Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,882 members, 7,810,386 topics. Date: Saturday, 27 April 2024 at 08:09 AM

What You Wish Your Spouse Profession Will Be - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What You Wish Your Spouse Profession Will Be (3930 Views)

Dont You Wish Your Boyfriend Was Hot Like Me PIC / Your Spouse Will Not Doubt Your Trust If ... - Bamisepeters' Blog / LADIES! What Job Or Profession Of A Man Can Make You Not Date Or Marry Him?? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 2:22pm On Sep 16, 2015
profojah:

Person wey sabi you wella tell me say na bonkery your bf dey do.. Shey na true?.. Cos I tell d guy say na lie, Jollyjoy no fit stoop so low
buhahhahahahahahaahah,lollllllzzz,you self too fvxk up,you knw knw since?d guy na shoemaker,but weytin be bonkery
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 2:27pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
buhahhahahahahahaahah,lollllllzzz,you self too fvxk up,you knw knw since?d guy na shoemaker,but weytin be bonkery
grin cheesy cheesy He even tell me say the guy name na Onoriode... Why you dey ask me what bonkery is.. Na me suppose dey ask u na
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 2:30pm On Sep 16, 2015
profojah:

grin cheesy cheesy He even tell me say the guy name na Onoriode... Why you dey ask me what bonkery is.. Na me suppose dey ask u na
lollll,hahahahahaahaha na my hubby be dat na,we two don even marry but i never hear dat name before,bonkery...
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 2:33pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
lollll,hahahahahaahaha na my hubby be dat na,we two don even marry but i never hear dat name before,bonkery...
And you're from Delta state.. Me wey I be omo Abia sef sabi wetin bonkery mean
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 2:36pm On Sep 16, 2015
profojah:

And you're from Delta state.. Me wey I be omo Abia sef sabi wetin bonkery mean
oya tell me abeg.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by hob(m): 2:41pm On Sep 16, 2015
Never thought of it

She should be in Teaching line with a strong Business acumen
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 2:44pm On Sep 16, 2015
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 2:48pm On Sep 16, 2015
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 2:58pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
no time for long post jare.
Jollyjoy nway'oma.. Makachukwu ike a gula'm.. Ka'm ga zu'ike.. Maybe I'll explain to you when I'm done.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:01pm On Sep 16, 2015
profojah:

Jollyjoy nway'oma.. Makachukwu ike a gula'm.. Ka'm ga zu'ike.. Maybe I'll explain to you when I'm done.
this your language sha,anyway wen u are done feel free to explain better.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:02pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
this your language sha,anyway wen u are done feel free to explain better.
Thought you once told me you understand Igbo... That's Igbo..
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:04pm On Sep 16, 2015
profojah:

Thought you once told me you understand Igbo... That's Igbo..
not me,i no even sabi bia,lolll.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:05pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
not me,i no even sabi bia,lolll.
Hahaha grin. But you sabi gawa?
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:08pm On Sep 16, 2015
profojah:

Hahaha grin. But you sabi gawa?
i no sabi jooor,person wen no sabi ego.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:12pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
i no sabi jooor,person wen no sabi ego.
But you sabi wetin ipu and amu is?.. Even hausas that are more than hundred KM away sabi am talkless of you wey her state is less than 10KM away from Onitsha..
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:13pm On Sep 16, 2015
profojah:

But you sabi wetin ipu and amu is?.. Even hausas that are more than hundred KM away sabi am talkless of you wey her state is less than 10KM away from Onitsha..
lollll,sori bt i no sabi at all at alll.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:16pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
lollll,sori bt i no sabi at all at alll.
You sha want make I teach you.. How much u go pay?
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:31pm On Sep 16, 2015
profojah:

You sha want make I teach you.. How much u go pay?
if u go gree teach me free as ur g.f teach u isoko free so.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:39pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
if u go gree teach me free as ur g.f teach u isoko free so.
Lol.. She was my gf when she taught me.. Are you my gf?
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:42pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
if u go gree teach me free as ur g.f teach u isoko free so.
Come over make we talk
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Omotayor123(f): 3:51pm On Sep 16, 2015
Ephemmm:

Amen: very proud of you my dear tongue tongue tongue
cheesy
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:56pm On Sep 16, 2015
Oyind17:

Come over make we talk
This one wan spoil parole for person undecided
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 3:59pm On Sep 16, 2015
profojah:
This one wan spoil parole for person undecided
Bia! who get your time? Bring your sister make I sample. my d dey wait her
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:02pm On Sep 16, 2015
Oyind17:

Come over make we talk
i no see u for whatsap ooo,abi make we go derailers ko
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:02pm On Sep 16, 2015
profojah:

This one wan spoil parole for person undecided
hahahahaha.lwkmd.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:03pm On Sep 16, 2015
profojah:

Lol.. She was my gf when she taught me.. Are you my gf?
lollll,no answe.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:05pm On Sep 16, 2015
Jollyjoy:
i no see u for whatsap ooo,abi make we go derailers ko
Come whatsapp leave this Jonathan abeg
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:08pm On Sep 16, 2015
Oyind17:

Bia! who get your time? Bring your sister make I sample. my d dey wait her
Oyin is a lesbian
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:10pm On Sep 16, 2015
Oyind17:

Come whatsapp leave this Jonathan abeg
cheesy.. Thanks for the parole you spoilt..wait for my revenge, I go over-spoil ur own
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:11pm On Sep 16, 2015
profojah:
Oyin is a lesbian
I'm a guy joor, Brito John remember.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:17pm On Sep 16, 2015
profojah:

cheesy.. Thanks for the parole you spoilt..wait for my revenge, I go over-spoil ur own
No try am o, I want that your sexy sister.
Re: What You Wish Your Spouse Profession Will Be by Nobody: 4:19pm On Sep 16, 2015
Oyind17:

No try am o, I want that your sexy sister.
You wan dey finger my sister?..

(1) (2) (3) (4) (Reply)

I Asked My Friend Out, Now Things Are Weird Between Us / 17 Amazing Killer Sex Positions Men Love / Lady Stands By Her Boyfriend Even When Tumor & Cancer Has Disfigured His Face

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 36
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.