Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,523 members, 7,861,520 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 01:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? (18925 Views)
Uti And Muna Make One Fine Couple! / Ini Edo And Mike Godson Are Dating (Photos) / Photo Of Muna Obiekwe On A Dialysis Machine, Prior To His Death (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by dreu2fine(m): 1:33pm On Mar 24, 2007 |
hi.ini edo na any how .she fit dey date am oooooooooooooo. |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 7:10pm On Mar 24, 2007 |
Muna is particularly nt bad oh.How many Ini dey date sef? |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 7:15pm On Mar 24, 2007 |
How many U don hear? |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 9:51pm On Mar 24, 2007 |
U,D'banj,Jim Iyke,Mike E, |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 10:12pm On Mar 26, 2007 |
How U take Know |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 5:10am On Mar 27, 2007 |
Na Nairaland oh. |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by ultrafem(f): 2:29pm On Mar 27, 2007 |
9ja4eva: lmao |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 6:02pm On Mar 27, 2007 |
9JA4eva Rumor hearer |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 7:44am On Mar 29, 2007 |
Oh so u mean Nairaland na amebo site?Well na u talk am oh. |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 1:11am On Mar 31, 2007 |
Hmmm Gbeborun go sleep |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 4:19am On Apr 01, 2007 |
Y u nt sleeping? |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 5:23pm On Apr 01, 2007 |
After U |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 9:04am On Apr 02, 2007 |
Sharraaaaaaaaaaaaap |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 5:58pm On Apr 02, 2007 |
Geraaaaaaaaaaaway |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 9:18pm On Apr 02, 2007 |
U again.Abi na u dey date Muna? |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 7:45pm On Apr 07, 2007 |
Wetin concern U? |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 11:26am On Apr 08, 2007 |
Huh u don begin front oh.Na props i dey give u. |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 5:26pm On Apr 08, 2007 |
Boy dem no day DATE period! |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 6:52am On Apr 10, 2007 |
Who tell u? |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 7:02pm On Apr 10, 2007 |
Wholala |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by chiogo(f): 8:08pm On Apr 10, 2007 |
Like who cares? Muna obiekwe is ugly, anyways. |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 5:29pm On Apr 11, 2007 |
Haba Chiogo--He is not Ugly--He is Kinda CUTE |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 8:11am On Apr 13, 2007 |
Wat do u do sef?U no dey sleep? |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by Nobody: 5:17pm On Apr 13, 2007 |
I don't think they are dating. They might just have a special affinity! They do kiss very well in movies though! |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 3:32am On Apr 14, 2007 |
Hmm it might be make believe oh people. |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 8:55pm On Apr 15, 2007 |
What is a make Believe? that they kiss tongue 2 tongue? hUh? |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by Rhodalyn(f): 9:52pm On Apr 15, 2007 |
f Off!!! tongue to tongue So what whats da biggie in dat nwayz?!?!!? lame carmel! |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 9:57pm On Apr 15, 2007 |
Hehehe Crybaby |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 10:56pm On Apr 15, 2007 |
jaybaby: Most of them do it no doubt but majority like the real high class actors and actresses dnt.Make believe is more like acting like u doing the real thing.In this case the camera does the action. |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by Rhodalyn(f): 3:53am On Apr 17, 2007 |
jaybaby:Ha ha ha. . . . lame@$$ dawg! |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by jaybaby(f): 1:10pm On Apr 19, 2007 |
Srry Crybaby |
Re: Ini Edo And Muna Obiekwe Are Dating? by 9ja4eva: 7:31am On Apr 20, 2007 |
Nt u again |
Chika Ike Shares Photos From Her Dubai Vacation / Toyin Abraham Slams An Online Beggar / Nigerians Love Me And My Style - Pretty Mike
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |