Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,521 members, 7,836,990 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 03:27 PM

Naija English! - Forum Games (25) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21514 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by 9ja4eva: 11:06pm On Jun 30, 2007
Oya cari go
Re: Naija English! by Mutee: 11:43pm On Jun 30, 2007
Wish levo na?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 1:33am On Jul 01, 2007
I dey pango
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 5:30pm On Jul 04, 2007
you get mouth
Re: Naija English! by lysaa(f): 3:40pm On Jul 05, 2007
wetin new? everybody get mouth na
Re: Naija English! by osasp(m): 4:07pm On Jul 05, 2007
abi grin
Re: Naija English! by chistiana(f): 4:26pm On Jul 05, 2007
sebesigi.
Re: Naija English! by lysaa(f): 11:13pm On Jul 05, 2007
@osasp

lol. na swemwinye dey do am grin

i don't know what it means o, do u?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 4:35am On Jul 06, 2007
Insult upon injury
Re: Naija English! by chiogo(f): 5:45am On Jul 06, 2007
no long thing.
Re: Naija English! by 9ja4eva: 5:59am On Jul 06, 2007
Where ur particulars?
Re: Naija English! by osasp(m): 11:09am On Jul 06, 2007
lysaa:

@osasp

lol. na swemwinye dey do am grin

i don't know what it means o, do u?

it means enjoy life. . .u really know how to write in bini o
Re: Naija English! by lysaa(f): 4:06pm On Jul 06, 2007
i did edo from primary to sec, got 'A's and 'B's but still don't know jack of it. lol. I didnt spy or cheat o. in sss1 i did yoruba and had 'A's but again, don't know jack lol. this case, we were all tot what to write.  grin
Re: Naija English! by osasp(m): 5:19pm On Jul 06, 2007
lol. . .but not what to speak. .i failed yoruba like mad. .at a point all i wrote on d sheet was ''mi ogbo yoruba''. .just for the fun of it
Re: Naija English! by lysaa(f): 6:34pm On Jul 06, 2007
lol, omo, u nor fit speak yoruba, bini na small small, na only english una dey speak? the bini wey i dey speak na for effizzy, notin to am at all. and u know. . oma ka mwen dandandan
Re: Naija English! by 9ja4eva: 2:04am On Jul 07, 2007
Dis thing don pafuka
Re: Naija English! by chiogo(f): 2:15am On Jul 07, 2007
which one be "pafuka" again?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 2:19am On Jul 07, 2007
Dis one don expire for market
Re: Naija English! by chiogo(f): 2:30am On Jul 07, 2007
which one don expire?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 2:38am On Jul 07, 2007
Ask NAFDAC
Re: Naija English! by chiogo(f): 2:58am On Jul 07, 2007
na which one be NAFDAC again?
Re: Naija English! by 9ja4eva: 2:59am On Jul 07, 2007
Google am
Re: Naija English! by chiogo(f): 3:00am On Jul 07, 2007
ay ay ay, i sabi. no dey tell me.
Re: Naija English! by lysaa(f): 7:45pm On Jul 07, 2007
NAFDAC dey after PAFUKA>?
Re: Naija English! by desodgi(m): 7:47pm On Jul 07, 2007
wetin be that^?
Re: Naija English! by lysaa(f): 8:08pm On Jul 07, 2007
na 9ja4eva again o
Re: Naija English! by 9ja4eva: 7:58am On Jul 08, 2007
Which levels?
Re: Naija English! by lysaa(f): 11:28am On Jul 11, 2007
i gree know?
Re: Naija English! by wifeypenth(f): 11:31am On Jul 11, 2007
No think am
Re: Naija English! by lysaa(f): 11:49am On Jul 11, 2007
na which part of naija u dey represent sef?
Re: Naija English! by needeeg(m): 11:53am On Jul 11, 2007
abi, maybe she dey yan yan area in abuja cheesy cheesy
Re: Naija English! by lysaa(f): 11:58am On Jul 11, 2007
lol, na lag she crest for her location, maybe na there she dey yan from.

(1) (2) (3) ... (22) (23) (24) (25) (26) (27) (28) (Reply)

- Will You Be Game - / Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / What Makes You Happy Today?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.