2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 186 pages)
Do t rebuke the mother yet,maybe she was scared,she didn't know or her account t balance was less than 5k. |
To hell with all these damn soaps |
U dey type nonsense. If na key shey car go start at all minista94: |
Mssg me ..sko.sh917@gmail.com Mavinkent1: |
If meko has changed the fibre b4,nw why that kick dey occur,if not u don go buy fake gear oil onyii255: |
Thif Hw much was dollars worth 5years back Thif |
Money miss road On top old outdated car Not a classic car Or a sports car |
Wsts your mail.drop it here Mavinkent1: |
Burna no get sense I give him just 2years |
I swear,if na m get that car.i go jus dey laff cos it's so easy to work on. Unlike acura wey be say na sensor be everything. Hez problem is either from fuel pump wiring or dead and expired battery. E no pass those 2 |
Stfu Hw dis foreign used Guys ita naija used car |
Hard starting, it might be from the brainblox,or wrong fuel pump wiring. Open the fuel tank fron inside. Remove the back seat lower,take it off,ud see the small fuel tank enclosure cover,remove it,pry the return inside, slang gently till u disconnect the hose and casing. Look inside the fuel tank,what do u see,look at the casing wiring and check for any modifications or repairs,wrong wiring,loose wiring,check the fuel pump filter,should be goldfish cream or white,if its black dirty and blocked then ud found 1 of the culprits..pls for now don't allow any baztad go to starter,fusebox,brainbox,alternator,battery,etc. Abeg first do what I said and get back to me. So we can take it |
Its a pickup truck/cab.its in the leagues with tacoma,hilux,etc. Nothing bad with it,uses same engine with honda pilot, strong suspension ,ball joints tripple,but it drinks fuel sha if u don drive v6. U go sabi if e deh consume fuel or not,as longas catalyst dey drweb001: |
N God save me today,I dey try to dodge a small gully naso I put tyre for left side,gulley come dey middle,I swear bad road na baztad.i no dabi say one bug stone dey there,rock,all those brown big stone,naso u hear big bang,my toyota just stop, I first ddy pray say no be my tyre don burst. The idiot rock go hook my underneath plastic,e remain s,e ean go cut my 02 sensor wire for where catalyst dey.omo I vex jack am up,vex carry the useless satanic heavy stone throway inside bush,some haters passed me by and felt happy say my car don spoil,some good samaritans offered to help but I declined cos na just jack up,push the rock out and zoom I was off. However I deh pray make i scan am tomorrow,I don dey hear some funny noise for the gear.infact naija Is a dead place.fuc k |
4 litres nd i dey match am reach 100 cos v6 dey chop fuel for slow driving.e dey last me small sha cos catalyst dey tho my fuel guage na yellow just maybe an inch before E. Once guage reach E. Na to match am go buy another 4 litres. adenigga: |
I no dey buy pass litres every 4 days. |
Acura mdx does Ml 350 ml 550 does Honda crv 2007 to 2011 does Toy highlander from 08 does Rx 330,350 does Come on na truck u wandey drive,wey long like sequoia drweb001: |
Buy an suv instead.its a truck and its vewi long... drweb001: |
Bullet to the hip,legs.u would be walking with a limp for the rest of your life.see weti money don cause |
This is 2026 Not 2009 Ppl d9n wise |
Which first body.olay tsnoop: |
They ate refurbished naija used engines. Olay |
He would continue his nefarious acts about let's. Say 500 to 1000km away. He would relocateto places like benin,ibadan,ilorin and start intimidating road users,harassing road users,extorting anyone and doing al sorts of nonsense, don't forget he knows the in and out of the NA,so he would keep impersonating with either the use of a camouflage short tshirt and all. Dem many for naija U with dat ozwor called wisdom man Don disgrace unaselfs Washatimagbor.go align with am Olay |
It has no second hand value and has bad mpg. Id rather buy here.not worth shipping joromii: |
Olay,whb u bought the car it was not up to 2m Olay Dey dream |
Of what use Price drop suppose be 650 Wtf is 1100 Wtf |