Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,374 members, 7,829,968 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 02:17 PM

Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) - Sports (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) (16305 Views)

Poll: Who will win this Game (Naija or Argentina)

Argentina: 8% (9 votes)
Nigeria: 62% (64 votes)
draw (or nepa will take light, game cancelled): 28% (29 votes)
This poll has ended

Nigeria Vs Australia: FIFA U-17 World Cup: (6 - 0) On 29th October 2015 / FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) / U-17 FIFA World Cup: Nigeria Vs Chile 5 - 1 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (13) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by waledoy(m): 5:36pm On Oct 30, 2009
deeteeneey:

abeg wetin be tyme?
77 mins gone!
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by nich(m): 5:36pm On Oct 30, 2009
yekpa! Germany dey purnish Honduras ke?    cry   cry     cry
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by deb(m): 5:36pm On Oct 30, 2009
My boys are superb today. Not relenting at all.
Surprisingly the possesion is 51% for Argentina, 49% for Nigeria.
Doesn't look like it on the field of play
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by 9ja4eva: 5:37pm On Oct 30, 2009
Which kain rubbish we dey do sef.We have to defend the goal we have and try to score another.The guys play pass Stupid Eagles sha.Nothing do dem
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by koolchicco: 5:37pm On Oct 30, 2009
nich:

yekpa! Germany dey purnish Honduras ke?    cry   cry     cry  

B4 Nko? undecided
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by deb(m): 5:38pm On Oct 30, 2009
yekpa! Germany dey purnish Honduras ke?     cry   cry   cryy  

Make dem punish dem anyhow as long as we win here I am fine
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by tkb417(m): 5:38pm On Oct 30, 2009
9ja go still score more from wetin i dey see

awon boiz don vex

Nigeria to win u-17
Ghana don win U-20
who go win for South Africa? Cotedivoire? grin grin

Go Nigeria, Go Africa!! smiley
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by deb(m): 5:39pm On Oct 30, 2009
Good goal keeping from Nigeria
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by deb(m): 5:40pm On Oct 30, 2009
9ja go still score more from wetin i dey see

awon boiz don vex

Nigeria to win u-17
Ghana don win U-20
who go win for South Africa? Cotedivoire? grin grin

Go Nigeria, Go Africa!! smiley

e don reach that level? Abeg make we win this one first.
One by one abeg
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by TmeD0(m): 5:40pm On Oct 30, 2009
deb:

My boys are superb today. Not relenting at all.
Surprisingly the possesion is 51% for Argentina, 49% for Nigeria.
Doesn't look like it on the field of play


my thoughts exactly! i could have sworn we had more possession than they did.
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by Akanniade(m): 5:41pm On Oct 30, 2009
how many minutes to go please?
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by nich(m): 5:41pm On Oct 30, 2009
koolchicco:

B4 Nko? undecided
deb:

Make dem punish dem anyhow as long as we win here I am fine
cry   cry  everybody don punish them.

tkb417:

9ja go still score more from wetin i dey see

awon boiz don vex

Nigeria to win u-17
Ghana don win U-20
who go win for South Africa? Cotedivoire? grin grin

Go Nigeria, Go Africa!! smiley
guy, sofri sofri follow eaglets hope o. just enjoy the games as they play.   cheesy   wink
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by tkb417(m): 5:41pm On Oct 30, 2009
deb:

e don reach that level? Abeg make we win this one first.
One by one abeg
at least im impressed
they are good enuff to win it

they are not like those ragamuffins tht represented us at the U-20 tourney
shameless twats
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by deb(m): 5:42pm On Oct 30, 2009
Wetin dey do Super Sports signal. dem swear for dem?
I've lost touch o. somebody help!
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by harmeenut: 5:43pm On Oct 30, 2009
Nigeria to win u-17
Ghana don win U-20
who go win for South Africa? Cotedivoire?  

NIGERIAAAAAAAAAAAAA grin grin grin grin cheesy cheesy cheesy
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by deb(m): 5:43pm On Oct 30, 2009
ragamuffins
shocked shocked shocked shocked! LMAO grin
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by koolchicco: 5:43pm On Oct 30, 2009
nich:


guy, sofri sofri follow eaglets hope o. just enjoy the games as they play.   cheesy   wink

True Talk! grin
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by nich(m): 5:43pm On Oct 30, 2009
everyone luvs a winner.  grin  nothin do u o jare!
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by TmeD0(m): 5:44pm On Oct 30, 2009
deb:

Make dem punish dem anyhow as long as we win here I am fine

abi o! who cares weda dem win or lose as long as we maintain our lead and win this one.
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by FBS: 5:44pm On Oct 30, 2009
Tremendous effort.
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by deb(m): 5:44pm On Oct 30, 2009
Nigeria to win u-17
Ghana don win U-20
who go win for South Africa? Cotedivoire?  
------------
NIGERIAAAAAAAAAAAAA Grin Grin Grin Grin Cheesy Cheesy Cheesy

Super Chicken don qualify?
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by tkb417(m): 5:45pm On Oct 30, 2009
i dont see them scoring 2 goals to beat us in 5 mins

make i no talk o cos na so Milan conceded 2 goals in 1 minute last nite lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by Kc0022000(m): 5:45pm On Oct 30, 2009
our bois dey vex seriously
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by 9ja4eva: 5:45pm On Oct 30, 2009
These boys dey try mehn.I hope sey Stupid Eagles go learn from them.
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by TmeD0(m): 5:46pm On Oct 30, 2009
i smell anoda goal from the eaglets if argentina no careful cause awon boys don dey play with serious confidence o.
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by koolchicco: 5:46pm On Oct 30, 2009
OMG, What an Awful miss!! shocked shocked shocked
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by Dclique(m): 5:46pm On Oct 30, 2009
Wow, Imagine
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by deb(m): 5:46pm On Oct 30, 2009
Tremendous effort.

Yepa! super sports don kill me today. Signal still off
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by Kc0022000(m): 5:47pm On Oct 30, 2009
Emmanuellllllllllllllllllllllllllllllllllll misssssssssssssssssssssss dat 11111111111111111111
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by waledoy(m): 5:47pm On Oct 30, 2009
ahahaaaaaaaaaaaaaa best chance missed
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by Dclique(m): 5:47pm On Oct 30, 2009
We are adding pressure.
Re: Nigeria Vs Argentina (2 - 1): U-17 World Cup (Nigeria '09) by tkb417(m): 5:47pm On Oct 30, 2009
abi den dey jazzz these boiz?
we for don win these guys like 4-1

shey na the goalie good abi na unncessary profligacy in front of goal be this
den dey crase?

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) ... (13) (Reply)

Three Nigerian Teenagers Break Guinness Record For Multiple Skipping Times / Yakubu Aiyegbeni And Kalu Uche Named Nigeria’s Richest Players / Cristiano Ronaldo Wins His 2nd Player Of The Month Award In Saudi League (Pix)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.