Stats: 3,165,465 members, 7,861,343 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 10:14 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Nairalanders Pls I Need Your Advice (2588 Views)
Nairalanders, Pls I Want To Know If I'm Normal! Come In Pls. / Nairalanders Pls Be The Judge. Jonaifame22 Said Durent Is Ugly / My Girlfriend Just Broke Our 5 Year Relationship. Pls I Need Advise!!! (2) (3) (4)
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by prahcetomi(m): 11:41pm On Feb 27, 2016 |
WiLdFLame:less than 5minutes |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 11:45pm On Feb 27, 2016 |
prahcetomi: Abeg help me find d one of 5 seconds own jare bt hw u take knw say na 5minutes? |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by prahcetomi(m): 11:57pm On Feb 27, 2016 |
WiLdFLame:I tried it on one of my friends,when he provoked me. |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 12:08am On Feb 28, 2016 |
prahcetomi: haaa....person wey see u wey no run dey joke with his life be dat oo |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by refiner(f): 12:13am On Feb 28, 2016 |
op I suggest u visit a zoo...try entering one of d cage dere!....I wil be very glad if ur dream comes true! don't bother about casket or d burial ceremony,it will be my pleasure to foot d bills ![]() ode!!! ![]() |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 6:25am On Feb 28, 2016 |
refiner: haaii.....wicked girl, person wey see u now go tink say u be holy mary nt knw say u wicked pass tiger.make i go enter,so i go be easter food 4 lion abi? ode!!! |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by firstking01(m): 6:52am On Feb 28, 2016 |
WiLdFLame:the post wasn't for you, twas for HateU |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by firstking01(m): 6:54am On Feb 28, 2016 |
HateU2:you think the body of a transfer is naked ba ![]() |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 7:11am On Feb 28, 2016 |
firstking01: firstking01: |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by refiner(f): 7:57am On Feb 28, 2016 |
WiLdFLame: see me see gbege oo! ![]() no be u say u won die?....u suppose to dey tank me for d idea I gave u! abeg go die joor make us hear word for dis forum! anupama...anuohia! ![]() |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 8:03am On Feb 28, 2016 |
refiner: |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:17am On Feb 28, 2016 |
![]() |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:21am On Feb 28, 2016 |
WiLdFLame:make the op try to eat pad and malt na |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:35am On Feb 28, 2016 |
cruzita: pad? which one be pad again? |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:36am On Feb 28, 2016 |
WiLdFLame:always |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:38am On Feb 28, 2016 |
cruzita: thaaa....engine oil no sweet jare, but wait oo whatz gonn happen iffa take dis,i go fat? |
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:42am On Feb 28, 2016 |
cruzita:rrrghh **vomit** witch u! na food be pad...untop say i knw say u go mean stained one. **run frm her** |
Kanye West Sniffing Kim K's Butt-hole (photo) / Guys, Why Does This Happen (hilarious But Relatable Picture) / 7 Qualities Of A Girl Who Never Truly Loved You
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |