Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,401 members, 7,822,841 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 05:53 PM

Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu (4545 Views)

6 Sets Of People Who Are Praying For Buhari To Die & Their Reasons - Ngeneukwenu / Why I Won’t Support Buhari’s War Against Corruption – Wike / The Moment Clerverly (ngeneukwenu) Hears That Diezani Have Been Released (pics) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by NgeneUkwenu(f): 3:13pm On Aug 10, 2015
FULANI MAN WICKED
BUHARI MUST GO!

Make una hear this tory wey i wan yarn
Fulani man is wicked. Buhari must go.
In fact, i regret voting for you Buhari.
In less than three months, your cup don full
And i will lead a campaign against you.

Now, who told you we are tired of blackout?
Without revival, NEPA don born again!
My fridge dey work, TV dey work,
As dem dey work all the time dem fit spoil!
My generators don retire, dey gather dusts.
I nor even know where my jerrycans dey sef
Filling station attendants no see person give dem N20, N50 bribe again.
Buhari see yoursef? Who send you message?


Warri and Port Harcourt Refineries don dey work
Kaduna Refinery too go soon join.
So wetin go happen to our darling oil cabals
Wetin go sele to the subsidy regime?
If u get liver, try d cabals if we no go para!
Abi you no know say dem be saints?
Cockroach too dey enjoy Awilo music o,
Na fowl no allow am commot kon dance!

Our Otuoke brother say Stealing no be corruption.
Daura man say stealing na corruption.
Buhari, abi you chop winch?
PhD for Zoology dey talk
You common WAEC dey blow grammar
Ok, before you go far, show me your certificate
Show me where e dey for Koran say stealing is corruption.
You see say this Fulani man no serious at all!
Walai Buhari, your fowl nor fit do nada
For corn wey dey inside bottle!

Also you no allow your wife chop Nigeria money.
How monkey head be wey gorilla own no be?
Every first lady chop Nigeria money.
Maryam Babangida chop. Maryam Abacha chop!
Stella Obasanjo wak. Turai sef lick!
And ...and Dia is Godu o even chop, shit for bodi!
Make your wife chop her own, you say no.
Fulani man wicked. You must go.
Bekos na only you waka come!

Who send you message go NNPC?
Now we dey hear how billions upon billions waka
This one wey you start
You go know say kerosene no dey sleep
Buhari nearly destroy our churches
Your elections kon show us say
Some prophets and pastors are liars
Some be original chop and quench!
Some be original chop and clean mouth!
Dem say God TOLD dem say Buhari go lose
How dia own god sabi blow lie i no sabi!

Buhari!
Buhari!
Buhari!
How many times i call you?
You go hear gburugudu gburugudu gburugudu today!
No be how dem dey take chop corn
Dem dey take chop groundnut o!
You no get ministers, Nija still dey work
EFCC don wake, thieves dey enta admission!
Subuanalai, we don taya for you. Kon dey go.


lalasticlala, Seun, Ishilove!

67 Likes 11 Shares

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by ladyF(f): 3:13pm On Aug 10, 2015
Ok
Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by INTROVERT(f): 3:14pm On Aug 10, 2015
lipsrsealed
Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by datbay(m): 3:15pm On Aug 10, 2015
Lolsss

1 Like

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by coolestrogue(m): 3:16pm On Aug 10, 2015
Are you m a d?

2 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by san316(m): 3:18pm On Aug 10, 2015
Hahaha. Many are mad but Na few don dey tear cloth.

13 Likes 1 Share

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by SeXistBaStaRd(m): 3:18pm On Aug 10, 2015
undecided
Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by cy4cent(f): 3:19pm On Aug 10, 2015
Lol, so funny !!! Autopilot or human pilot Nigeria is working either ways !!!!!

10 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by NgeneUkwenu(f): 3:19pm On Aug 10, 2015
coolestrogue:
Are you m a d?

Yes! Buhari Must Go!

Saraki For President 2016!

9 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by agriboom: 3:20pm On Aug 10, 2015
cheesy
Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Unsad(m): 3:21pm On Aug 10, 2015
F. O. O. L

5 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by DuchessLily(f): 3:21pm On Aug 10, 2015
grin
Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by bettercreature(m): 3:21pm On Aug 10, 2015
coolestrogue:
Are you m a d?
I was about to ask the same question

3 Likes 1 Share

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by temitemi1(m): 3:22pm On Aug 10, 2015
Trash!

4 Likes 1 Share

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by ricsman(m): 3:22pm On Aug 10, 2015
you try sha

1 Like 1 Share

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Demdem(m): 3:23pm On Aug 10, 2015
Wailers will be extremely furious with the op. grin
But it doesn't matter, they are inconsequential fools.

33 Likes 4 Shares

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by PentiumPro(f): 3:24pm On Aug 10, 2015
There is semblance of modicum in our country
The fuel issue is been resolved without fanfare
Electricity output is increasing without Amadi coming out every week to regale us with the increase.silently Buhari is bringing back the country to the path of sanity
Slowly but with steady hand and confidence, Buhari is rebuilding the nation economy and infrastructure

12 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Caseless: 3:25pm On Aug 10, 2015
You scared me meh.

9 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Macelliot(m): 3:27pm On Aug 10, 2015
NgeneUkwenu:
FULANI MAN WICKED BUHARI MUST GO!
Make una hear this tory wey i wan yarn Fulani man is wicked. Buhari must go. In fact, i regret voting for you Buhari. In less than three months, your cup don full And i will lead a campaign against you.
Now, who told you we are tired of blackout? Without revival, NEPA don born again! My fridge dey work, TV dey work, As dem dey work all the time dem fit spoil! My generators don retire, dey gather dusts. I nor even know where my jerrycans dey sef Filling station attendants no see person give dem N20, N50 bribe again. Buhari see yoursef? Who send you message?
Warri and Port Harcourt Refineries don dey work Kaduna Refinery too go soon join. So wetin go happen to our darling oil cabals Wetin go sele to the subsidy regime? If u get liver, try d cabals if we no go para! Abi you no know say dem be saints? Cockroach too dey enjoy Awilo music o, Na fowl no allow am commot kon dance!
Our Otuoke brother say Stealing no be corruption. Daura man say stealing na corruption. Buhari, abi you chop winch? PhD for Zoology dey talk You common WAEC dey blow grammar Ok, before you go far, show me your certificate Show me where e dey for Koran say stealing is corruption. You see say this Fulani man no serious at all! Walai Buhari, your fowl nor fit do nada For corn wey dey inside bottle! Also you no allow your wife chop Nigeria money. How monkey head be wey gorilla own no be? Every first lady chop Nigeria money. Maryam Babangida chop. Maryam Abacha chop! Stella Obasanjo wak. Turai sef lick! And ...and Dia is Godu o even chop, shit for bodi! Make your wife chop her own, you say no. Fulani man wicked. You must go. Bekos na only you waka come!
Who send you message go NNPC? Now we dey hear how billions upon billions waka This one wey you start You go know say kerosene no dey sleep Buhari nearly destroy our churches Your elections kon show us say Some prophets and pastors are liars Some be original chop and quench! Some be original chop and clean mouth! Dem say God TOLD dem say Buhari go lose How dia own god sabi blow lie i no sabi!
Buhari! Buhari! Buhari! How many times i call you? You go hear gburugudu gburugudu gburugudu today! No be how dem dey take chop corn Dem dey take chop groundnut o! You no get ministers, Nija still dey work EFCC don wake, thieves dey enta admission! Subuanalai, we don taya for you. Kon dey go.
pls stop disguising as Igbo..

3 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Caseless: 3:29pm On Aug 10, 2015
PentiumPro:
There is semblance of modicum in our country
modicum of what? Modicum isn't independent you know.

1 Like 1 Share

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by ionsman: 3:29pm On Aug 10, 2015
Demdem:
Wailers will be extremely furious with the op. grin
But it doesn't matter, they are inconsequential fools.

Inconsequential and demented fools.... cheesy

13 Likes 1 Share

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Caseless: 3:29pm On Aug 10, 2015
Macelliot:

pls stop disguising as Igbo..
u think say Na every ibo man de stuupid?

26 Likes 2 Shares

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Caseless: 3:30pm On Aug 10, 2015
temitemi1:
Trash!
go chop stone.

12 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by PentiumPro(f): 3:30pm On Aug 10, 2015
Caseless:
modicum of what? Modicum isn't independent you know.
Yeah right! Modicum of peace and tranquility I meant to write

3 Likes 1 Share

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Demdem(m): 3:32pm On Aug 10, 2015
ionsman:


Inconsequential and demented fools.... cheesy

Yes oo. They are loosers. They will and can only have their say but will never have their way. They are bound to continue to wail as much as they can while the General will continue to make long lasting decision to their dismay.
Only death can separate them from this torment.

16 Likes 3 Shares

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by ezeagu(m): 3:33pm On Aug 10, 2015
The problem is that, the problems of Nigeria won't be solved with one president, Nigeria needs a leader who will establish a chain of development and a completely revolutionary overhaul of how Nigeria works and thinks, and Buhari was never going to provide that. Everything else is just patching a leaking basket.

2 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by dialfa: 3:33pm On Aug 10, 2015
ngeneukwenu, please respect yourself and stop calling yourself Igbo.
Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by PentiumPro(f): 3:35pm On Aug 10, 2015
dialfa:
ngeneukwenu, please respect yourself and stop calling yourself Igbo.

Stop writing this type of nonsense! Must every Igbo man be in opposition to Buhari or what? undecided

17 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by Caseless: 3:35pm On Aug 10, 2015
PentiumPro:

Yeah right! Modicum of peace and tranquility I meant to write
brilliant!

I love it that you got my subtle way of pulling a correction string.


Nice one.

3 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by ionsman: 3:37pm On Aug 10, 2015
Demdem:


Yes oo. They are loosers. They will only have their say but will never have their way. They are bound to continue to wail as much as they can while the General will continue to make long lasting decision to their dismay.
Only death can separate them from this torment.
I pray God gives them the strength to wail for the next four years. Nothing like seeing enemies of good things wail without end.

3 Likes

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by tunex23: 3:38pm On Aug 10, 2015
NgeneUkwenu u don start again ooo! U alwayz know how to strike those PDP guys

10 Likes 1 Share

Re: Why I No Longer Support Buhari-NgeneUkwenu by segalex: 3:43pm On Aug 10, 2015
I wish i could like this post a thousand times!

7 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (Reply)

Hypocrisy In This Country Stinks To High Heavens (PHOTOS) / See How Long It Took Pdp's Govt. To Sign The Budget Into Law From Year 2000-2015 / Ike Ekweremadu Says No Projects Will Be Abandoned In Enugu West

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.