Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,653 members, 7,955,364 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:41 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Share Ur Dreams With Sandranna (5751 Views)
What Quality Will U Giv Up In The Man Or Woman Of Ur Dreams / When A Guy Needs The Sex Sooo Bad, And Says Funny Tinz : Ladies Share Ur Views / Guys Have U Ever Been Raped By A Female, Share Ur Experience (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Gurgle(f): 11:04am On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1: mehn you know I was actually about to share my dream before I read what you said just when I was about to open up small small this place o |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 11:12am On Jul 07, 2015 |
Gurgle: LOLZzzz!!!. U know say All dem herbalists don dey upgrade. now dem get desktops for their shrine wey dem dey use siphon info wey dem go need. But dont let me stop you oh, make e no be like say i dey do bad-market for the O.P. #MeNoTalkSaySheBeHerbalist. |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Gurgle(f): 11:19am On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1: when I land there Im going to find a herbalist and see what they do im sure they cant be like on the nollywood films there must be some good ones there |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 11:19am On Jul 07, 2015 |
Cutehector: sure say na LadyBoss1 type dat thing? #SheWasHacked
|
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by dharay99: 11:23am On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1: its not deliberate. |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Nobody: 11:24am On Jul 07, 2015 |
dharay99: Thanks jare u dey mind that hector lol |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by dharay99: 11:26am On Jul 07, 2015 |
LadyBoss1: yeah, work.? |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Nobody: 11:41am On Jul 07, 2015 |
dharay99: Yh just took quick break .. Going back now |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Cutehector(m): 11:44am On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1:lmao.. Hack bomb.. She gbagaun d tin wella... |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Nobody: 11:46am On Jul 07, 2015 |
Cutehector: Lol iffa |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Nobody: 11:46am On Jul 07, 2015 |
Gurgle |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Cutehector(m): 11:48am On Jul 07, 2015 |
LadyBoss1:lala face ur work.. Ama report u to ur supervisor |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Gurgle(f): 11:48am On Jul 07, 2015 |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Nobody: 11:51am On Jul 07, 2015 |
Gurgle: Hehehe i dey greet u |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Nobody: 11:52am On Jul 07, 2015 |
Cutehector: Im the boss Lol u see perks of owning ur own shit .. Can take breaks if i like no be me dey pay their salary .. Hehehe But im going back .. Hold the front line soldier |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Cutehector(m): 11:57am On Jul 07, 2015 |
LadyBoss1:hahaha...u knw am ur knight in dazzling amour |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 11:57am On Jul 07, 2015 |
Gurgle:You go carry urself enter herbalist shrine? Willingly? You're O.Y.O #NoGoodHerbalistExists |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Gurgle(f): 11:58am On Jul 07, 2015 |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Gurgle(f): 11:59am On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1: but there must be good ones if all of them were there to kill people we would know its only the evil is easier to recognize than good |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 12:00pm On Jul 07, 2015 |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 12:04pm On Jul 07, 2015 |
Cutehector:But we the gbagaun monitors are willing to absolve her of this one blemish. #Go&SinNoMore |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Cutehector(m): 12:09pm On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1:lol nooooooooo. Ladyboss1 case is very personal.. My eyes r so fixed on her... 1 Like |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 12:28pm On Jul 07, 2015 |
Cutehector: But i will advise you take this issue behind curtains. 1 Like
|
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by BANGERLEE1(m): 12:31pm On Jul 07, 2015 |
sandrannna:u can see the level of ur stupidity u said share ur dream and the dude shared his... Don't u want Nigeria to be peaceful? Mehn u need sanitation up thr! |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 12:32pm On Jul 07, 2015 |
Gurgle: Back then when we were little, there was a herbalist who was located deep inside a nearby semi-jungle. what we were taught was,if ever, even by mistake we found ourselves near that man's shrine...... We should abort mission and return to base camp ASAP. but u know children na #WeNeverListen. #WeDoTheExactOpposite |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by BANGERLEE1(m): 12:34pm On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1:Hey Bro.. I need lyrics on this thread asap God bless as u do tha. |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 12:42pm On Jul 07, 2015 |
BANGERLEE1:Today we dey focus on the genesis of some beloved artists. Shizzi, Shizzi On the beat is Davido [Chorus] Ema dami duro dami duro Yeah emi omo babalowo olowo Ani wo fe dami duro duro Ewo won, won fe bami nawo nawo Ema dami duro yeah Emi omo babalowo olowo Ani wo fe dami duro duro Ewo won, won fe bami nawo nawo yeah [Davido] And on the beat is Davido And I'm driving all the girls crazy oh Na na na na na na na na Na na na na na na na na eh And on the beat is Davido And I'm driving all the girls crazy oh Hah, won gbe Ah listen Na my money, money oh kpokpokpo ah oh kpokpokpo Ji your money oh, money oh gongongon oh gongongon [repeat] Got my nigga B-red in the building And we counting money, we chilling Racks on racks until we hit the ceiling What's up now? [repeat] [Chorus] Ema dami duro dami duro Yeah emi omo babalowo olowo Ani wo fe dami duro duro Ewo won, won fe bami nawo nawo Ema dami duro yeah Emi omo babalowo olowo Ani wo fe dami duro duro Ewo won, won fe bami nawo nawo yeah And on the beat is Davido And I'm driving all the girls crazy oh Na na na na na na na na Na na na na na na na na eh And on the beat is Davido And I'm driving all the girls crazy oh Hah, won gbe [Davido] Kulu so ewe agba gba ewe Losun finwo omo reki dokita kotode [repeat] Bami mujo mujo Ijo baba shina Rambo Rambo Ani wo fe bami mujo mujo Omujo ijo shina Rambo Rambo yeah [Chorus] Ema dami duro yeah Emi omo babalowo olowo Ani wo fe dami duro duro Ewo won, won fe bami nawo nawo [repeat 3x] And on the beat is Davido And I'm driving all the girls crazy oh Na na na na na na na na Na na na na na na na na eh And on the beat is Davido And I'm driving all the girls crazy oh Na na na na na na na na Na na na na na na na na eh Bami nawo duro oh Bami nawo oh |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by BANGERLEE1(m): 12:47pm On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1:Bro I don't like dz thing you are doing o, I said iphone Charger... |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 12:54pm On Jul 07, 2015 |
BANGERLEE1: e no dey. na only motorola own i get. |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by BANGERLEE1(m): 12:58pm On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1:ohhh fuc.k up... Aii.. How abou Motorola Theme Song? You get the lyrics?? |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by Gurgle(f): 1:00pm On Jul 07, 2015 |
IamLEGEND1: So what happened! |
Re: Share Ur Dreams With Sandranna by IamLEGEND1: 1:03pm On Jul 07, 2015 |
BANGERLEE1: dat one no dey oh i dey even hustle super story own sef. u get am? |
UBUNJA's MISEDUCATION: Adam And Eve 2 - Emotions & Logic. / The Coolest Yoruba Girls On NL / She Uses Her Finger To Rub The Center Of My Palm
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 49 |