Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,385 members, 7,853,711 topics. Date: Friday, 07 June 2024 at 10:15 PM

Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? - Celebrities (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? (18920 Views)

Uti And Muna Make One Fine Couple! / Ini Edo And Mike Godson Are Dating (Photos) / Photo Of Muna Obiekwe On A Dialysis Machine, Prior To His Death (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by zero1: 6:19pm On Sep 28, 2006
ROJEN WATIN CONCERN YOU WEDA THEY BOY FINE OR NOT . MOST OF UNA MAY THEY HERE NO EVEN GET BETTER BOY FRIEND OR GIRL FRIEND WHEN UNA FIT CARRY OUT. SO BUSS OFF ALL OF YOU AND GO GET MONEY FOR I AM TOO BUSY TO Bleep
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by vbrown20(f): 6:48pm On Sep 28, 2006
Nairalanders,d koko of the matter b say make the Ini 2 kme out kon tel us who she dey date,weder na Muna,Bush,abi the boyfriend wey no get name,abi.But say dat of E'bang abi na S'bang,na im b 1 no wan hear cos i read am inside al these gossip magazines.Ini over 2 u.
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by LOVE4(f): 9:11pm On Sep 28, 2006
first she is dating dbanj now Muna
she could be dating Osama 4 all i care,i beg leave d girl alone
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jeeboo24: 3:19pm On Sep 29, 2006
Ini baby move on i am at ur back LoL
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by acidrop(f): 7:23am On Sep 30, 2006
shocked is this what celebrities go through in nigeria, no wonder all off dem wan run comot go hollywood
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by abbey02(f): 11:10am On Oct 04, 2006
i don't think so.the city pople maz said ini is in ture romance with D'banj
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by vidice(f): 1:11pm On Oct 04, 2006
can we just leave dis girl alone
today she will be dating this, 2mmorrow dat, next those
is she the only girl on earth 4 goodness seek leave
her alone
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by trendy(f): 1:07pm On Mar 13, 2007
wetin be my own tongue
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by BillGatesFan(m): 8:16pm On Mar 20, 2007
IS time you educated fouls stop posting items about the film actresses dating, who the hell is not dating in this WORLD, tell me who is not FUCKING to his or her satisfaction? today is omotola, tomrrow is Genevieve, another day id Ini Edo, tomorrow is RIta Dominic, i say what the hell is all this Bleep up shit? you who is posting this are you not dating and fucking? get out of here foul.

Does this girls told you that they are prentencious gilrs or man like you? Any dau IU see this annoying post again I will personally CAURSE the poster.
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 8:17pm On Mar 20, 2007
Not a bad couple but its all rumour.
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 8:38pm On Mar 20, 2007
Lie Lie
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by choongtin(f): 8:50pm On Mar 20, 2007
omdz shocked shocked news of the world ini edo and muna are going out


hu cares angry angry
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by Uche2nna(m): 8:54pm On Mar 20, 2007
yawns Who cares yawns
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by choongtin(f): 8:56pm On Mar 20, 2007
innit
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 8:58pm On Mar 20, 2007
Who Cares ----I Do
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by choongtin(f): 9:00pm On Mar 20, 2007
why do you want to marry muna or ini??
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 9:02pm On Mar 20, 2007
Hmm Haa Talkin 2 me? Guess Not
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by choongtin(f): 9:03pm On Mar 20, 2007
was asking youu why undecided
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 5:11am On Mar 22, 2007
It cant jst be true abeg dis thread is jst to assume.
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by trendy(f): 9:43am On Mar 22, 2007
how many boyfriend una wan give ini for nl
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 9:45am On Mar 22, 2007
How u dey?As many as she can handle.
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 11:21am On Mar 22, 2007
Lie Lie
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by trendy(f): 12:20pm On Mar 22, 2007
9ja4eva:

How u dey?As many as she can handle.


i dey fine! abeg make she handle dem small small o!
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by kateflow(f): 12:24pm On Mar 22, 2007
na rumour jare because i no the guy wey she dey date and him no dey movie industry
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by trendy(f): 12:30pm On Mar 22, 2007
na wah! tell me story cool
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 12:53pm On Mar 22, 2007
U no dey listen 2 NEWS?
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by trendy(f): 3:37pm On Mar 22, 2007
no, we nor get radio or tv sef tongue
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 3:26am On Mar 23, 2007
kateflow:

na rumour jare because i no the guy wey she dey date and him no dey movie industry


Really?U be her Bridesmaid? grin


trendy:

no, we nor get radio or tv sef tongue


But u get Internet

jaybaby:

U no dey listen 2 NEWS?

Wetin news talk?Share d tori. grin smiley
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by spoilt(f): 2:34am On Mar 24, 2007
who the heck are they? ;d
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by Ugwumba(m): 2:35am On Mar 24, 2007
spoilt:

who the heck are they? ;d

probably some local naija stars. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by spoilt(f): 2:38am On Mar 24, 2007
i honestly dont give a hoot about ini what's - her- face and her boyfriend and their escapades
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 4:53am On Mar 24, 2007
Ugwumba:

probably some local naija stars. cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy


What d heck?Y wld yu call dem local?Dnt u know Nollywood is d biggest thing in the movie world now?Sorry bt dey r international stars.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Jim Iyke Starts Shooting 'Unscripted' Reality Show (Pictures) / Linda Ikeji Covers ThisDay Style Magazine (Photos) / Israel Afeare: DJ Cuppy's Lawyer Demands An Apology From Davido's Aide

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.