Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,879 members, 7,828,130 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 02:05 AM

Maga Must Pay - Jokes Etc (7) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Maga Must Pay (10504 Views)

Akpos No Be Maga / Photo : No Sleeping If Maga No pay Today! Lwkmd! / I Don Cheat The Maga Lol (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply) (Go Down)

Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:15pm On Jan 05, 2010
Lol, Ful
Re: Maga Must Pay by gidson12(m): 10:43pm On Jan 05, 2010
studio43:

Sips henessy and laughs like a king*  magga don clear my cheque na my the transfer i dey wait for anytime from now.  Who be those badgers wey think sey i nor go make am?
see this wan wey manage buy malt come use water dilute am make e 4 plenty grin, say e dey drink henessy, swear say u don see empty bottle of henessy grin, remenber say u never thank us 4 the boxer wey we buy 4 u grin
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:27am On Jan 06, 2010
U don dey take style confess the things wey u dey do abi?
Re: Maga Must Pay by clemcykul(f): 8:57am On Jan 06, 2010
u no dey drink

yeye drunkard smiley
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 8:18am On Jan 07, 2010
i no dey drink smiley
Re: Maga Must Pay by gidson12(m): 9:58am On Jan 07, 2010
shut up who ask u lipsrsealed
Re: Maga Must Pay by clemcykul(f): 12:45pm On Jan 07, 2010
dont mind the okuko.

sips hennessey
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 4:41pm On Jan 07, 2010
embarassed
Re: Maga Must Pay by Ben13: 4:53pm On Jan 07, 2010
put that maga-face of yours well
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 7:39pm On Jan 07, 2010
Those opeke gurls wey dia yansh nor dey siddon one place don dry hin pocket naw, Na hin name be magga number 6 on their list
Re: Maga Must Pay by peadion(f): 8:11pm On Jan 07, 2010
guy,i believe you.anythin fit happen sha,LOL cheesy
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 9:21pm On Jan 07, 2010
Clear make i buy fuel jor
Re: Maga Must Pay by D1KeleVra(m): 9:42pm On Jan 07, 2010
lol na Ben dey sell for here na cheesy
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 9:49pm On Jan 07, 2010
Chai, . Who make dat one wey nor sabi how to count money a sales rep sef? All those runs gurls go take bre.st deceive am o
Re: Maga Must Pay by bashydemy(m): 9:33am On Jan 08, 2010
i won buy fuel ooooo Ben how much per litre?
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 10:28am On Jan 08, 2010
u nor need to pay, just carry gurl wey dey fully bre.asted follow body believe me that ben of a guy go forget to ask for money
Re: Maga Must Pay by bashydemy(m): 10:45am On Jan 08, 2010
Ben pls never close ooo am on y way with 2 bad girl they are loaded with Chelsea and Barca ok
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 10:51am On Jan 08, 2010
erm nor sey na me leak him secret to you o
Re: Maga Must Pay by bashydemy(m): 11:18am On Jan 08, 2010
alright i will not
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 11:20am On Jan 08, 2010
mehn, the two gurls u carry follow body nor too fine to make bend10 nor dey fit know wetin him dey do naw  sad
Re: Maga Must Pay by bashydemy(m): 11:52am On Jan 08, 2010
how you take know
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 12:01pm On Jan 08, 2010
who nor know the guy for Area as Grade 1 Magga,
na him dey pay my money steady naw grin
Re: Maga Must Pay by lysaa(f): 1:25pm On Jan 08, 2010
"i just felt u don't mess with things like that."
Re: Maga Must Pay by Abbeycity4(f): 1:41pm On Jan 08, 2010
Maga Must Pay! angry
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 2:07pm On Jan 08, 2010
Oya maga come pay ooo people dey vex ooo grin
Re: Maga Must Pay by lysaa(f): 2:28pm On Jan 08, 2010
make una go rest small jare, no break for una dico?
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 2:33pm On Jan 08, 2010
Aboki's like dem know wetin dem dey Dico ni?
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 2:40pm On Jan 08, 2010
Na who you dey talk to, i never tell you say i am a retired Don.
Re: Maga Must Pay by lysaa(f): 2:44pm On Jan 08, 2010
u n who? abeg face that side talk, u dey carry shower for mouth?
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 2:48pm On Jan 08, 2010
Na me n U na, I no go take am easy if any bodi one dent my rep hia.
Re: Maga Must Pay by studio43(m): 2:48pm On Jan 08, 2010
*faints for good*
Re: Maga Must Pay by Pharoh: 2:55pm On Jan 08, 2010
*Clear jor make i see lysaa wella*

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (14) (Reply)

2012 Official Jokes Section Poster Of The Year / Laff Until U Re Tired. / Romade Pls Come Back

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.