Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,166,065 members, 7,863,775 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 05:41 AM |
Nairaland Forum / 2gohandler's Profile / 2gohandler's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 14 pages)
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:51am On Sep 11, 2012 |
Sodiq33: 2012/2013weyre u stil dey chk last year list weather dem dan put ur name abi |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:49am On Sep 11, 2012 |
Sodiq u knw winifred? Abi na veeva... Na she b ma own target |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:46am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: guy u don get admission welcome to abulwkmd.. Na u giv am admisn? Sha olof go gt admisn by d grace of God |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:45am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: kai stp sobe ma guyguy u sef stop shebe |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:43am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: joy u no get whala nw 1ce u answer my call dey no go kidnap uhehehe.. Guy na we dey control 4rm awx abi? |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:41am On Sep 11, 2012 |
Sodiq33:na to dey stop dem 4 gate sure pax... |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:25am On Sep 11, 2012 |
Me no go 4low una drag babe... Buh em kongo nd f.c.e babes dan sufa.. Drugmoni watch awt 4 me.. Na me go b ur numba 1 patroniza |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:22am On Sep 11, 2012 |
nazi yaro: una they here they crack jock when v c don reject the directive we jamb n nuc gv them so the v c has said as follow that it is very sad development am here by cancel d 2012/2013 adm exces that al candidate who apply a b u shld prepare for another jamb no adm this year at a b u zaria.thunda faya d mawt wey v.c tek announce am and d hand wey u tek typ am |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:19am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: ask 2gohandler i beg he sabi dat tinjhoor oo.. Me no sabi kin kin oo.. Ask mr xela |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:17am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: i sa i neva toast gal b4 u dey talk abt fleshy penetratn bt i sabi du kaikain sha lolzna ur typ dey turn gals bossom 2 phone botton.. U go dey prex am lyk say 2morow no dey |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:15am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: so u gud in writin tinz y u dey luk for admission again nw,go dey rgt novelz u go get moni pass yaraduahehehe |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:15am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: o boi i no sharp ooo,no go dey trade me for joy we ar frm d same town ni nw even d same house safeven dsame rum plus same bed 1 Like |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:14am On Sep 11, 2012 |
Sodiq33: If admission list comot,na me go 1st rgt am 4 nairaland..make we bet am?mek we bet.. Ah go 1st u |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:13am On Sep 11, 2012 |
Sodiq33: Hahaha..i c all wetin una rgt,dm go expel sum dude here b4 matric.,..changing of babe every semester on my mind,sori,admission list on my mind...sodiq u re ryt.. Em go xpel sum dudes evn b4 admisn list comot |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:12am On Sep 11, 2012 |
Sodiq33:drugmoni no dey 4low mass com guys.. Na ppl lyk we ft b d guy |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 10:11am On Sep 11, 2012 |
papachy: Abu admission list is finally out go to www.abulist-not-out.com u go see ur name wish u best of luckd una play dan dey too much fa |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:28am On Sep 11, 2012 |
suam_ng: ah ahn, I ₪ lyk am ooo mr 2gohandler. See as u catch da guy gbam!. LWKMDguy we knw deir typ |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:27am On Sep 11, 2012 |
suam_ng: Dis 1 wey ol of una d̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ giv us agege bread S̶̲̥̅Ơ̴̴̴̴͡ ehn, 1st na pastor pikin 2nd na alaji pikin. Me self na pope b ma uncle inyas na ma cousinguy ah dey feel u |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:12am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: Ok xella i no dey du dat kind oooo,infact i neva toast gal b4 talklessof usin condom so joy detergent go gud pass jawe n u ar frm wic part of kogi @ joyc pesin wey neva toast gal b4 buh u dey scope dem.. U neva use condom b4 na fleshy penetratn... Lwkmd 1 Like |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:10am On Sep 11, 2012 |
suam_ng: shinex shinex, sharp guy. I c u ooood guy no wan wait til e enta skul b4 e start scope a.b.u babes.. Very gud bad guy |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:09am On Sep 11, 2012 |
Joy mojuba: Sodiq stil the sleep this one we his conner quite this morning abi he go luk for our Aboki?na so d guy sleep cum open mawt lyk hipopo own |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:08am On Sep 11, 2012 |
MR XELA: nahhh...... i dnt do dat, am d 1st son of a pastor, i no day like u nw , wea go day change bebes every day and 9t 4rm love gerden to social center to pepsi joint. Make i advice u.... I knw say body no b wood but all play an no work ........? Complet d rest. Ore make lybre ur favoryt joint oooooo i rest my caseme sef na alhaji 1st son.... |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:02am On Sep 11, 2012 |
Joy mojuba: Drugmoni kidnaping the vc de out of our option o cos if we try am the next thing u wil c on dat page that p.ume result is instead of 2012/2013 admission list release wetin u go c na 2012/2013 admision process has been suspended due to the disapearance of our vc and i hear say dat man stuborn o so make we bring up anoda plan.na true u tok oo.. Wt abt takin d registra hostage til dem release d list wit awa names on d list |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 9:00am On Sep 11, 2012 |
F MR XELA: y u no say make him da incharge of eye pencils, powder or pancake, mary kay, legis and every tin way concern womanuna 4ni die.. Dz job wey una dey giv evribody so.. Sum ppl no go gt tym 2 read sef |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:12am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: na 1 row of of condom i go dey use per week oooo,i guess if u can b serious abt dat ur busnessshinex u no wish urself well oo.. 1pack na 4 dey inside oo.. Plus d whole carton contain 24packs.. Guy u go die fa |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:10am On Sep 11, 2012 |
Shinexman: u ar provin to b a gud guy nw cos admission neva comot na lyk u dey hot pass show face jo make we no hu u bd guy dey do as if na im holy pax |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:08am On Sep 11, 2012 |
Joy mojuba: XELA U won kill the young man? Text book too much o make i bring am down for him he wil be suppling us wit detergent and soap so nw who go be the laundry man? Since we neva engage u 4 anyting u go jst be our laundary man abi wetin una think my people?agreed.. Wait oo.. D guy go dey wash druggy n joy unda wears too? |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:07am On Sep 11, 2012 |
MR XELA: no abeg we no want, if u dnt knw wat 2 b supplyin let me tell u " text books" dat wil b kul we want wat will help us in skul, abi guys hw una c am?guy ahbeg oo.. We nid d condom too... |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 8:06am On Sep 11, 2012 |
Joy mojuba: Good news!!! Registration for new student wil comence from 17 to 24 sept make una beter go the gather money cos it was reveal to me in a vision last nite even if dat list never comot by den reg wil start... Congratulation to us that made it.....:-)lwkmd ooo... Dz drama no gt part2... Reg go start even if list neva comot.. Joy u no go kil pesin |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:24am On Sep 11, 2012 |
Ah dey gbadun dz trend dz two daes... Sum ppl no go kil me wit laff |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:22am On Sep 11, 2012 |
suam_ng: eh ehn! ₪ wonda u b drugmoni. Well, if we don enter ABU(by God's grace)u beta rephrase am 2 studymoni.lolhehehehe.. Studymoni |
Education / Re: A.B.U Zaria 2012/2013 ASPIRANTS by 2gohandler: 7:21am On Sep 11, 2012 |
Druggmoni: ahbi o sis...all my fwends are naw preparin 4 2012/2013 academic session....me dey here dey fink abt abu admission......iff dem no gree release we go kidnap abu vc oooooooo! I say so *red eyes*lwkmd |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 14 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 28 |