Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,196 members, 7,818,652 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 08:52 PM

What Do Ladies Want When They Do This? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Do Ladies Want When They Do This? (3744 Views)

What Do Ladies Want With A Faithful Guy?i Am Getting Confused Gradually... / 90% Ladies Want To Marry Already Made Men, Why Not Stand By Him / For Ladies, Want Bigger Boobs? Come In (pictures) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 10:42pm On Apr 05, 2017
some of them will keep smooching their fat bum bum against you. No be say i dey hot oo, i no just understand. There is this one that is pastor's pikin, she will touch my shoulder, touch my chest, e remain her to touch junior sef. If i come close or make attempt to even put my hand around her, she go remind me say she be pastor pikin. The other ones na stomach dem dey touch yet dem no go allow you even say dirty words to dem. The one wey surprise me pass na when i ask i gal to correct money from my front pocket, the gal use style dey check my john thomas and this one in particular no dey allow me even call her....Why are they behaving like dis
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Emekus92(m): 10:57pm On Apr 05, 2017
you r d 1 wo have d problem. When girl tell u stop continue e dey sweet dem. If dey say stop den u stop dem go look u say u no dey man enough. Na few girls dey make 1st move bt all these once wey u talk abt so dem dey wait 4 ur move

3 Likes

Re: What Do Ladies Want When They Do This? by berryPee(m): 11:00pm On Apr 05, 2017
i for comment if to say i be FTC but since i come take 2nd let me come n bee goin to fp so that d guy below me can comment on my behalf
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by SNOWCREAM(m): 11:09pm On Apr 05, 2017
You be mumu na, sheybi you just dey launch money for them grin

2 Likes

Re: What Do Ladies Want When They Do This? by JerryLegend(m): 11:17pm On Apr 05, 2017
Adonbelieve it
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 11:18pm On Apr 05, 2017
Emekus92:
you r d 1 wo have d problem. When girl tell u stop continue e dey sweet dem. If dey say stop den u stop dem go look u say u no dey man enough. Na few girls dey make 1st move bt all these once wey u talk abt so dem dey wait 4 ur move
.
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 11:26pm On Apr 05, 2017
SNOWCREAM:
You be mumu na, sheybi you just dey launch money for them grin
i no dey mumu lyk dat oo. The highest money i don spend on top any of them neva reach #300. Dats for the person i like most among all of dem. I no dey stingy oo but i dey always dread the word maga. I no too lyk dat word.
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 11:28pm On Apr 05, 2017
JerryLegend:
Adonbelieve it
lol....me sef i find it hard to beliv
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 11:33pm On Apr 05, 2017
berryPee:
i for comment if to say i be FTC but since i come take 2nd let me come n bee goin to fp so that d guy below me can comment on my behalf
talk wetin you wan talk nah. Abi if na money dem dey share you no go collect because of say no be you reach the arena first?
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by banjeezay(m): 11:35pm On Apr 05, 2017
lol. bro na soft work dem dey use u do..u know that psquare song??u must chop money??I swear if care is not taken those girls go chop ur money grin
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 11:53pm On Apr 05, 2017
banjeezay:
lol. bro na soft work dem dey use u do..u know that psquare song??u must chop money??I swear if care is not taken those girls go chop ur money grin
lol...you no too far from d truth. I get some other attributes some of dem may be interested in oo sha. E get one of dem wey dey dash me things...drinks, etc. I dey use my brain 100% so if na to chop the small money wey i get be their mission, the plan is dead on arrival.
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Emekus92(m): 11:54pm On Apr 05, 2017
Ebuka2016:

that pastor gal dey even beat me sef if i wan touch her, sometimes she go dey beg...serious begging oo but i hv heard wat you said, next time i go persist. The other one dat doesnt allow me to call her baby, e dey remain her to slap me if i call her baby oo but she allows me to put my hand around her sha but i wan go further dan dat mehn. Am not afraid. I just try to respect them oo

Keep d respect aside n go 4 wat u wnt. She might want it too. NóTE girls pretend alot

1 Like

Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 12:09am On Apr 06, 2017
Emekus92:


Keep d respect aside n go 4 wat u wnt. She might want it too. NóTE girls pretend alot
i gbadun bro....
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Emekus92(m): 12:16am On Apr 06, 2017
Ebuka2016:

i gbadun bro.... I neva knew e reach this extent sha. You need to see how some of dem dey always look wen i carry heavy things, you go chat dem no go bulge, even the ones wey i dey collect porn from dia phone, i tire for dia matter.

This girls dey giv u green light

1 Like

Re: What Do Ladies Want When They Do This? by biz2get(m): 3:23am On Apr 06, 2017
Ebuka2016:

i gbadun bro.... I neva knew e reach this extent sha. You need to see how some of dem dey always look wen i carry heavy things, you go chat dem no go bulge, even the ones wey i dey collect porn from dia phone, i tire for dia matter.

You collect porn from her phone?

Wait let me ask you..?

Where do you live..?

Bcus its either you don't have a room or there's no room where you stay.. Bcus by now esp that one with the porn in her phone.. You would have damaged her piracy by now.
Anyways goodluck in your adventures grin

2 Likes

Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 8:19am On Apr 06, 2017
biz2get:


You collect porn from her phone?

Wait let me ask you..?

Where do you live..?

Bcus its either you don't have a room or there's no room where you stay.. Bcus by now esp that one with the porn in her phone.. You would have damaged her piracy by now.
Anyways goodluck in your adventures grin
thanks bro but let me be honest with you, for someone to have porn in her phone doesnt mean she is open for sex. Although i think if you persist and play your game like a real baht guy, she might allow you to touch...from touching, she might end up on your bed. Truth is i see the whole shit as too much stress just to bang pussycat.
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by kilojoDesigns: 8:40am On Apr 06, 2017
Ebuka2016:
thanks bro
OP ignore every other comment including this one, the first comment is the truth
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 8:54am On Apr 06, 2017
Emekus92:


This girls dey giv u green light
maybe oo. They give me green light and play hard to get at the same time.
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 8:59am On Apr 06, 2017
kilojoDesigns:


OP ignore every other comment including this one, the first comment is the truth
so i should rape dem na
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by kilojoDesigns: 9:14am On Apr 06, 2017
Ebuka2016:

so i should rape dem na

baba, I no talk that one o, this in naija we have almost zero girls that would make a first move or show zero resistance. they are some how wired that if they appear to resist small it improves their self worth and makes them not feel cheap even they they are dying for it.

what am saying is, if guys took no for an answer everytime a girl told them so, there would be nobody in Nigeria.

me what I do from the start is expect a little resistance, when a girl tells me know or stop. I'd be like "c'mon" looking at her sexually and playfully. I'd start tickling her and go back to what I was doing before. the key is in the eyes bro. she would keep saying no or stop but she's not pulling you away or pulling away her self. them no turns to moans and you know the rest.

if you do this and she is firm about her no then stay away, its not by force na, pls no rape bro. kilojo don't support that!
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Horlertoungy(m): 9:16am On Apr 06, 2017
When you see that kinda move being made next time, respond to it. If you're asked to stop, advance more and you'll see that they're enjoying your ministry.
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by stevendimkpa: 9:21am On Apr 06, 2017
jst be urself,i believe the rightful person will come for you to bleep
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 9:25am On Apr 06, 2017
kilojoDesigns:


baba, I no talk that one o, this in naija we have almost zero girls that would make a first move or show zero resistance. they are some how wired that if they appear to resist small it improves their self worth and makes them not feel cheap even they they are dying for it.

what am saying is, if guys took no for an answer everytime a girl told them so, there would be nobody in Nigeria.

me what I do from the start is expect a little resistance, when a girl tells me know or stop. I'd be like "c'mon" looking at her sexually and playfully. I'd start tickling her and go back to what I was doing before. the key is in the eyes bro. she would keep saying no or stop but she's not pulling you away or pulling away her self. them no turns to moans and you know the rest.

if you do this and she is firm about her no then stay away, its not by force na, pls no rape bro. kilojo don't support that!
e get babe wey i almost kneel down beg make i touch her. I go dey yarn her all these sweet words and she will open up a little, once am on her she go ask me to stop and she will mean it oo, she will stand up and walk away den i go follow her dey reason her. Na so e hard reach? Sometimes all these things are not worth it. I regret wetin i do dat day sef.
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 9:30am On Apr 06, 2017
Horlertoungy:
When you see that kinda move being made next time, respond to it. If you're asked to stop, advance more and you'll see that they're enjoying your ministry.
no yawa. Thanks bro. I lack the kinda interest required for this kind of persistance thats why i dey give dem their space if they say stop.
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 9:32am On Apr 06, 2017
stevendimkpa:
jst be urself,i believe the rightful person will come for you to bleep
lol....guy you have to work for it oo
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Tazdroid(m): 10:45am On Apr 06, 2017
,

Re: What Do Ladies Want When They Do This? by solomix10(m): 12:18pm On Apr 06, 2017
kilojoDesigns:


baba, I no talk that one o, this in naija we have almost zero girls that would make a first move or show zero resistance. they are some how wired that if they appear to resist small it improves their self worth and makes them not feel cheap even they they are dying for it.

what am saying is, if guys took no for an answer everytime a girl told them so, there would be nobody in Nigeria.

me what I do from the start is expect a little resistance, when a girl tells me know or stop. I'd be like "c'mon" looking at her sexually and playfully. I'd start tickling her and go back to what I was doing before. the key is in the eyes bro. she would keep saying no or stop but she's not pulling you away or pulling away her self. them no turns to moans and you know the rest.

if you do this and she is firm about her no then stay away, its not by force na, pls no rape bro. kilojo don't support that!
designs? U must be into sewing... Bt is it sewing or tearin pussy
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by terrezo2002(m): 12:41pm On Apr 06, 2017
Ebuka2016:

that pastor gal dey even beat me sef if i wan touch her, sometimes she go dey beg...serious begging oo but i hv heard wat you said, next time i go persist. The other one dat doesnt allow me to call her baby, e dey remain her to slap me if i call her baby oo but she allows me to put my hand around her sha but i wan go further dan dat mehn. Am not afraid. I just try to respect them oo
Someone gave you wrong advice and you decided to accept it. Church is not meant for all these flirting, touching and smooching. Sin is sweet but the results of it is bitterness.
If a girl is tempting you, run. That's my advice for you.

2 Timothy 2:22 Flee also youthful lusts: but follow righteousness, faith, charity, peace, with them that call on the Lord out of a pure heart.

1 Like

Re: What Do Ladies Want When They Do This? by wins18(m): 2:19pm On Apr 06, 2017
grin see how guys dey busy dey discuss girl matter like say na money matter dem dey discuss, smh
Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Jusipiy: 3:27pm On Apr 06, 2017
Lets Build Fully-functional Ecommerce Website That Help Strengthen Your Business.

Re: What Do Ladies Want When They Do This? by Nobody: 7:57pm On Apr 06, 2017
terrezo2002:
Someone gave you wrong advice and you decided to accept it. Church is not meant for all these flirting, touching and smooching. Sin is sweet but the results of it is bitterness.
If a girl is tempting you, run. That's my advice for you.

2 Timothy 2:22 Flee also youthful lusts: but follow righteousness, faith, charity, peace, with them that call on the Lord out of a pure heart.
the setting no be church ooo. all the same, thanks

(1) (Reply)

Chinese Boy Saved 6 Years’s Sperm In 26 Bottles (photos/viewer Discretion) / 9ja Boy Posts Bedroom Pics With His Girl On Facebook / Breast Grabbing Picture

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 62
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.