Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,365 members, 7,954,482 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 08:04 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (57439 Views)
Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (77) (78) (79) (80) (Go Down)
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 5:20pm On May 06, 2010 |
papine: Abeg, I no understand the bolded. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papilonow(m): 10:07pm On May 06, 2010 |
papine: boy |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 10:09pm On May 06, 2010 |
^^ I beg o oo. . . who you be |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 10:20pm On May 06, 2010 |
tanimz: tanimz notin dey here oooooo, papilonow runaway chicken how far now, lol |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 10:32pm On May 06, 2010 |
^^ You don see my e-mail |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 11:52pm On May 06, 2010 |
U too don dey follow dikele extract mail dey send to maggas? No offence o my sister. *rob hands* |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:04am On May 07, 2010 |
lmao u get extra issues on top the ones wey u get |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by StudioCFR(m): 12:17am On May 07, 2010 |
Lol, Na today u just dey know yahoo boy? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 11:30am On May 07, 2010 |
tanimz ye shall knw d truth and d truth shall make u free abeg i no fit go mountain of fire because of tanimz, AFAIK |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:07pm On May 07, 2010 |
^^ If the truth shall set u free. . . tell your boss what u really think of him/her. . . u will surely be free 1 Like |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 1:00pm On May 07, 2010 |
who put ur mouth? abeg i no go fit marry a he, AFAIK, I TINK TANIMZ IS A HE. yea i feel much much better letting dat out |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 1:02pm On May 07, 2010 |
sorry. . . i just want contribute. . . u are in ur periods i see. . . |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 1:49pm On May 07, 2010 |
papine: Are you alright? Studio CFR: Studio! I dont do magas' Im bigger than that na, you suppose know. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 3:01pm On May 07, 2010 |
~Thread Locked. Reason: Replies have gone offtopic. . . Use the chat thread to chat with fellow jokers |
(1) (2) (3) ... (77) (78) (79) (80)
There's $15.5 Billion Behind That Door, what Would You do?(PIC) / A Guy's "Legediz Benz" Had Flat Tire In Abuja And He Did This (Photos) / Sterling Bank Shades Access Bank, Gtbank, Union Bank And First Bank
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |