Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,562 members, 7,861,658 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 04:23 PM

2gohandler's Posts

Nairaland Forum / 2gohandler's Profile / 2gohandler's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)

Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 4:27am On Sep 14, 2012
henry63: Me jst dey follow una lyk twitter,i lyk all ur blivs.It is done alrdy,jst 2 make dis tread mre fanimorous & lifely,i wnt 2 in2rudc 2 us a game. Its lyk dis,i wl start it & sm1 wl continue 4rm d last word i stopd & anoda person wl pick it 4rm d last word he/she wl write e.g"we will all gain admission",anoda person wl take it 4rm d last word e.g"admission of peace is what i wnt in ABU"etc,pls make sure u follow d last word 2 post urs.Good luck,nw d game begins WELLCOME 2 D GAME OF A SUCCESSFUL ADMISSION
lol... Wetin bring admision game cum wher we dey tok abt real n confirm adminsn nw?
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:02pm On Sep 13, 2012
Aliyu333: lolllllllll sodiq u dey wine me ohhh.we de kongo campus no mean say we dey KCU(KONGO CAMPUS UNIVERSITY).AND UNA DEY SAMARU NO MEAN SAY NA HEAVEN UNA DEY OH LOLLLLLLLLLLLLLLLLLLLL NA ABU,ZARIA ALL OF US THEY OHHHHHHHHHHH.ACCOMMODATION STUFFS ON MY MIND......2GOHANDLER AND MR XELA WE GO MEET FOR LECTURE JOOORRRRRRRRR
tell am.. A.b.u na a.b.u eida kongo or samaru... Ma guy we go dey meet 4 lecture jhoor
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:00pm On Sep 13, 2012
Joy mojuba: Wetin make una no compatible? Jst gve me 5 reason @ 2gohandler sha no be who c am wetin mater b say ur name de dare.
na so.. D main koko b say awa names dey der
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:57pm On Sep 13, 2012
Aliyu333: lolllllllllll my guy i dey ohh how suspense na? wink
ma guy suspense no go kil us
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:33pm On Sep 13, 2012
Joy mojuba: I c una name make una no wory wen me n druggmoni go to check afta she check ha own she say make she luk for her bf own be4 other pple bt me i check 5 pple name sodiq, shinex, xela. Babatunde n my own i 4 check aboki own bt he say he knw he own so make una no wory?:-):-):-)
joy wetin u mean? Me and druggy we no dey compactible
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:31pm On Sep 13, 2012
@aliyu ma course mate.. Ah c u oo.. Wher u go hide urself ol dz wyl?
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:26pm On Sep 13, 2012
Sodiq33: okay o,i don hear o.....
bro ah no want mek u only hear... Ah want mek u undstnd too
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:25pm On Sep 13, 2012
Sodiq33: toh,@2gohandler we don hear o@druggmoni,if u no cum hear tel us say u don c our name,no jst post anythng 4 hear o,unles i go report u 4 moderator 4 gross misconduct,after dat,na banning thngs o..@aboki,abeg,quick gather dem,we dy wait...mass com here i cum o...
hehehe.. No tek am personal nw
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:52pm On Sep 13, 2012
Druggmoni: i saw my name on d list and dah of 2gohandler
druggy u must c d remainin ppl names o.. If nt cancel ma name too grin
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:47pm On Sep 13, 2012
2gohandler: no b so dear.. She stil dey luk 4 una name.. Am sure by nw she dan c am
u knw say na accountin department 1st b4 english den mass com.. Dat kin alphabetically
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:44pm On Sep 13, 2012
Abokii8: not yet,i will post after i finish gathering my info from reliable sources
we wud b waiting bro
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:43pm On Sep 13, 2012
Sodiq33:
@shinex,tel her,abeg,i wish all my a.b.u aspirant wat i wish 4 myself nd vice versa...druggmoni,wan break our jinx o..
no b so dear.. She stil dey luk 4 una name.. Am sure by nw she dan c am
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:42pm On Sep 13, 2012
Shinexman: na isolated prayerz u won begin dey pray for dis trend nw ba no whala continue.
na wetin she c she tok.. She go soon c una own names too.. @druggy tnx dear.. May God Almighty grant us awa hrt desire
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 6:55pm On Sep 13, 2012
Me dan buy two carton of indomie hungry man size
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 6:53pm On Sep 13, 2012
Sodiq33: Abeg,hu knw hw much dm dy sel ok bucket,becus i don go buy stove nd towel 2day?
lwkmd aw much u buy d stove?
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 6:52pm On Sep 13, 2012
Shinexman: My shout out goes to all my frnds on dis trend most especialy sodiq,2gohandler,joy,drugmoni,pakavy,babatunde,abokii,and many otherz i culd nt mention sucees is ourz dis year,letz us keep d faith dat we ar all admited despite we nt knowin d day n time d admission wil be out, bt d patient dog eat d fatest bone,eyin temi letz go der
tnx v.much bro
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:32pm On Sep 13, 2012
Joy mojuba: Una no hear my voice since morning una no care to knw wats up wit me na wa o we stil de house una de do lyk dis dat means if we go skul wetin go hapen? It's nt fair o
joy shey we chat 4 2go nw... No vex wit us.. Me miss u and ah sure say ma fellow aspirants too miss u.. Xpeciali shinex
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:31pm On Sep 13, 2012
chale: where buc na. my man?
ah sure d guy dey wher im dey huzzle money 4 reg n flexin
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:29pm On Sep 13, 2012
Blaqbony: Hahahahahahaha sodiq I see u bro, 2gohandler I hail u man, shinex I feel u guy, udinev I c u dearie , pro Pakavy I hail u men and oda aspirants in d she one love ...ABU must mke brains I REP SAMRUM... How una day de go na? HAPPY MATRIC IN ADVANCE
bro we c u too.. Hw u dey
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 3:30pm On Sep 13, 2012
Sodiq33: Kai,me don tire 4 huz o,so tey nw,na my television dy watch me...
and my dvd dey play me
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 3:28pm On Sep 13, 2012
chale: to the dreams we all have nd the desires of all our hearts, they shall all come to pass. nd notin shall stand on our way
join me wit a little amen.
amen oo my broda
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 3:26pm On Sep 13, 2012
suam_ng: OMG!! I don slim pass broom, toilet don bcom ma dwellin place, headache na ma best frnd. cry cry God av mercy. Konji,congo,konga,samaru or na kamaru as long as na ABU, God av mercy cry cry
oboy!! U sua say na a.b.u cause am abi u dan gt gonolopakus
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 3:20pm On Sep 13, 2012
Sodiq33:
oboy,make una na wori,it's cumin out soon,dm dy ontop my name nw..
dem dae untop ma name nw
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 1:17pm On Sep 13, 2012
Mek jamb do accreditate awa names nw.. Ahbi dem wan chop d list ni?
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 1:15pm On Sep 13, 2012
Pakavy: hmmm!make una pray 4 me o,na clinical pathology i gt by 2 and b4 u start am na 2 answa booklets the go drop 4 u.we go yarn later
gudluck n ol d best
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 1:14pm On Sep 13, 2012
Druggmoni: U guys fink m jokin ahbi......i pity una.....DEC 25th nufn else.....den d list gon b released!!!!n d funnxiest part ve already seen sum pple name on d unborn list!!!!!! Buh wnt disclose it yet!!!!
hehehe.. Shey u c ma name
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 1:13pm On Sep 13, 2012
ojo12345: We ar in abu alridy,cous mani ar cal few ar choosen,me ad ad peple on d thrend av bin chosen by God ad allah tank u i rest my case
amen
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:39am On Sep 13, 2012
Sodiq33: Guy's,d fact is dat highest,patapata say d admsn list tey,it wil neva exceed sallah day(ileya)..gudmrnin pals
na so man.. We go js use am celebrate ileya 2geda
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:51am On Sep 13, 2012
Druggmoni: dah wen d list gon b release quote me!
lol.. Where z d source of ya info? Ah sure say na ogogoro joint
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:49am On Sep 13, 2012
Druggmoni: Samaru or kongo campus.....let vote for d best!....kip it going....i vote for samaru...LEGGO!
KONGO!!!
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:45am On Sep 13, 2012
Druggmoni: Mowin beautiful pple.....hw was ya nyt?....frm reliable source ABU 2012 ADMISSION LIST will b release on DECEMBER 25th....we stilll gt more tym 2 pray and fast...c u guys in abu nxt yr!!!!
na xmas dey ur mind no b admission... U cnt wait 2 chop shiken
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:00am On Sep 13, 2012
Udinev: so na me head una kum tek d play pure water Ni? Lols ok o as lng as u get wat it teks 2 kip d colour glitering. ^_^ Up Abu Asparant wre 2 mch. Nwaga lets pray. May God luk in2 our heart cleans us 4rm al d sins dat may hinda our geting admitd may he crown us wit sucess. Amen n amen amen.
amen o ma lady

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.