Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,594 members, 7,955,187 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 07:02 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Do U Love Ur Bae/boo. (4234 Views)
Have You Ever Been Tempted To Cheat On Your Bae/boo,share Experience!!! / What Is The Maximum Amount You Have Given Your Bae/boo? / How Bold Are You? Share A Pic Of You And Your Bae/Boo... (2) (3) (4)
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 11:53pm On Nov 15, 2015 |
yapapa: For wetin naaaaah. Na dogsdey lick tins up n down ooh |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by yapapa: 12:17am On Nov 16, 2015 |
Anyss:no dey shy o..my lollipop sweet o..I swear, and e long.d cream go clear dose pimples for your face..and your lips on my lollipop sha! the sight gan sef will be enough to dem our haters perish |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 12:18am On Nov 16, 2015 |
classicB:Woow. Like seriously? |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 12:20am On Nov 16, 2015 |
yapapa: Hehehhehehhehehehehehheheheheheheheh. Haters go perish abi? |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Bamz555: 12:22am On Nov 16, 2015 |
missyadorable:lol. Really? |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by yapapa: 12:23am On Nov 16, 2015 |
pinceprinz:alaye swerve! u chop craze ? |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by missyadorable(f): 12:36am On Nov 16, 2015 |
Bamz555:Yes.You know you people are |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by sanbells(f): 12:37am On Nov 16, 2015 |
I love him coz he's my best friend. Always there for me when I'm happy or sad. He's always the first person dah comes to my mind when I wana cry and he never ceases to listen to me. He's kind, caring, and very considerate. Though he's got his flaws just like I've got, we've both learnt to accept each other for who we are, always remembering we ain't perfect. I just love him because, like I said, he's my best friend |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Bamz555: 12:44am On Nov 16, 2015 |
missyadorable:but girls too do d same |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by missyadorable(f): 12:51am On Nov 16, 2015 |
Bamz555:And you pple treat their f**k up Bleep n dump |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Bamz555: 12:52am On Nov 16, 2015 |
missyadorable:lol. Whr ar u sef? |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Bamz555: 12:53am On Nov 16, 2015 |
missyadorable:bt nah. Not all guys I dnt do dat 2ma girl |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 5:58am On Nov 16, 2015 |
sanbells: Woow dats Lovely wish u guy best of lucks |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nature8(m): 6:24am On Nov 16, 2015 |
Snowangel4: Lol.. I guess the guy is lucky to have you loving him more and more.. Lucky him sha |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by yapapa: 6:24am On Nov 16, 2015 |
Anyss:you get am..oya apply by sending "YAPAPA I WANT YOUR LOLLIPOP" to 3200 |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Truckpusher(m): 6:27am On Nov 16, 2015 |
What's Bae and Boo? |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by NemzySeries(m): 9:11am On Nov 16, 2015 |
zaragal:dat lady wit relationship issues I say to u dis day "U're healed" |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 9:13am On Nov 16, 2015 |
NemzySeries: I don't have any relatnship issues, wrong prophecy |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by NemzySeries(m): 9:16am On Nov 16, 2015 |
I luv d OP bkos she bleachs her lips |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by NemzySeries(m): 9:17am On Nov 16, 2015 |
zaragal:hahahahahahahaha......u kw I can't retrieve it so jst manage d prophecy like dat |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 9:33am On Nov 16, 2015 |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 11:34am On Nov 16, 2015 |
zaragal:u smart!! |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 11:36am On Nov 16, 2015 |
missyadorable:bruh,so u think u LIKE ur guy and he LOVES u..am pretty sure is the other way round.. |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 4:30pm On Nov 16, 2015 |
yapapa: I don send am sharpaly |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 10:10am On Nov 18, 2015 |
NemzySeries: If I catch u eeh nemesis abi wetin dem dey call u. I go must baptize u cos d way I dey c u, U no holy |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by NemzySeries(m): 1:53pm On Nov 18, 2015 |
Anyss:hehehehehehehe....y u too like fight na |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 2:15pm On Nov 18, 2015 |
NemzySeries: Hehehehehe. U no like fight? U don miss big time I swear. |
Re: Why Do U Love Ur Bae/boo. by Nobody: 2:24pm On Nov 18, 2015 |
Kingsasian:oga you didn't tell okwia? ok na.congrats. 1 Like |
Is There Anything Harmful If I Masturbate 4-5 Times Daily / Isn't she just gorgeous dayummm (pictures) / Help Me,my Girlfriend Said I Shoudnt Call Her Again
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |