Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,091 members, 7,863,820 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 07:12 AM

2gohandler's Posts

Nairaland Forum / 2gohandler's Profile / 2gohandler's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 14 pages)

Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:42pm On Sep 12, 2012
Ah hale una o
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:36pm On Sep 12, 2012
chale:

i don enta dat hostel o. dutring dat post ume o. see shit wit chai i no fit talk am o. one even get signature.
lwkmd
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:37pm On Sep 12, 2012
Shinexman: Pakavy n abokii ar cumin wit vita infoz for us,so guyz stay tuned
we dey wait oo
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:36pm On Sep 12, 2012
chale: guys bt i don they consider dat suleiman ribadu hostel o. ncos wetin my eyes take see for dat toilet.
damn nawa ooooo
guy nawa 4 u oo.. U neva enta skul ur eye dan dey c bad toilet
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:53pm On Sep 12, 2012
bah19: there is no day dat will not reach the day might just b far. The list surely wud b released b4 d 50th year celecbration(sources from d senate)which wud fall by oct......so expect the list ending of sept nd 1st week of oct....so guyz there is still time for more preyers. Wish all of us best of luck
bro we nt relentin in our prayers
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:51pm On Sep 12, 2012
Shinexman: wetin u bring cum bak 4 me frm accra nw, cos i no say u ar heavily loaded nw, mind u me no dey chop donkunu fa
xcept banku
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:49pm On Sep 12, 2012
Blaqbony: Wow hey guys am bk av realy misd u guys and am happy the hopes 4 admisin is still on d high syd I jst arivd 4rm accara last nyt . So guys wats d latest? HAPPY MATRIC IN ADVANCE
we dan gt pesin wey go dey dztribute alomo 4 us ryt 4rm ghana.. Wlkm bk bro
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:18pm On Sep 12, 2012
Sodiq33: Guys,am a professional hacker,i can hack anythng,bank blog,skul blog,any website,etc,so,am working on hw 2 hack a.b.u/jamb website,nd by hs grace am gona get it by friday...so,if u want me 2 pt ur name weneva dy re uploading it kindly drop ur reg name nd pay d sum of 100,000 naira into dis act 000000000000000000000000000000000000000000000000000000000000...after payin mk sure u send ur reg num nd teller number 2 +7775865896589581148831..gudlck
4 ur li2 mind nw u dan post sumtin 4ni bdat abi? Hehehehe
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:15pm On Sep 12, 2012
chale: seems abu go make sense die. wit d condoms the azonto dancers the free restaurant. babes and guys. samaru nd kasaru i mean konga. cnt wait to c all u guys. till we meet yall

kelvorocks im also a law applicant. think its me , u, buc nd jhubril for here nd of coursee our accounting pals. konga on top
na so oo ma guy.. A.b.u go mek brain no b small.. C u on matric dae dude
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:14pm On Sep 12, 2012
suam_ng: haba guy, take am easy nah.. She neva land finish u don d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ book appointment. Buh me 2 ₪ mind oo. because pope na ma uncle ₪ mean say me 2 ₪ fit enter da zanga grin
badt guy.. U no ft tek aw em dey hijack babes 4 d trend again abi? So u sef wan enta zanga abi? Nyc 1
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:36pm On Sep 12, 2012
Udinev: we al knw Abu if u applied last year it wunt b a suprisd 2 u dat d list isnt yet out lets al hope n pray 4 d best. Sucess is ours.
amen
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 4:37pm On Sep 12, 2012
Mhen ah dan miss u... Aw una dey my ppl
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:57am On Sep 12, 2012
Ameena1: Lol, chillax guys, I myslf waz shockd whn sum1 waz askin me, am a graduate so I dnt kip record of such,u guys its not 4 me, am jas askn cox I knw sum skls had thrs last week or so..! Tnx 4 d persn who anserd me sha!!
hajia u mek me fear oo... Ah b wan ask 4 ur awx adrex b4 ni.. Mek ah cum ur awx cum laff u.. Bt ol dsame giv me d adrex of d pesin wey ask u..gaskiya Ah nid 2 laf d pesin
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:55am On Sep 12, 2012
Sodiq33: Chai,so,i don miss lyk dis...na 1 gal wey dy beg me make i toast her,throw my phone inside water,bt God pas her sha..Gud mrnin peeps...we dy page 50 nw,dat's 9ice..kip it up guy's,GOD GO GRANT OUR EFFORT WITH GOOD THNGS...1 alam nashra nd 1 wa'du'ah 4 each 1 of us...i go dy online 24hrs 2day,so,let kip it pumping
bro u nt alone too.. Me wud b online 3ruawt
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:51am On Sep 12, 2012
Kelvorocks: [color=#990000][/color] abeg any civil law aspirant? Cos e be lyk say na only me be kongo citizen 4 nairaland
guy u re nt alone.. Am also a kongo citizen.. Accounting
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:50am On Sep 12, 2012
Joy mojuba: Who b dis one we the cal november nw na first list b dat or second list? The truth b say no body knw wen dat list go comot every body jst the guess ni o. And instead we u go the tell us say oct jst say very soon or put am say nt less dan three weeks cos oct be lyk say 365 days 4rm nw bt 3wks na jst 21 days 4rm nw. Me jst kep my hand n leg fold cos i don cross am tired the wait for the list. Jst dat am tired of dreaming i want 2 start chasing after my dream.
joy u no go kil me wt laugh oo
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:49am On Sep 12, 2012
Danjuma827: I dey shiver for where i dey because of the list,make we just dey patient becos they say the patient Dog eat the fattest bone,so make we just dey wait,i knw say one day,one day ,the list come out ohhh.if they like make them make am late all i knw say the list go surely come out
no let mek shiver kil u oo
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:49am On Sep 12, 2012
MR XELA: Me every early morin i day dis trend wit dis word on my mind "make i go check wada list dom cum out" i knw say if d lis cum out ehhh.... Not more dan 5mint naira land go get d information... I trust dis guys nw
na as dem start upload am ppl go dan start post am 4 dz trend
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:39am On Sep 12, 2012
Joy mojuba: Gud morning everybody, am jst passing na him i say make i hail una n make i tel una say no body dream of A B U reach me no b only 4 9t i d dream even aftnu de worst one b say even wen i no slip i de dream of samaru. Sodiq dey say u drm reach 35 tyms me na every day since wen i write jamb even b4 p.ume 2 an xtend nw i no de cal am dream na vision i d cal am.
hehehe.. Ur own dan pax drm oo..
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:37am On Sep 12, 2012
suam_ng: I don die!! @2gohandler n Sodiq, una see wetin I d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ talk?? Check da tym wey I post Dis stuff. Na ABU cause am oo. Wetin make me wake up by dis tym b say,na drm ooo n 4 da dream I ₪ d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ class because I late, S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴͡ I cum d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ beg d lecturer. I make sure say I see wetin dem d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ lecture 4 ma drm n nah FUSSION(+) of garmet unda reproduction 4 biology. Chai!!! I don hammer!! Dat mean say dem don add me 4 list b dat as lng as say na FUSSiON ₪ b FISSION
guy bcareful oo.. Op no b only lecture u dey reciev 4 drm? Op u dey read join? Mek a.b.u no cum giv u C.O 4 drm o
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 11:53pm On Sep 11, 2012
nazi yaro: nairaland aspirant a b u adm na luck o plus prayer last yr i apply international study wit jamb score 232 post utme average 204 stil 4rm catchment o katsina bt a b u deny me adm bt a friend of my wit jamb score 190 post utme average 186 he apply mathematics ,so we shld jst keep on praying god wil help us.
na so oo my broda.. Na prayer sure pax
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 11:12pm On Sep 11, 2012
nazi yaro: report reaching me jst nw that d list wil be snd bct 4rm jamb tuesday morning so best of luck 2 a b u zaria aspirant.hmm gr8 abusite
aboki say til nxt wk..
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:34pm On Sep 11, 2012
Druggmoni: na true....so who knw vc daughter
i knw ha
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:00pm On Sep 11, 2012
Bro pakavy aw u dey? Op xxam z goin fyn? All d best bro
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:56pm On Sep 11, 2012
Druggmoni: hmmmmmmmm, hp u a cute guy wif dough?.....allergic 2 ugly guys ooooooooo
druggy na only condom biznez go dey join us bdat.. Me b ugly dude plus ah b broke ass nigga
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:54pm On Sep 11, 2012
Joy mojuba: My pple smbody insult me dis evening i de vex if una no beg me una no go c my brk light 4 dz tread til matric day jst imagine SHAMOO100 Say me the madam Joy the tell him trash no he deserve to be punish. I can't take dat he must pay for it...:-(:-(
madam joy no vex jhoor
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:51pm On Sep 11, 2012
Druggmoni: no lele......imported condoms 2 b precise!!!!!
dat wud b beta
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:50pm On Sep 11, 2012
Lanreak: Gr8 ABU aspiwant!!!I dey gbadun ol f uwna wen eva I login #land E dey suit me pass oyin even sak me pass pamy.kipon blowin fun! ;DGr8 ABU aspiwant!!!I dey gbadun ol f uwna wen eva I login #land E dey suit me pass oyin even sak me pass pamy.kipon blowin fun!
bros no b we na God
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:30pm On Sep 11, 2012
Druggmoni: d boy dey form saint.....mtchewwww! I hr sey abu babes hot lyk maulag chicks dah y i wn dey incharge of CONDOMS!!!!
no mind d dude... Ahbeg dey buy original CD's oo.. Ah no wan hear say e tear o
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:28pm On Sep 11, 2012
Druggmoni: hmmmmmmm,d name didnt nt suit my personality bro
ah dey feel ur personality
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:37pm On Sep 11, 2012
Emmakresh: @ everybody on this trend, pls don't just believe on human being alone just keep praying and put ur faith in God.
Asking if ur score will take u there or not, will only increase ur B.P. Just only God can do.
God have his way of doing things, so d more u beliv in him, d more u see urself in ABU.
Pls he doesn't ans sinner's prayer,
pls confess ur sin, accept & beliv in him.
If dis Admission will turn u into a born again christian good 4 u ok.
And after u must have been granted Admission, pls don't 4get him ok.
D true is always bitter but it wil only set u free, so D choice is urs,
God bless nigeria!!
true talk bro
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:29pm On Sep 11, 2012
dryakson: my frnd I de o, na 9ja we de na u 4get ne?
so na 9ja we dey? Me tink say na cotonou we dey oo..

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (of 14 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.