Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,546 members, 7,955,027 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 02:52 PM

Bank Of Industry Don Create 1bn Nollywood Fund - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Bank Of Industry Don Create 1bn Nollywood Fund (397 Views)

Kemi Olunloyo Begs For Fund In First Tweet After Her Release From Prison / I Borrowed N50million From Bank Of Industry To Produce Movie Ceo-kunle Afolyan / D’banj Films TV Commercial For Koko Garri And Bank Of Industry ‘CAP’ Fund (Pics) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Bank Of Industry Don Create 1bn Nollywood Fund by Nobody: 9:44am On May 01, 2015
The hope say more ogbonge movies go knack our TV and Cinema screens soon don land as the Bank Of Industry don create N1Bn Nollywood fund for our Nigerian film makers dem.

This one dey different from the funds wey Federal Government don been give dem before.

According to the statement wey the bank give, the project wey dem call 'BOI NollyFund' go give Nigerian film makers the opportunity to gain financial support so dem go fit produce quality films and showcase dem for different movie distribution platforms for Nigeria and abroad.

The statement say Nollyfund get initial programme limit of N1.0Bn and single obligor limit of 50m for people wey wan collect am individually. Na companies wey dey do film production na him fit access this fund as e be.

Dem say applicants dey expected to bring scripts wey go sell market wella and demonstrate track record say dia movies dey dey successful for production.

Then the producer dey expected to con sign up with one reputable distributor. This distributor go issue minimum guarantee and bring cash deposit of five percent of the loan amount.

This minimum guarantee na money wey distributor go give producer so that the distributor go get exclusive rights to distribute the movie for the agreed sales territory according to the contract.

To make sure say the matter get integrity, the bank set up wetin dem call Nollyfund Implementation Advisory Group wey dey made up of two cinema management experts,

Www.naijapidginnews..com

(1) (Reply)

He Lady Named Gloria Made Headlines Yesterday When She Joined Staunch President / What If You Will Never Be Rich? / This Is The Newest Blog In Town

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.