Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,488 members, 7,819,771 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 10:55 PM

Which Kind Wahala Be This? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Which Kind Wahala Be This? (1259 Views)

Abeg Which Kind Slay Queen Be This? Watin Person Never See / Abeg Which Kind Cloth Is This.(18+) / Chaii Which Kind Breast Is This Abeg (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Which Kind Wahala Be This? by argon500: 11:19am On Jun 15, 2016
Na jejeli I dey this morning wey trouble sleep yanga go wake am. As I woke up, na hungry wire me comot from bed. Without wasting time, na so I put something for fire. The aroma of the food don dey make me dance palongo when I heard a knock on my door.

I asked: Na who be that! ?
James: Na me James your neighbour

As I open the door, na so my neighbour dey anxious. He dey breath up and down. Na so I ask him wetin happen, he said make i dey come him room come see something.

Na so we both rushed out of my room to his room. Me dey first floor, him dey 3rd floor. By the time we reach him room to see wetin dey him room, I was frustrated.. Guess what? Na Rat.
As I hissed turn back, na so I remember say I put something for fire. Before I go reach my room, all the food don burn.


Which kind wahala be this

Re: Which Kind Wahala Be This? by Nobody: 11:25am On Jun 15, 2016
gringringringrincheesygringringringringringringringrincheesygringringringrin





............Falls from Afang tree...


Op no vex na so James dey do.... Oya come make I go find something wey you go chop... Manage dis biscuits for nowgringrin

Re: Which Kind Wahala Be This? by Nobody: 11:30am On Jun 15, 2016
Give that guy one Berger slap
Re: Which Kind Wahala Be This? by adedammy007(m): 11:32am On Jun 15, 2016
if u ask me,na wu I go ask?
Re: Which Kind Wahala Be This? by 4rmthewest(m): 11:38am On Jun 15, 2016
Op what should we now do.....fry akara 4 u? undecided

(1) (Reply)

Several Ways To Touch Her Pleasure Point / 9 Ways Ladies Behave When They Are No Longer Virgins / Describe This Girl And Her Friend In Two Words

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.