2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 186 pages)
See dia jail dressing.. E be like all those low class yahoo boys meet and greet dressing,like dem useless Walter Ben... Nigeria is dead for life. Jail no be good thing,see as jail be like lounge |
What does obi cubanna do for a living. I watched some of his videos and he kept repeating these words.....work hard ,work hard,work hard. What did he mean actually, cos if na by work hard,4get aboki go get money pass everyone. Abi na work hard to counterfeit |
If u think its a joke, use handkerchief to wipe your face b4 u bath,and after scrubbing your face..still use your handkerchief.. it would still be brown. Point is,africa is dusty and dirty.we are surrounded by dust lingering in the atmosphere, the air we breathe..u cant be clean 100% |
U can but your chances are slim. They might as well turn blind eye before u meet them,but qould suddenly become ovwr agile and active ,and flag u down. Dont 4get,in naija ...everything is possible... lumidee: |
500m kor.dey play Las las dem go snipe am. 500m.if he see 500m.ahey he no go drop the useless oba title,begin aim for senator |
No worry,jus dey play. |
Say baba DonAbba: |
If na West,he for don escape. But u see aboki. Aboki no dey sleep oh.dem go chase u taya for nite . Who dey do security work,gateman work. Na aboki na. Abi na Yoruba go dey do am for north |
Old cars from 2001 till 2010 engines are always stronger and mind u this na 6plugs oldnmodel benz.guy rush am.but before then do investigation. Oyinbo no jus dey sell car likethat,e don get issue and thw oyinbo owner don taya. Benz na endless moneypit esp whwn it starts riding in naija soil. Ditch it and get a lexus or toyota. If u later wan sell am,dem go dey price am 1m,no be sports car and na old benz.. data123:
|
Reset ecu..disconnect battery for a day mmo1: |
Did u buy it toks or nigerian used. mmo1: |
Stfu stupid hater Like i said,u r empty without nairaland,u would join gazzuz.idiot. stupid hell bound adult hater with the brain of a teenager.u will still die by accident.its very sure kingreign: |
Make Peter the obi no worry. 30 year old With 40years old na the same thing.he feel say he dey agile,he dey young He go soon slump.make he no rest.be like say 2nd term for obi world na this year. Tinubu never teach am lesson |
Don't forget,if I would fear any govt agency abroad,it would be FBI. Don't worry FBI dey pule up evidence. When dem tru,e go loose weight like hush,no worry. Ole |
Did ubsay new Delhi Chai. India stubborn client paid me 950 dollars last month on the 4th,after almost 2 weeks of back and forth editing and formats. U must be a NDD Neighbourhood Drug Dealer |
Hyena,tiger,wolf,dog cat.....if u feed them daily from small till adulthood. They will see u as dia parent. Whenever u see dia teeth and cheeks open,they are happy and smiling to u. Esp cat and wolf. U bleeped up. God is not wirh u |
Ole...sha make sure u pay. Ack the loan gove palmpay Ole |
It's not first body n paint. Been resprayed so many times. Accident faulty scrap |
Id buy it for 4m. Try to buy 8litres of fuel and 2litres of thinner. Watch the car comenbqck to life. Your engine is filled of carbon. Nigerian used cars are trash.abt 90%. U wont be able to afford another car after selling it.fix and enjoy.na honda o andhonda no get value chukzyfcbb: |
4years ago,I used to leave everything to mechanic,rewire,etc,not till I got red card from my client and no more funds. I was now fully equipped with info,obd scanner and of cos sense. I lqst went to mechanic last year September and na bushings.if its plugs,coils,oil,etc...I can do it myself |
There is nothing 4.7m about this car. Can u be proud to say u bought it for even 3m. Do u know what 4.7m will get u Ml 350,ml 550,acura mdx,BMW x5,etc. Ole |
Auto Manual ie back again, Auto Manual wants to finally condem his eod Completely. 5w30 for 26k What's dollar exchange rate be like say dollar don be 750. |
Dem even spray the horn,radiator.stop selling scrap |
Dey play |
Stfu ,u diseased impostor. Your boos dick indeed.shameless diseased bastad. Your are a male and u are infected for life Hiv zombie Idiot |
Stfu u midget Uglyn3ss at its peak and a failed nollywoof asaba actor who assumed his late father's throne since its a family business. Idiot |
U are poor Balistic4: |
He would soon be apprehended, idiot REIIGN: |
After a year,na yahoo go end am. Make dem no worry E get one funny movie wey dstv epic show It's called First class graduate. I laff when dem tell am to pay for the position. The guy weak. He think say first class na automatic job |
After a year,na yahoo go end am. Make dem no worry |
Meaning,anytime he flies to yankee. He would be arrested and charged to court |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 65 66 67 68 69 70 71 72 73 (of 186 pages)