Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,548 members, 7,861,612 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 03:27 PM

2gohandler's Posts

Nairaland Forum / 2gohandler's Profile / 2gohandler's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 14 pages)

Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:25pm On Sep 11, 2012
suam_ng: lwkmd grin he don d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ do exam 4 drm b dat nah
d guy dan c im 1st semesta xxam 4 drm
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:24pm On Sep 11, 2012
suam_ng: Guyz,stayin I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ skul campus n off-campus. Which do u tink Ȋ̝̊̅§ beta 4 a serious mind?? I'm just wonderin
guy na campus oo.. U go fit concentrate n u go c ppl wey go dey encourage u 2 dey read wella
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:09pm On Sep 11, 2012
A.b.u on my mind... Admisn list on my mind... We gon dance azonto on matric nyt.. C u ol on dt dae
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:08pm On Sep 11, 2012
suam_ng: Guyz abeg see wetin ABU don cause ooo. As I leave una I̶̲̥̅̊n̶̲̥̅̊ da aftrnun say make I go rest smol, na S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴͡ slip carry man pikin o, da next thing b say I see ma self 4 class d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ receive lecture. I swear I ₪ wan wake up self! grin
ma guy u neva drm abt a.b.u reach me n sodiq.. Na sodiq own plenty pax.. D guy drm abt a.b.u 35tyms
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:06pm On Sep 11, 2012
Shinexman: Hu remain wey neva pray for dis trend ooo,anyway we don close our eyez baba god shower ur wit ur favour,we don dey dance to ur tune abu zaria samaru will b fully loaded noni
amen
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:54pm On Sep 11, 2012
Joy mojuba: My dear pple una no even look for me.... Ok o no problem make i start wit person we say admisn list neva comot we knw so no need to refer us to our skul website, u we say u won sentence person cum my house thank u bt i no need am. Sodiq no wory make we jst the hope bt i doubt dat friday. And those of una we the fake faith i pity una if u won use faith use 110% faith no be 99% if nt e no go work. I lyk pple lyk sodiq, 2gohandler, shinex etc una faith strong wel wel n God no go fall our hand. Let met dare....
tank u jare my dear
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:41pm On Sep 11, 2012
MR XELA: Y ebi say na only me my heart no day beat here? i suprise ooo.. Make una come down nw all of us go make am... Make we just day pray... I stil remain my humble self mr xela aka john, alex
hehehe.. Ur hrt no dey beat? Aw cums u stil dey alive?
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:22pm On Sep 11, 2012
Na anxiety freez una hand?
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 6:43pm On Sep 11, 2012
Mhen.. Fridae? Am anxious oo
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 6:13pm On Sep 11, 2012
Sodiq33:
oboy,tel me say ur own dy walker,he nah dy rush ni?c u on matric day
yeske... Ma blood dey walk ni
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:38pm On Sep 11, 2012
Sodiq33: @aboki,can u guess d day dat d list wil b brougt bk 4rm jamb?
guy kul down nw... Dz 1 wey ur blood dey rush so
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:37pm On Sep 11, 2012
Sodiq33:
owkay,my name na 63 4 mass comm list..na prof..ojerinde(jamb registrar tel me)
lwkmd.. Help me ask d man which numba ma name fall on.. Ah no wan hear say ma name no dey o
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:36pm On Sep 11, 2012
Sodiq33:
shinex,as d power confered in me by d moderator of dis educatn sector,i hereby impeach u 4rm dat post(chief justice)4 gross misconduct on dis section nd u re hereby sentence 2 joy's huz wt hard work nd labour..peace
guy y u wan cum read mass com nw? E b lyk U dan work 4 gani fawehinmi chamba b4 ba? Ahbeg no sentence d guy go joy awx oo... Rada snd d guy go a.b.u incenerator mek e go do hard labour
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:27pm On Sep 11, 2012
Sodiq33:
welcum bk bro..bt u cnt jst cum 4rm nowhere and b dragin room wt landlord..u no fit cum dy drag babe wt us o,mk u beta chil..c u on matric day..
bro tell am...
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:27pm On Sep 11, 2012
Sodiq33:
guy,9ja was rank 2nd in corruption practices by IMCPV..hapi dat my 9ice broda is bk sha,hope d mata don quench ba..k,u re welcum bk 2 d thread...
lwkmd... 2nd ke? any country wey currupt pax 9ja again na wa 4 d country
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:18pm On Sep 11, 2012
Shinexman: As d chief justice of abu zaria i here by inform all 2012/2013 aspirant dat der shal b no womanizin in d campus n if u ar caught duin so as for d boi he shal serve d vc 4 gud five yearz wit hardworkin n d gal shal alwayz clean my rum for atleast 1 month without much stress so i rest my case aluta continua!! Victorial ascerta
chief justice 4 ur rum abi
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:17pm On Sep 11, 2012
maven1: guyz i get aggregate of 226 for architecture...wat are my chances of admission
which state? Wateva state wit prayers ur chances are high
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 5:15pm On Sep 11, 2012
MR XELA: sheeea i tell u say i b pastor pikin, make una remove me 4rm dis mata ooooooo
lwkmd.. Pastor pikin wey dey sell weed
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 4:13pm On Sep 11, 2012
Buc: Pray that Abu gives me law and u will see corruption or atleast corrupt people suffer in this country.
u sure? Mek e no b say wen a.b.u giv u law, na d beginin of new era of curruptn we go enta
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 4:12pm On Sep 11, 2012
BabatundeGPD: Rili am nt apy at al. I just tasted d salt of corruption in ur country nigeria. I bot a BB phn sum fewx wkx ago d guy sold an inferior phn 4 me an I make a report 2 d nigeria police force an I was ask 2 gv dem(police) sumtin b4 dey can take any stepx regarding d mata, due 2 d fact dat am brk at d moment I told dem dat I dnt av , an d man dat sold d bad inferior phn 2 me as bribed dem unknown 2 me. I lata cal d police an he told me an I quote "did I collected a kobo frm me?" Am so sad rit nw cus I wanted to used d phn 2 celebrate my admsn to ABU.....I wish corruption could b eradicated frm nigeria
bro no b new tin... Na to cari area boiz go deal wit d fone sella sure pax..

1 Like

Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 4:10pm On Sep 11, 2012
dryakson: Aha!!! Its been long I haven't post but am following the thread every day and its because I don't have a confirmed info to post.
@aboki, u have been good to this thread with ur info, I heard of it too
@all, I like una faith becos u will al be admitted in our course of choose
@2gohandler, abeg comot joor that girl is my girlfrnd to be **wink**m
So let's keep our faith no matter what the choa choa they will do, once God give command even the devil obey it.
See u all at matric day. And don't 4get we will prepare party at the campus abi?
guy where u go hide ol dz wyl nw? U delete me 4 2go plus nw u wan snatch ma babe.. Ah no go gree oo.. C u on matric dae
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 4:08pm On Sep 11, 2012
Shamoo100: enx 4 ur kind reply...shout out 2 yh'all...aboki,sodiq,shimexman,2gohandler nt 2 mention plx drop ur 2go usrnme 4 beta contact..nd can add me @ shamoo100...bst of luck *ltr*
myn is; handlernoni
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 2:57pm On Sep 11, 2012
Abokii8: pls no joke with serious security issue like this
yex boss
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 1:00pm On Sep 11, 2012
yunken: C hw guys get liver for dix A.b.u addmission, i lyk am so wallahi. C skuls weh a.b.u first rite post utme list don comot abi i fit do change of institution to skuls weh don release deir addmission list nw?. ......Jst kiding.....
hahaha.. U had beta b kidin
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 12:02pm On Sep 11, 2012
Abokii8: am not from maiduguri ,am from kano, pls let this be the last time to link me with BH
guy na js joke nw
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 11:59am On Sep 11, 2012
suam_ng: Walahi! Aus don tire me, to read self n o sweet me again. Na ABU adm list d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ mind. Chai! shocked
u even dey try read.. Mhen u dey try
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 11:57am On Sep 11, 2012
Shinexman: make we no begin dey fight frm here oo guy,hu b ur gal frnd nw
na joy nw
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 11:19am On Sep 11, 2012
Joy mojuba: We all have high chances of geting admision even if u get 150 as agregate. The higer u pray and belive the greater ur chance is?
my GF to b... Na so oo.. U re ryt on point
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 11:05am On Sep 11, 2012
So aboki awfa nw.. Wetin b d latest?
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 11:04am On Sep 11, 2012
Abokii8: oh guy why report me as if it is vc that come to the thread? My absence is due to the internet black out we are expeciencing as a result of a courtesy visit by boko guys to the masts in my area
ma guy no tel me say u b 4rm maiduguri.. Op u sef no b boko haram? #js kidin
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 11:01am On Sep 11, 2012
Shinexman: Some dudez dey talk of expel here,wen we dey tink of enta ejo ooo,ema sobe mo faa make we no go begin chaze our saf wit ada lahm
guy wetin bring ada in2 dz mata nw? Guy tek am easy fa
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:56am On Sep 11, 2012
Sodiq33:
wela nw..na my skul daugther o..she dy ss2,i dy ss3 den,no try am o
me dan try am oo.. Na mek ah succed na im remain

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 14 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.