Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,878 members, 7,821,054 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 07:35 AM

How I Got An 'A' In My Third Term Mathematic Exam - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How I Got An 'A' In My Third Term Mathematic Exam (615 Views)

"Slay Queen Syndrome" Term Paper At Nigeria Defence Academy / Naija Sex Story: The Hot Sex I Got From Him After Writing An Exam / Relation Mathematic Which No Lady Can Solve , Few Men Av The Answ (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

How I Got An 'A' In My Third Term Mathematic Exam by Pascalberry(m): 11:03am On Dec 02, 2015
My name is pascal..... I am tall, average slim with my pacs which attract girls especially when i am on body fitted clothes. As my eye con blue wey make my guys nickname me as 'seduct' and girls dy call me philipines.
I con chocolate join and i con dy train my hair like korede bello hair be.
I con get justine beiber voice wey make even my church choir mistress dey like see me after church service.
Wetin con make girls like me na becus my brain dey hot like mad and even teachers dy like use me dy give example for class.
The thing wey con spoil my show na be say i no sabi approach girl.
Re: How I Got An 'A' In My Third Term Mathematic Exam by Kayoski(m): 11:10am On Dec 02, 2015
Jezz.. not again!!!!!!
I think its high time nairaland adds the kiddes section.....
Re: How I Got An 'A' In My Third Term Mathematic Exam by Pascalberry(m): 11:23am On Dec 02, 2015
(Episode 2)
As i wan tel una my story, abeg make una bear with me ooo becus na true fiction . I no say some boys go dey imagine dem selves as me and some girls go dy pray make their guys be like me.
One sunday morning, i just tire so my mama nd papa with my 2 siblings just go church leave me becus i neva wake up. Wen dem cum back, my brother begin tell me say choir mistress ask of me say make i cum church by 4pm today say she get message for me, As me don dy observe say dis choir mistress don dy eye me since na i smile gve my brother. By 4pm, i con just bath, rub that my looking good cream and just roll my 'all day' rollon, na i wear my dem boyz shirt with my white rugged jeans and my white airmax(abeg make una reason this my dressing, e no bam?) na i board taxi so dat i no go sweat, b4 i reach church.
when i reach church, no body dey church, na me con think say she go don wait for me tire. As i con vex wan dey go house, na i hear one kind sweet voice from the inner galary, guess wetin i see.
Re: How I Got An 'A' In My Third Term Mathematic Exam by Pascalberry(m): 11:43am On Dec 02, 2015
(Episode 3)
As our church galary na upstairs, na i look towards dat direction, i see choir mistress dey direct me make i come upstairs, as i climb up, she say make i sit down na i sit, na she start to dy tell me say she want mke i join choir say dem like my voice. I just keep quiet becus i too dy shy, she con tell me 'brother pascal' use your voice to work for God, but for my mind i think say she want make i sex her, na i hiss telam say i go join on one condition.
Choir mistress con ask me which condition, na i telam say i go like kiss her, i be dy shy ooo but as her body con be like mercy johnson own with her tight clothes wey she dy like wear, she con laugh and tel me say she look like a mother to me but i ignore that word na i kiss her. She immediatly push me and left furiously. Me con reason say i don spoil show na i decide say i must join this choir so i fit continue my invasion. Episode 4 will be posted later.

(1) (Reply)

Girl Who Seeks For Attention Is Getting It (see Photo) / What Will You Do If Your Wife Delayed You For An Important Meeting / Exclusive Night: The Runway Bar & Grill Host Couples Nightout...must Attend

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.