Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,261 members, 7,954,006 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 10:47 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Nigerian Thieves! (23680 Views)
The Three Thieves / The 3 Thieves / Ali Baba And The 40 Thieves (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (31) (Reply) (Go Down)
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 2:31pm On Feb 18, 2009 |
studio43: Yu angry? o i know, yu already furious kpele o! d thing consign me nau romade: Yes o! even reggae sef! |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 2:34pm On Feb 18, 2009 |
why u wan spoil my runs na, u no want make my maga pay? dem send you |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 2:40pm On Feb 18, 2009 |
studio43: Yels! na me n yu tuday! |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 2:46pm On Feb 18, 2009 |
let that be in the bedroom, this is business abeg no fall my hand |
Re: Nigerian Thieves! by romsky: 2:49pm On Feb 18, 2009 |
oluya if u see Obasanjo u go call am Yaradua wen we finish wit u |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 2:55pm On Feb 18, 2009 |
u go only try your best, and i bet your best wont be good enough to pull me outtie this bizness. not even with the help of moyola my ex partner in crime |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 2:58pm On Feb 18, 2009 |
studio43: ha! i don fall dhiz one! romade: hehe |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 3:01pm On Feb 18, 2009 |
studio43: partner in crime? 4 wher? AAAARRRRRGGGGGHHHHH!!! no vex me! i get ya scope. . . . yu want tu koba me. . . |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 3:03pm On Feb 18, 2009 |
moyo Na hin be sey u want make your name enter for guinness book of record AS THE FIRST WOMAN TO HAVE A BALD HEAD abi? no be sey u get money, babe free me make i run show with rich babes na |
Re: Nigerian Thieves! by goodass(m): 3:04pm On Feb 18, 2009 |
Moyola:go chek '1st Impreshuns' naw |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 3:07pm On Feb 18, 2009 |
goodass carry this babe comot for here for now make i see road chat rich babes abeg, she just dey burst me anyhow before the international community wey wan like run shows with me |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 3:09pm On Feb 18, 2009 |
studio43: Yu wan crai? ok ok!! make i lif yu small goodass: aite! monbo! |
Re: Nigerian Thieves! by romsky: 3:11pm On Feb 18, 2009 |
oluya as u old reach u still dey bone faz 4 more wrinkles |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 3:17pm On Feb 18, 2009 |
no mind ham! |
Re: Nigerian Thieves! by CuteAngel(f): 3:18pm On Feb 18, 2009 |
how u take know say im old? |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 3:20pm On Feb 18, 2009 |
romade who are those u are reffering to as more wrinknles? i hope not my moyola? cuz she's the angel of my life, u hear me |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 3:25pm On Feb 18, 2009 |
studio43: ewooo c bribing! if yu like say na me b d sugar in yur tea. . . . i no go 'gree o, i no go spoil runz for yu again, yu hia? Oya go n meet ya rich babes nau |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 3:27pm On Feb 18, 2009 |
u don pursue dem already na, thats why im turning to you, u are the rich babe trust me |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 3:39pm On Feb 18, 2009 |
na wah ooo,pple dey my side ooo studio dem don over sppoil ur show, u neva see magga,u just dey start d search kep trying dude |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 3:41pm On Feb 18, 2009 |
Lola to the rescue just at the very must minute, thank gawd! lola whatsup na, lets relate na. my container dey wharf dey await clearance, errm, are u still interested in the business? |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 3:44pm On Feb 18, 2009 |
Lolabbey: Lollybeybey, i dey ya side jare! |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 3:45pm On Feb 18, 2009 |
studio43: Seemz yu neva get d message. . . . |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 3:51pm On Feb 18, 2009 |
dont go there again this time cuz u are goin to have problem with me. |
Re: Nigerian Thieves! by Moyola(f): 3:53pm On Feb 18, 2009 |
it wasnt me nau! |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 3:57pm On Feb 18, 2009 |
thats my gurl moyo u know my life would be incomplete without you |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 4:14pm On Feb 18, 2009 |
i be wan tink sey sense dey wetin u dey talk,as u dey tok abt ur container wey dey wharf,dat sounds mor lik my biz,bt i don see now sey u b woman wraper |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 4:18pm On Feb 18, 2009 |
only a gay would admit he doesnt like women, not as if im a woman wrapper o. but if u are still interested in my container, then lets relate. but got to be between myself and you alone and outter wonderland |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 4:21pm On Feb 18, 2009 |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 4:25pm On Feb 18, 2009 |
what are friends for? |
Re: Nigerian Thieves! by Lolabbey: 4:39pm On Feb 18, 2009 |
dey are for-------------- |
Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 4:42pm On Feb 18, 2009 |
lola are u male or female? |
Re: Nigerian Thieves! by romsky: 4:47pm On Feb 18, 2009 |
male satisfied |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (31) (Reply)
Have You Been Fooled On April 1st? / Comedian Washington In Hospital To Avoid Valentine Expenses On Girlfriend (Video / Pictures That Will Make You Laugh So Hard, You Will Appreciate You Saw Them
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |