Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,140,508 members, 7,770,282 topics. Date: Tuesday, 19 March 2024 at 08:34 AM

Today Is My Birthday - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Today Is My Birthday (1094 Views)

It's My Birthday Baby! (photo) / I Will Be Giving Out 50k Worth Of Airtime On My Birthday Here, Watchout!! / Yaaay, It's My Birthday. Come In And Show Me Love! (pics) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Today Is My Birthday by hungryboy(m): 4:59pm On May 12, 2016
I still remember that cool evening vividly,
Abacha was the Head of State and Garri was always in Our Plate,
Na so one woman were carry belle begin scream hysterically,
Na him her husband run go call the village Midwife,
Before dem arrive, people don already full the house like say dem wan do convention,
Dem make way for the midwife,
She come reach were the Woman dey,
She begin dey do her work, nuk, nuk (push push) she kept saying,
Me i just dey inside the womb the 'spyce' dem like James Bond,
I come look the environment sef, know say no be house were i go dey chop CERELAC everyday be dis,
But wetin i fit do nah,
I don see the cry of my Mama, i no want make she suffer again, i throw 'backflit' comot come like Jet Li,
My mama shouting finally stop,
My Papa,grandmama, aunties, uncles dem begin dey touch me one after the other,
Me sef just dey look dem like 'who touching don help'.
.*Scroll down for continuation*

2 Likes 1 Share

Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 5:03pm On May 12, 2016
In a corner of the room i saw two children 'tying' their face and staring at me, my mind just tell me say na my Brothers be dat, dem dey vex say another pesin don come to struggle the small garri were dey house with dem.

We thank the gods say we struggle manage that small garri till others even join us come manage am.
Abeg today a star was born,
But na for ground him been dey no be sky,
Abeg i just need 10 likes to carry go withdraw 1k go buy garri,
May God bless una were go support my ministry.
Lalasticlala, na future celeb be this oh,
Bomb no go explode if this my Topic make frontpage oh.
Cc. Iamkingzlee, Optional, blesoh, halfricanadian etc.

11 Likes 1 Share

Re: Today Is My Birthday by Nobody: 5:28pm On May 12, 2016
Happy birthday hungryboy!
Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 5:40pm On May 12, 2016
Oyind17:
Happy birthday hungryboy!
thanks bro.
Re: Today Is My Birthday by blesoh(f): 6:31pm On May 12, 2016
HBD, more good things to come your way.
Re: Today Is My Birthday by pinkycute(f): 6:34pm On May 12, 2016
Happy birthday dear... Age with grace
Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 7:00pm On May 12, 2016
blesoh:
HBD, more good things to come your way.
tank u Aunty Blessing.

1 Like

Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 7:01pm On May 12, 2016
pinkycute:
Happy birthday dear... Age with grace
thanks Pinky,

Abeg i no wan age with Grace, i wan age with Elizabeth
Re: Today Is My Birthday by pinkycute(f): 7:11pm On May 12, 2016
If that's your wish? No problem dear cheesy


hungryboy:
thanks Pinky,

Abeg i no wan age with Grace, i wan age with Elizabeth
Re: Today Is My Birthday by skywalker240(m): 7:24pm On May 12, 2016
hbd boy,...wullnp u are blessed cos jah blessed ur new age.








Skywalker240 loves all NL since........
Re: Today Is My Birthday by Cokenbread: 8:47pm On May 12, 2016
HBD Nigga...
Use Coke and Bread celebrate this great day in ur life
Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 9:06pm On May 12, 2016
skywalker240:
hbd boy,...wullnp u are blessed cos jah blessed ur new age.









Skywalker240 loves all NL since........
thanks bro.
Re: Today Is My Birthday by Boxer007(m): 9:09pm On May 12, 2016
hungryboy:
I still remember that cool evening vividly,
Abacha was the Head of State and Garri was always in Our Plate,
Na so one woman were carry belle begin scream hysterically,
Na him her husband run go call the village Midwife,
Before dem arrive, people don already full the house like say dem wan do convention,
Dem make way for the midwife,
She come reach were the Woman dey,
She begin dey do her work, nuk, nuk (push push) she kept saying,
Me i just dey inside the womb the 'spyce' dem like James Bond,
I come look the environment sef, know say no be house were i go dey chop CERELAC everyday be dis,
But wetin i fit do nah,
I don see the cry of my Mama, i no want make she suffer again, i throw 'backflit' comot come like Jet Li,
My mama shouting finally stop,
My Papa,grandmama, aunties, uncles dem begin dey touch me one after the other,
Me sef just dey look dem like 'who touching don help'.
.*Scroll down for continuation*


Boo Boo can i hug you dear?
Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 9:10pm On May 12, 2016
Cokenbread:
HBD Nigga... Use Coke and Bread celebrate this great day in ur life
thanks bro, But where i come from, na garri and kuli kuli we dey chop.
Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 9:14pm On May 12, 2016
Boxer007:


Boo Boo can i hug you dear?
bros, you be gay?, Abeg i no wan spend 14yrs in jail oh.
Re: Today Is My Birthday by Kherry: 9:20pm On May 12, 2016
Happy birthday wishn u many more prosperous year
Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 11:16pm On May 12, 2016
Kherry:
Happy birthday wishn u many more prosperous year
thanks Kherry
Re: Today Is My Birthday by Nobody: 5:03am On May 13, 2016
Happy birthday breh GGMUB

Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 7:34am On May 13, 2016
ActOfWar:
Happy birthday breh GGMUB
thanks bro.
Re: Today Is My Birthday by Hillzy(m): 9:37am On May 13, 2016
HBD WULLNP

1 Like

Re: Today Is My Birthday by iamkingzlee(m): 11:03am On May 13, 2016
hungryboy:
In a corner of the room i saw two children 'tying' their face and staring at me, my mind just tell me say na my Brothers be dat, dem dey vex say another pesin don come to struggle the small garri were dey house with dem.

We thank the gods say we struggle manage that small garri till others even join us come manage am.
Abeg today a star was born,
But na for ground him been dey no be sky,
Abeg i just need 10 likes to carry go withdraw 1k go buy garri,
May God bless una were go support my ministry.
Lalasticlala, na future celeb be this oh,
Bomb no go explode if this my Topic make frontpage oh.
Cc. Iamkingzlee, Optional, blesoh, halfricanadian etc.
A great star indeed was born!!!! Happy bIrthday, Brotherly eyeneka mmi! God bless you so much that your overflow feed nations..
Re: Today Is My Birthday by hungryboy(m): 11:04am On May 13, 2016
iamkingzlee:
A great star indeed was born!!!! Happy bIrthday, Brotherly eyeneka mmi! God bless you so much that your overflow feed nations..
thanks bro.
Re: Today Is My Birthday by grad2012(f): 11:58am On May 13, 2016
Happy bday llnp.
Re: Today Is My Birthday by AntiIPOOP(m): 11:50pm On May 21, 2016
[s]
hungryboy:
I still remember that cool evening vividly,
Abacha was the Head of State and Garri was always in Our Plate,
Na so one woman were carry belle begin scream hysterically,
Na him her husband run go call the village Midwife,
Before dem arrive, people don already full the house like say dem wan do convention,
Dem make way for the midwife,
She come reach were the Woman dey,
She begin dey do her work, nuk, nuk (push push) she kept saying,
Me i just dey inside the womb the 'spyce' dem like James Bond,
I come look the environment sef, know say no be house were i go dey chop CERELAC everyday be dis,
But wetin i fit do nah,
I don see the cry of my Mama, i no want make she suffer again, i throw 'backflit' comot come like Jet Li,
My mama shouting finally stop,
My Papa,grandmama, aunties, uncles dem begin dey touch me one after the other,
Me sef just dey look dem like 'who touching don help'.
.*Scroll down for continuation*
[/s]

Mtswwwwwwww!
Re: Today Is My Birthday by Nobody: 11:56pm On May 21, 2016
Happy Birthday. Wishing you success in everything you do.

(1) (Reply)

My Love Experience: A Lesson For Those In Emotional Trauma. / 5 Lies (most) Women Tell / I Steal Women’s Underwear For Sexual Pleasure (one Word For Him)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.