2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 186 pages)
Scam. He will ask u to pay waybill Ole. Old casted scam on FB. Ole |
Kip kwayet.hungry scammer .thief Blackpowers101: |
Will u shatap. No vex single barell hunter gun na shotgun. If dem give u hunter gun legally,u go fit beat your chest say u get gun. Jakumo: |
I dey drink pepsi top like every 3 days. Bu as soon as I drink it. It's after a tedious work I've done Like trimming My grasses.waahing up my car.doing laundry.after having a bath I sleep Luke 4 hrs. Then I stroll out in the evening on foot.for almost 5km walk.ive burnt the sugar and yeah I got a lil wound abt 3 weeks ago?the wound dried up after 3 days.i also take bitters a lot ..to dilute the sugar. Like bitter leaf. Gbefun..action bitters.i no jus dey take coke like werey.i always burn it out same day. Tho my fav drink at home I hot lipton with no sugar or milk added with some ginger.oh boy I fit drink almost 100ml of it. |
No be toyota logo dey steering. Ghana police still neat cos the interior still neat If na naija all the dashboard don condem U go dey see cellotape everywhere Torn seats Non working instrument cluster Etc |
It need to drop to 700. Cos I dey save money.i wan buy 30 litres once. |
He dey use am carry unsure odds Hahahahha Ole wan use 100k win 10m |
At m age.ive lost interest in younger dumbos I prefer old ladies.i mean the classy ones Cos naija ladies esp the teens Undergraj nd graj are mostly senseless |
Guys b careful. U know sedan benz wirh water no be mate. Look carefully ud see traces of water stains. Avoid this car or go broke |
It would be revoked by 2027 |
Those were the day of mtv 1 mtv 2,channel o,BET. As far back as 2001.i remwhen my old pops bougt dstv in year 2000. I no sleep for 3 good days.after sonetime dstv come taya me blowjohn: |
Gowon estate. Anyone wey buy am go cry Water flood damaged |
Dem cut my ticket.i go carry sporting away up |
No need to buy condenser. They can flush it. Tho if na manual e dey chest old condenser but if na auto.i give u just 2 weeks e go sapa. Ac job overhaul. U go spend close to 300k. For peace of mind buy radiator complete steel,that is the radiator no get anything plastic components for the body.e no dey spoil and na everlasting. |
Seun go soon go take his higher herbs(loud) n won't let us rest |
Ogbeni but electric Hybrid consumes madly esp all those Hybrid muzzle.lexus.etc Unless na prius u wan buy Ogbeni .Hybrid sweet but when the battery sapa Na that time u go understand say car don cost Better run away from Hybrid. Embrace other products like Peugeot Opel Honda Toyota Hyundai Or u buy electric No follow do cng Na explosion o |
Ogbeni Buy manual compressor Buy manual weather thermostat Flush ac system Change evaporator(inside dashboard) Change expansion valve..under glove box Buy the follow come compressor manual type For 4plugs engine voltage. E go last u max 3 years if no be everyday ac usage If u like go buy new one auto E go later sapa |
Nothing wud cone out of it. The old model rx is already scrap Any attempt to fix it Na fire go end am and now cars don cost |
Scrap dealer. Dont forget panel would need to cut put the frames. The chasis and all.scrap dealer? Sha be gettinf ready. Tell thepainter not to use fake paint .. and after al.it wont be first body. First paint. First owner Bla Bla bla. He got it dead cheap cos its a scrap totalled car Beyound repair But its naija guys. Even if it got only front tyres with no engine and gear?body nd roof.it would be imported and cleared.. TheBTCinvestor: |
Charge and bail meko. Heya so after obinna managed to buy a dead beat total scrap range off iron condemed cars at ladipo?u still went ahead to scam him ?all in the name of God knows what. U God forsaken skama.olay.u now had to make the bipolar disorder God forsaken ozwor sel the scrap again to another scrap buyer at a scrap away price.come on scrap dealers claiming rich.hahhahahaa See them. Scrap dealers They deal on dead beat cars Respray. Upgrade body kits?claim rich and resell Scrap dealers They hate working and healthy cars Scrap buyer Scrap meko Come on |
Stfu. Shameles foo l joromii: |
Shameless tin. Upon all ypur brags.u still ended up buying cheap accidented scrap. U brag a lot.poor kid |
Obina triple c ozwor is back agn from his bipolar disorder. |
Get lozt Thif |
Dumbo and u would not run into the bush to take cover. U forgot fire with metal turns u to barbecue |
when e land next month I go use am press ur hungry neck and opueh ur wife