Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,176 members, 7,811,433 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 11:28 AM

How Much Time Do You Spend On Your Phone Everyday? - Phones (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / How Much Time Do You Spend On Your Phone Everyday? (11151 Views)

How Much Do You Spend On Data Monthly? / Nigerians Spend N197bn Monthly On Internet Data / Why Do People Still Spend Alot Of Money On so called High End Phones (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Re: How Much Time Do You Spend On Your Phone Everyday? by dilini(m): 7:12am On Jun 30, 2016
Una nefa see anyfin... Wetin addiction dey cause ehn no cure has been found to cure it. Na to blame all these Katikati network people dem wey dey increase data bundle anyhow for chikili money. Imagine Glo dey sama dem subscribers with 10gig for #2500! How person no go gum body with him fone... dat one no do as all dis Chinko badass com dey dash person with powerbank for small change (smthg wey I no fit buy, me Chinko product? Oloun maje!)... Dat one no do even Seun Ninja team com make mata worse sef as dem com dey drop Breaking News and all what not abt naija daily news wey com make us dey glued to the forum as if we don give our life to Christ! I wake up Nairaland, I dey work Nairaland, break time Nairaland, I dey go house Nairaland, I dey inside BRT Nairaland, I wan baf Nairaland, I wan sleep Nairaland... Biko shey person no go go for deliverance so?..
Re: How Much Time Do You Spend On Your Phone Everyday? by Osemond123(m): 6:37pm On Jun 30, 2016
[quote author=Lexusgs430 post=47035221]
App Usage - By Sam Lu[/quotea
Thanks i appreciate.

(1) (2) (3) (4) (Reply)

How Can I Avoid Buying Stolen Blackberry London Use / Will You Like A Sleek, Strong And Kelvar Phone? Wait For #thenexthero / How To Block GTB Mastercard Via SMS Or Internet Banking

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.