Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,891 members, 7,814,015 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 01:11 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. (1964 Views)
Can I Find My Ideal Woman In Nairaland? / * How To Make A Girl Fall In Love With You - Here Is Something Every Guy / I Am Mr Handsome In Nairaland. (2) (3) (4)
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by nana(f): 3:06pm On May 18, 2009 |
Uche2nna:Lol,don't think am one of those girls. Or am I? |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by amebono13: 3:06pm On May 18, 2009 |
yme if you see ucherayo oops i mean uche2nna u would have stolen him since why do you think i am jealous, will you divert your eyes nawwwwww |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by yme1(f): 3:17pm On May 18, 2009 |
@amebo nah am not willing to divert my eyes o i wanna view |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by OneNaija(m): 3:19pm On May 18, 2009 |
@amebo no1. wetin dey worry you sef. check my date and time I have spent online in nairaland. e bi like say na cybercafe i dey stupid person. I think you don drive thonia away. anyway I go find her where ever she dey i will still get her. |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by amebono13: 3:22pm On May 18, 2009 |
OneNaija: sharappppp diaaaaa, see as you resemble "old roger is dead and gone to his grave" wey i learn for primary school, oponu |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by whitelexi(m): 3:39pm On May 18, 2009 |
na wah oh, una still dey this topic? |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by toxicguy: 7:55pm On May 18, 2009 |
OneNaija:I AGREE WITH YOU. SHE'S NOT BAD AT ALL, BUT NOT MY STYLE. I PREFER CHINESEDOLL. CHECK HER OUT. I WISH I COULD GET HER NUMBER OR E-MAIL. |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by Nobody: 12:29am On May 19, 2009 |
You ppl like drama. Me sef, I'm in love with 8 nairalanders, you don't see me making a thread Keep it kool mehn |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by Nobody: 12:31am On May 19, 2009 |
amebo no1.:stolen who? Uche knows he's on lockdown, so he won't dare try anything slick |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by biina: 3:45am On May 19, 2009 |
dis na wetin my guy see wey im shout "Kasala!!!" Wahala dey o! |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by sexyLeamon(f): 9:28am On May 19, 2009 |
Oh my God. I can die for this girl . Please Where ever you are.Please I want to let you know. You are my true love and my first love. lol nairaland will kill me |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by eyonigger(m): 9:44am On May 19, 2009 |
Thonia nor too fine, na make up gloss up her face wey attract that mumu. Search elsewhere, girls yapa wey fine pass this one, go to sections wey girl hunters nor too dey go like culture, home and all that. |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by OneNaija(m): 10:57am On May 19, 2009 |
@eyonigger try to be polite abeg. If she nur fine for your eye leave am for me.abeg you nur insult again if not na your papa and mama i go send bomb give him.thanks |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by eyonigger(m): 12:19pm On May 19, 2009 |
why mention mama and papa becoz of theophilus? Ogun wan kill ur generation? |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by Nobody: 1:29pm On May 19, 2009 |
AYI LALA OOO!!!!! ARA FE SAN!!! SANGO OOOOO!!!!!! THUNDER OF FIRE!!! STRIKE ANYBODY WEY DO ANYHOW FOR THIS NAIRALAND WEY WE DEY!! AIYE NLO |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by yme1(f): 2:36pm On May 19, 2009 |
eyonigger:she is cute jare, she is just too pretty OneNaija:thank you, but y the insult eyonigger:Rofl y the insult |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by eyonigger(m): 4:47pm On May 19, 2009 |
who thunder wan fire? |
Re: I Am In Love With Thoniaslim In Nairaland. by Nobody: 1:06pm On Jul 11, 2009 |
One naija.u still de here.thonia sef don comot.u wan kno 1 thing.one naija if na me nothin go make me talk 2 u oh! Wit dis kind(permit me to use) babaric xter wey u de xibit.y u go de insult pesin male and pale.u sef.IMAO |
Can Someone Hook Me Up With A Sugar Mummy?. / Any Lady Looking For A Discreet Fucckmate? / I Need A Handsome Young Man For A Serious Relationship
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |