2008
Hmmmm.
Even oldbies dat changed their id r stil recognised.
But not all. Ha ha
Thank gawd. tongue
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by 190: 3:24pm On Dec 09, 2008
todays worst posters are,
Deshannel
richo2
Tgirl4real
eminemkayc
Akinagirl
nana
although this was a mistake * sistawoman * but u are among anyway for 2day
Tumfulu
tondo==Hair of the Dog
pastor PLC
vanweed
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by switch47(m): 3:41pm On Dec 09, 2008
@post
how romantic?!
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by sexyLeamon(f): 4:44pm On Dec 10, 2008
@190 you nor serious lol

my top 5

1 lovealways
2 sistawoman
3 smoooth
4 stephenp
5 missyb
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by sistawoman: 4:48pm On Dec 10, 2008
190:

todays worst posters are,
Deshannel
richo2
Tgirl4real
eminemkayc
Akinagirl
nana
although this was a mistake * sistawoman * but u are among anyway for 2day
Tumfulu
tondo==Hair of the Dog
pastor PLC
vanweed


How did i make worst list?
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by spikedcylinder: 5:11pm On Dec 10, 2008
Best. . . as per?

Worst. . . . as per?

Please how is it measured?
Re: The Best And Worst Romance Section Posters For 2008 by richo2: 5:37pm On Dec 10, 2008
190:

todays worst posters are,
Deshannel
richo2
Tgirl4real
eminemkayc
Akinagirl
nana
although this was a mistake * sistawoman * but u are among anyway for 2day
Tumfulu
tondo==Hair of the Dog
pastor PLC
vanweed


wetin de worry this drunkard? cheesy cheesy

(1) (2) (3) (Reply)

The Type Of Men That Play / My Girlfriend Says I Can't Take Care Of Her , / Ladies are you marrying Because Of S*x Or 2 Carry Children?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.