Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,298 members, 7,860,730 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 03:04 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Need A wifey (2597 Views)
Wifey Material (pics) / Guys Would You Allow Your Girlfriend /wifey Rock This Bra? / How To Identify Wifey Materials Anywhere In The World.... Please Read! (2) (3) (4)
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 11:38pm On Aug 01, 2009 |
Mivoh: Never go sleep nah abeg,dis adrenaline likes you oooo. |
Re: I Need A wifey by Nobody: 11:42pm On Aug 01, 2009 |
Mivoh: Thats ok too, sleep tite dear, in case u see yourself painting a dude with pastels in your dreams, that'll be moi. Nice one dearie, wud luv to continue this chat later. Sleep tite, catch u later. . . na2day?: Guy why u dey beef me now? Na u wan marry ur sister, that one na incest o. Since u knw say i no sabi, u fit teach me o |
Re: I Need A wifey by na2day2(m): 11:42pm On Aug 01, 2009 |
Naturez: which things? Adrenaline: i fit teach u but not for u to use on my sister. my sister na for chris brown we dey prepare her 4 not u. |
Re: I Need A wifey by hollandis(f): 11:46pm On Aug 01, 2009 |
Na2day if you no re establish the matrimony wey wan take place,i'd use my power to starve you off female nairalanders for a period of 5years |
Re: I Need A wifey by na2day2(m): 11:48pm On Aug 01, 2009 |
hollandis: ah! ejo ooo! |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 11:54pm On Aug 01, 2009 |
na2day?:The Matrimony nah |
Re: I Need A wifey by hollandis(f): 11:58pm On Aug 01, 2009 |
na2day the same CHRIS BROWN ?pls rihanna cheeks never heal of |
Re: I Need A wifey by na2day2(m): 11:59pm On Aug 01, 2009 |
hollandis: we have added metallic plates to my sister's cheeks |
Re: I Need A wifey by Nobody: 12:01am On Aug 02, 2009 |
na2day?: so u wan turn ur sister to lifetime punching bag? u do well o. Oya teach me, i no go use am for ur sister i promise. I'm never to proud to learn from people who |
Re: I Need A wifey by na2day2(m): 12:03am On Aug 02, 2009 |
Adrenaline: u still be small pikin, u neva learn the art at all, if no be say i dump beyounce, u think say jay z for get am? |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 12:05am On Aug 02, 2009 |
na2day?: Dem fit light fire put ooo and the cheeks go burn her |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 12:08am On Aug 02, 2009 |
na2day?: Abeg tell/teach am |
Re: I Need A wifey by Nobody: 12:09am On Aug 02, 2009 |
na2day?: lol, joker! |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 12:19am On Aug 02, 2009 |
Adrenaline: Prove it to him/us that he's a joker |
Re: I Need A wifey by na2day2(m): 12:25am On Aug 02, 2009 |
Naturez: thank u, oya Adrenaline prove it |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 12:31am On Aug 02, 2009 |
Waiting . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . . |
Re: I Need A wifey by Nobody: 12:34am On Aug 02, 2009 |
haba, his comments already did that, how hin go talk say hin dump beyonce, when the closest he has ever come to being with her is anytime he's alone in his room with one of her full sized posters and a vat of moisturing cream. Na only joker fit yarn that tin, dont u agree |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 12:44am On Aug 02, 2009 |
Adrenaline: Wetin him dey use that one do alone in the room? |
Re: I Need A wifey by Nobody: 11:40am On Aug 02, 2009 |
***singing*** I like sexy girls. . from east to west coast. .she could be ghetto or be. . a super model. . I like sexy girls. .all kinda women. .i got so many and thats jus how im living. .i like the way she moves her hips. .run her tounge across her lips. .sipping wine instead of cris. .thats so so sexy. . .***continues singing to lonely self*** |
Re: I Need A wifey by AmAlone: 1:44pm On Aug 02, 2009 |
Na2day Guy na wa for u ooo!! U sure say you no b de type wey dey cram lyrics just to woo gurls *****u won u style style corlorbi the Mivoh girl***** |
Re: I Need A wifey by Nobody: 6:39pm On Aug 02, 2009 |
wey all the chicas for NL sef |
Re: I Need A wifey by na2day2(m): 6:45pm On Aug 02, 2009 |
Adrenaline: what a load of crap! no wonder those girls are staying away from this thread. dude, u are an embarrassment to manhood Am Alone: haba nau! i say she bi my sister, abi u want make i swear? |
Re: I Need A wifey by Nobody: 7:19pm On Aug 02, 2009 |
na2day?: lol, I was just singing abeg, nothin do me jo |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 10:08am On Aug 03, 2009 |
Adrenaline: Something do you ooo. Because we can't see any gurl on your thread |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 10:12am On Aug 03, 2009 |
na2day?: He is really a disgrace to MANHOOD. His thread was so poor without any gurl on it. Too bad! |
Re: I Need A wifey by galatico(m): 10:17am On Aug 03, 2009 |
Guy if you dey find Girl Friend go facebook.com you go find many ok, stop posting shits here!!! |
Re: I Need A wifey by daduke2k(m): 10:39am On Aug 03, 2009 |
gbam!!!! |
Re: I Need A wifey by truelover(m): 10:51am On Aug 03, 2009 |
Adrenalin vs Mivoh ee man tage You people r friends already. You know what to do next! |
Re: I Need A wifey by Naturez(m): 11:49am On Aug 03, 2009 |
Nothing for Adrenaline here my guy |
Re: I Need A wifey by Nobody: 4:40pm On Aug 03, 2009 |
omo i gentle o, na u true, nothin for me, be like say them no meet the criteria wey i list for there, na why dem dey fear, although some suspected scammers dey send me email sha, me i neva blive until i see dem live. . . P.s Mivoh and I dey get on fine on top yahoo chat and she don talk true say hin no sabi na2day from anywhere. So that na2day monkey shld stop claiming say hin be her brother, bloody joker! |
Re: I Need A wifey by Nobody: 5:06pm On Aug 03, 2009 |
galatico: Iv been hearing about this facebook date stuff and i really dont understand how it works, cos the friends i have on facebook are people i already know duh! |
Re: I Need A wifey by roblance: 5:30pm On Aug 03, 2009 |
poster na here u just come after signing up nii, i no say ur aim na to come find gurl, so all gurls wae dae yur area dan finish se?lol |
She Threatend To Leave Me Cos I Refuse To Wash Her Undies / Shocking! / Am So Scared To Get Married Why?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 42 |