Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,585 members, 7,847,461 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 05:58 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Stand A Chance To Win 5 Naira. (13471 Views)
HILARIOUS: Who Is On Nigeria's 5 Naira Note? / Stand A Chance To Win A Recording Contract / +++ Physco Jokes, 5 Naira/dozen+++ (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (20) (Reply) (Go Down)
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by dani1luv: 8:04pm On Feb 17, 2009 |
Chei Clemcy, tomade, studio see how this g |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by pureminded: 8:23pm On Feb 17, 2009 |
dani1luv: U wan put petrol ? abeg na jeje i se down o. |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by YHUsTLER(m): 11:06pm On Feb 17, 2009 |
@dani wetin you dey fine for here if no be that same 5 naira. |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13: 10:36am On Feb 18, 2009 |
the fact is that, I've not seen the 5NGN |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 11:44am On Feb 18, 2009 |
wetin u dey wait for wey u never go join police force? |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13: 11:48am On Feb 18, 2009 |
Put a smile on the face of Nigerian children |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 11:57am On Feb 18, 2009 |
Na the work wey god send me come do be that |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by clemcykul(f): 12:16pm On Feb 18, 2009 |
winch work abi? |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 12:23pm On Feb 18, 2009 |
I bet u get something in common with winches, cuz since last week, person never hear word |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by pureminded: 5:20pm On Feb 18, 2009 |
Ben20001: @Ben , so you mean the organizer's of this promo never give you your prize? This is Bad. @ORGANIZER'S OF STAND A CHANCE TO WIN 5 NAIRA PROMO WEY BEN PRIZE (5 Nigerian Niara) |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13: 5:41pm On Feb 18, 2009 |
this time, Jungle never mature |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by pureminded: 5:58pm On Feb 18, 2009 |
@Ben, How ? |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by dyabman(m): 9:15pm On Feb 18, 2009 |
i wan buy pure-water ooooo |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by YHUsTLER(m): 6:09am On Feb 19, 2009 |
MAKE I TELL UNA @BENNIE NA OLODO TO THE CORE, HIM NO SABI ANYTHING LET ALONE GETTING ANY ANSWER FOR HERE. SO HOW DO YOU GUYS EXPECT ME TO GIVE HIM THE 5 NGN THAT HE DOES NOT DESERVE? OLODO LIKE HIM |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by pureminded: 8:30am On Feb 19, 2009 |
@Ben, wettin u see talk for this talk wey dey ground nah ? |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by romsky: 9:03am On Feb 19, 2009 |
Dont Even Knw Ooooo dani which one consign u if we dey yeye awaselves on top 5naira u go steal am 4 market & c weda u no go change address to c******* |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by clemcykul(f): 9:57am On Feb 19, 2009 |
tell em again |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13: 10:14am On Feb 19, 2009 |
pureminded:no mind young hustler. I dey primary one when him dey primary six, I meet am for primary six, come leave am there. the guy brilliant |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by clemcykul(f): 12:01pm On Feb 19, 2009 |
very brillant, even playgroup children don graduate leave am for primary six |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13: 1:52pm On Feb 19, 2009 |
ehen, tatafo |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by pureminded: 4:18pm On Feb 19, 2009 |
wettin dis 5 naira go cause , i swear 5 naira hand sef no go fit handle am , |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by romsky: 4:24pm On Feb 19, 2009 |
spik 4 yaself |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by dani1luv: 6:40pm On Feb 19, 2009 |
Yinglish palaba |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by YHUsTLER(m): 10:16pm On Feb 19, 2009 |
Ben20001: MAKE UNA CHECK AM IN D OTHER WEY ROUND. I MET DIS BENNIE OF A GUY IN PRIMARY SIX WITH BEAR BEAR AND 4 CHILDREN, I LEFT HIM THERE, WHICH AFTER HE HAD 7 CHILDREN IN THAT SAME PRY 6, I FINISHED UNIVERSITY WENT AND THAUGHT HIM IN THAT SAME PRY 6 |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by pureminded: 8:34am On Feb 20, 2009 |
;d ;d ;d ;d ;d ;d ;d |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by clemcykul(f): 8:57am On Feb 20, 2009 |
lol y hustler u don try one soured akara for u |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by lordmassac(m): 7:32pm On Feb 20, 2009 |
order in chat room!!!!!!! |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by CrazyMan(m): 8:27pm On Feb 20, 2009 |
Where is my N5? Yar'adua must hear this Mike Okiro must hear this; there would be a bloody riot in all the 36 states of Nigeria if I don't get my N5. Why should you deprive me money for sugar at a time like this? |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by YHUsTLER(m): 2:48am On Feb 21, 2009 |
hey! crazykid ur miracle is on d way ;d |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by pureminded: 8:44am On Feb 21, 2009 |
Y-HU§TL£R: @crazykid- Can u see now ? your miracle is on the way , so make una chew eh ? just be calm , your prize of 5 Nigerian Naira go still land for your door step GBAMU, Ok? |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Jeovy(m): 9:53am On Feb 21, 2009 |
poor men talking |
Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by Ben13: 10:24am On Feb 21, 2009 |
chicken farmer also talking |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (20) (Reply)
Nairaland Whatsapp Group For Jokes, Confession And True Live Stories. / Face Me I Face U / How Public Toilets Are Used In Different States(pic)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |