Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,443 members, 7,812,330 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 11:48 AM

Maga Must Pay - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Maga Must Pay (10479 Views)

Akpos No Be Maga / Photo : No Sleeping If Maga No pay Today! Lwkmd! / I Don Cheat The Maga Lol (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply) (Go Down)

Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:31pm On Jan 04, 2010
Na local u still dey do, U never upgrade jor
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 7:45pm On Jan 04, 2010
No need to upgrade bkuz i don take my last payment retire.
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:49pm On Jan 04, 2010
Wetin u take the money do?
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 8:08pm On Jan 04, 2010
Its classified at the moment.
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 8:11pm On Jan 04, 2010
U nor want make me know sey u spend the money on booze and women abi? Yahoo boy
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 8:52pm On Jan 04, 2010
I no enter line because of those things so i can't use my money for such rubbish.
Re: Maga Must Pay by Phemour: 9:44pm On Jan 04, 2010
u suoorrr?
Re: Maga Must Pay by gidson12(m): 9:57pm On Jan 04, 2010
i'm a fresh boy grin
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 10:11pm On Jan 04, 2010
Fresh boy wey maga don pay 82 times already grin

Phemour:

u suoorrr?

Mo suorrr gan
Re: Maga Must Pay by gidson12(m): 10:17pm On Jan 04, 2010
this time around i no dey worry myself dey arrange the format, now na maga dey come pay me their due regularly at when their time reach, how u see am na grin
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 10:23pm On Jan 04, 2010
Another big boy like me in the house grin, we done leave studio for over night browsing make him dey throw format left and right cheesy. Guy make we enjoy our breakthrough wella jare.
Re: Maga Must Pay by gidson12(m): 11:14pm On Jan 04, 2010
Abeg pop the Dom Pérignon, make we shark, as big boys, leave that apprentist(studio),  grin
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 11:34pm On Jan 04, 2010
Yeah popping it now and abeg help studio our house boy leave the empty bottles for corner there. grin

You know make him pant those bottles see money change him boxes wey don tear finish. cheesy
Re: Maga Must Pay by gidson12(m): 11:44pm On Jan 04, 2010
if him come just give am this N2000, make him take pick some boxers, so that that him tear tear boxers wey don old no go dey smell 4 here grin
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 12:58am On Jan 05, 2010
Okay i go do that because that boy disgrace me yesterday when one of smally come visit me yesterday.
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 1:04am On Jan 05, 2010
maga still never get money?
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 1:13am On Jan 05, 2010
Make una come see maga for here na lol grin grin

https://www.nairaland.com/nigeria/topic-375905.0.html
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 1:17am On Jan 05, 2010
i don tire for ur case
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 1:33am On Jan 05, 2010
I resemble person wey get case 4 your eyes?
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 1:36am On Jan 05, 2010
oya sorry. . . u fit put the chair down. . . ur supposed to sit on it not the other way around smiley abi na my head u wan break?
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 1:42am On Jan 05, 2010
You get mouth oya take that sick goat back to oshodi jare abi you one give me goat flu
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 1:50am On Jan 05, 2010
why i go take am back? studio is not for sale grin grin tongue
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 1:54am On Jan 05, 2010
But i don drive that yeye house he goat boy comot for house na grin grin tongue

So you come beg for am abi tongue
Re: Maga Must Pay by gidson12(m): 8:18am On Jan 05, 2010
Pharoh:

But i don drive that yeye house he goat boy comot for house na grin grin tongue

So you come beg for am abi tongue

tell am say we go dash am studio free of charge, at least we don change him boxers grin
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 8:56am On Jan 05, 2010
he lock u too? why u nor fit tell me yasef?
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 9:13am On Jan 05, 2010
D1KeleVra:

he lock u too? why u nor fit tell me yasef?

See forget that level, my guy don agree with me so you fit take studio free of charge we don help you Behind am up small.
grin
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 5:50pm On Jan 05, 2010
Sips henessy and laughs like a king* magga don clear my cheque na my the transfer i dey wait for anytime from now. Who be those badgers wey think sey i nor go make am?
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 6:49pm On Jan 05, 2010
You sure say no be you be the maga for this thread so? grin

https://www.nairaland.com/nigeria/topic-375905.0.html
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 6:57pm On Jan 05, 2010
I nor be like u wey do pay runs gurls money tire naw, I don blend before u begin wear boxers,
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 7:01pm On Jan 05, 2010
whatever man!
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:08pm On Jan 05, 2010
Dem never pay u abi?
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 7:13pm On Jan 05, 2010
we only just started doing business sucka! it's Janvier le 5th tongue

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply)

Romade Pls Come Back / 2012 Official Jokes Section Poster Of The Year / Laff Until U Re Tired.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.