Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,093 members, 7,814,821 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 08:24 PM

Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U (1837 Views)

My Girlfriend Complains Of Abdominal Pain When We Had Sex / Is It Downgrading If I Dicksipline A 15 Year Old Gal,wey don already ja? / Post Your 1st 2016 Selfie (as E Dey Hot) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by jonaifame22(m): 5:51pm On Jan 09, 2016
I saw one of the gals wey dey always dey shaanu me give me toto fvck in time past, I know sey I don fvck up to am well well and also I don fvck am well
well
I saw this gal when I alighted frm a bus in oshodi and I followed her quietly being that I 've been speaking to her on fone tryin to walk my way back in 2 her life and also in 2 her laps and pvssy.
First time I called her fone after two years,na so she dey swear for me, she talk sey
"John may thunder fire dat ur useless _penis u used on me and also that ur useless mouth u used in sweet talkn me to ur bed.
Chai as she dey para na so I dey humble dey beg am. After many calls and persistent trials she come agree to dey pick my call small small.
I been think sey she don forgive me so as I see am for oshodi as I call her name as she turn I come spread my hand make she give me her full frontal hug at least make her soft and big breast rub my chest,make the thing calm my temperature and also console me for the long distance wey I waka dey follow her for back.
Chai na so dis gal give me side hug,kai the thing pain me die I jus pretend like sey everything dey alright buh deep inside me, I dey bleed na so we talk small , but my eye no gree commot for her breast,
As I come dey try retrace my step back to where I from alight frm the bus,I jus dey vex say who send me to waka stvpid waka, I come still lost 2k again.

Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by obiorathesubtle: 5:58pm On Jan 09, 2016
The gods punish you my friend!
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by sinaj(f): 6:05pm On Jan 09, 2016
Lol at brotherly hug grin
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by IamLEGEND1: 6:16pm On Jan 09, 2016
What is this 'fuckin' that you speak of ?
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by Jboyossai(m): 6:23pm On Jan 09, 2016
Mehn! So peeps d mad o....whats the essence of this thread?? Guy wake up, its 2016
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by nerdfrost(m): 6:31pm On Jan 09, 2016
All this retarded niggas don escape yaba left again











And the Frost descended on them grin
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by obinnashady(m): 6:39pm On Jan 09, 2016
Oya werey
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by falconey(m): 6:41pm On Jan 09, 2016
grin
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by naijaboiy: 6:47pm On Jan 09, 2016
Okay.
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by Emac34: 7:30pm On Jan 09, 2016
We hear u



Go sleep





Next thread abeg
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by jonaifame22(m): 9:09pm On Jan 09, 2016
Emac34:
We hear u


Go sleep




Next thread abeg
undecided
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by Nobody: 7:18am On Jan 10, 2016
grin
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by jonaifame22(m): 4:27pm On Jan 10, 2016
nerdfrost:
All this retarded niggas don escape yaba left again











And the Frost descended on them grin
undecided
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by nerdfrost(m): 5:41pm On Jan 10, 2016
jonaifame22:
undecided
. Wetin Aint gat ur time!!
Re: Shey U Know Sey E Dey Pain When Gal Wey U Don Fvck b4 Dey Style For U by cruzita(f): 6:05pm On Jan 10, 2016
and I thought all these ended last year.so yaba left patients still escape come 2016.

(1) (Reply)

How Many Guys Have Done This? Photo / Should I Just Quit To Avoid Been Hurt / Sweet Ways To Make Your Husband Happy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.