2Legit's Posts
Nairaland Forum › 2Legit's Profile › 2Legit's Posts
if na so the men bad, make una go dey marry ebo. and make sure say u come show ya face in 10yrs' time make we see where you don carry life reach |
michelin89:if that's the way they are treated, why do so many of you still crave the African man? make una just keep una lifestyle for where una dey no come spoil our society to become like una own wey women dey yansh around sake of say dem no get man for house. |
lewa:not nearly as much as those abroad |
dat boy is a mugu. many of these girls like mugu boys. dem go say na mugu boys dem like but mugu will always be mugu |
woman wey I no sabi and she come grab my bum go get my attention. I know say she want do the thing. decent woman no fit do like that |
you think say ya pikin no dey follow dem smoke when you no dey there? |
English na the guy 2nd language. ya own sef no be correct grammar ![]() Emr, from all you've said it shows you lack sound grammar. |
you still dey find wahala? |
when will we learn to stop following western ways and their so called liberal values? |
Not my child. If your child says so, you should examine the way you brought him up. What kind of guidance and direction did you give? |
why the woman sef marry yeye man? na yeye woman dey meet yeye man |
why una sef dey find romance for internet? abi no man or woman dey for una city? or maybe una dey too ugly |
what a Arrow! are u a rapist? I bet you go to church asking the lord for forgiveness trying to cover uprants of a deranged human being |
make una form queue go tell everybody for 9ja say dem no get sense. as una don go oyinbo land, una think say una don get sense pass efribodi wey dey for 9ja |
what is wrong with Nigerian mentality? If na oyinbo tell you say something dey wrong, you gop accept but anything wey be naija mentality na bad thing for ya eyes. eye go still clear you |
I go like to find am too |
the producers are thieves |
How many people have you told that that you loved? Which of them do you love? or maybe it's possible to love many people. |
go and find out the difference between not caring and questioning your motive. That it happened to you is not to say it must have happened to many others. you have already concluded that it's hapening to others even when you have no such others testifying to same. suspicious |
The grandfather or whoever is the eldest member of the family tends to name the child. Go and put your devilish leading question elsewhere |
which time dem go release? |
you want western union? |
who dey diss our artistes? |
she is a fine girl |
who is he? |
na 9ja people dem dey always diss our own people sef no dey open eye see say we suppose dey tell them say dem wowo pass us |
you are just trying to write a script for a movie init? if that cock and bull crap has any truth to it, you're the one that's completely full of sh*t and you've not told the whole truth. There are some hidden things you've not revealed and you should just keep all the rubbish to yourself. na amugbo boy you see to befriend? you sef na amugbo the guys go get reason why they all want to screw you. you probably have a reputation your friend is screwing your boyfriend. maybe because she knows that you're all just screwing and there's nothing serious to it comot make I see road jare |
maybe many of them are actually nothing so there's nothing to know about them ![]() |
