Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,283 members, 7,954,115 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 12:35 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Beg O Oooooooooooooo (57437 Views)
Fani Kayode Sneaks Into Tinubu House At Midnight To Beg For Mercy / Pwease! Derail Me. . . I Beg Of You! / I Beg Una Take A Look At This (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (80) (Go Down)
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 11:34am On Jan 15, 2009 |
U dey happy |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 11:49am On Jan 15, 2009 |
See how this guy just dey shine teeth, just dey kill all this plants and grass. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by clemcykul(f): 1:55pm On Jan 15, 2009 |
teeth wey don dey expire |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by papine(m): 7:16pm On Jan 15, 2009 |
A beg make una leave studio43 alone, the guy is a great person, and one thing wey make me like kam be say, this guy get natural talent. And the talent na to sand field bar beech water ………. Nothing do u guy A beg I no go fit marry mamiwater ooooooooooo, make I no come born octopus |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 8:45pm On Jan 15, 2009 |
clemcykul: clemcykul: papine: god in heaven, let my enemies live long and see what i will become in future |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by TOYOSI20(f): 8:49pm On Jan 15, 2009 |
studio43: Na so u dey pack enemies like say they be fixed assets?? Abeg shine ya eyes jare, no be ya fault too, I no fit shout at all!! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 9:00pm On Jan 15, 2009 |
guy has no enemies, he just tryin to hype him self. *hisses* 45 year old baldy! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by TOYOSI20(f): 9:03pm On Jan 15, 2009 |
LMAO!!! really?? Hype himself up?? I see hes got it that bad huh, paranoid fella!! I'll be sure to say a prayer for him tonight!! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 9:07pm On Jan 15, 2009 |
Prayers? Tht would hardly help. Na sele fit beat nonsense comot him body. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by TOYOSI20(f): 9:11pm On Jan 15, 2009 |
Tee hee hee. . . . .i see what u saying baby, he needs an iron fist doesn't he?? Well then I'll round up a coupla thugs and a few more hoodlums too take care of things if u know what i mean, i guess that should do it!! |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 11:01pm On Jan 15, 2009 |
beware of police |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 10:15am On Jan 16, 2009 |
u be one? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 10:20am On Jan 16, 2009 |
chu chu! my chinese language laugh Why u askin' Sylve? U steal person shoe? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 10:53am On Jan 16, 2009 |
na ten years ago |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 11:05am On Jan 16, 2009 |
naing u start to dey steal? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:24am On Jan 16, 2009 |
enemies of studio |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by Ben13: 11:27am On Jan 16, 2009 |
friends of Ben |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 11:31am On Jan 16, 2009 |
sylve11: What the heck-n-hell does that mean? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tytylayor: 11:38am On Jan 16, 2009 |
roflmao uppppppp syllllllllll |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 11:45am On Jan 16, 2009 |
Tyty, I'm not quite suprised u get the drift on his comment, as both of you are operating at the very same low frequency brain waves. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 11:53am On Jan 16, 2009 |
D1KeleVra: Just stepped on ma toes. Please anywhere u see ma post, ignore it. I don't have ur time Mr. Digital Brain. ok. tytylayor: 'Brave wife' how are u? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 12:04pm On Jan 16, 2009 |
Guy! i'm Bio-Technology, ur just a 56kb RAM, calculator, half ur wifey's speed. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by tytylayor: 12:06pm On Jan 16, 2009 |
D1KeleVra: dumbhino, dis forum is not for dumb ass like u, gabry who is not even a nigerian can pick everytin we'r sayin here, so i dnt know whom u r posing for, magant @ololumi i dey jor, leave d yeye somtin alone, na me say make hin no understand us? baffoon |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by curtez: 12:21pm On Jan 16, 2009 |
Guy whats your name you too much ohhh |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:51pm On Jan 16, 2009 |
@clemcykul male or female, u are one of the peeps i admire so much on nairaland. and for the fact that you've agreed to go down the grave with me is a dream fulfilled . and a legacy you've left behind for others to follow |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 1:37pm On Jan 16, 2009 |
D1KeleVra: it's a pity, if only u know what i mean. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by D1KeleVra(m): 3:20pm On Jan 16, 2009 |
My bad. U two still dey slow. |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 5:02pm On Jan 16, 2009 |
D1kelevra please take it kool for the benefit of us wey we no go school |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 5:15pm On Jan 16, 2009 |
uhmmmm |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sholabanke(m): 5:18pm On Jan 16, 2009 |
@sylve how ur side? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by sylve11: 6:07pm On Jan 16, 2009 |
Mhen i dey o, what urs na? |
Re: I Beg O Oooooooooooooo by dani1luv: 6:12pm On Jan 16, 2009 |
mine nor dey |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (80)
There's $15.5 Billion Behind That Door, what Would You do?(PIC) / A Guy's "Legediz Benz" Had Flat Tire In Abuja And He Did This (Photos) / Sterling Bank Shades Access Bank, Gtbank, Union Bank And First Bank
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |