Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,131 members, 7,849,544 topics. Date: Tuesday, 04 June 2024 at 12:00 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Does Dis Happen On Nairaland (1264 Views)
Everything That Will Happen On Valentine's Day Tomorrow / Plantain As Valentine Gift? What Do You Think Will Happen If She Opens Her Eyes? / [confession] I Really Luv Her Bt She Does Dis Over Nd Over Again, Wat Shud I Do? (2) (3) (4)
How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 6:53am On May 01, 2017 |
I just dey wonder, how all dis our nairaland babes take dey get all those likes for their profile... U go see babe with 567likes, i see one like dat 1065likes... For nairaland wey likes dey scares... U go just see babe with 500 photo likes... How una dey do am... Many guys wey even fine pass them sef never get 50likes... . Abeg no abuse me, i was just pondering over it dis early mormor... |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 6:54am On May 01, 2017 |
Lord Jesus, i know u will be skeptical about it giving the fact that this op is something else but please, bless him with a job so he can be less concern about insignificant issues like this & focus on improving his life. for in Jesus name i pray, amen! 2 Likes |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 6:57am On May 01, 2017 |
make dem use am collect moni for bank na 2 Likes |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by SINZ: 6:59am On May 01, 2017 |
Majority of male NL'ers are pussywhipped, that's why. 4 Likes 1 Share |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by deathstroke(m): 7:05am On May 01, 2017 |
SINZ:That's just it! 1 Like |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Cleopatra4(f): 7:07am On May 01, 2017 |
rawpadgin:Lol.. True talk!! |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:08am On May 01, 2017 |
SINZ:fact! but who 'like' epp? |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:09am On May 01, 2017 |
Cleopatra4:good morning & happy new month how was your night? |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rosalieene(f): 7:11am On May 01, 2017 |
mtcheeww!!! After the likes what next? |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:11am On May 01, 2017 |
rawpadgin:mumu. Today na workerday. No work... I am free to post rubbish today |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:12am On May 01, 2017 |
SINZ:hmmm na true o 1 Like 1 Share |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:14am On May 01, 2017 |
Cleopatra4: |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:14am On May 01, 2017 |
Smallville10:u see how foolish u are? i just prayed for you the next thing na to insult me na wa for children of nowadays o |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by SuperSuave(m): 7:14am On May 01, 2017 |
rosalieene:bank alert from NL |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:14am On May 01, 2017 |
rawpadgin:dont start dat here |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:15am On May 01, 2017 |
rosalieene:i should be asking u |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:17am On May 01, 2017 |
rawpadgin:u need help |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rosalieene(f): 7:18am On May 01, 2017 |
Smallville10:if you ask me Na who I go ask |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rosalieene(f): 7:18am On May 01, 2017 |
Smallville10:if you ask me Na who I go ask |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:19am On May 01, 2017 |
rosalieene:ask ur profile |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:20am On May 01, 2017 |
Smallville10:young man, u sure say u eat before you sleep last night so? cuz throwing tantrums on a Monday morning is a clear sign that one did not eat before going to bed the previous night o |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Cleopatra4(f): 7:21am On May 01, 2017 |
rawpadgin:Happy New month to you too! My night was cold.. Yours? |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:22am On May 01, 2017 |
op get a job |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:22am On May 01, 2017 |
rawpadgin:e be like say God won use u dis morning... I never chop o |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:23am On May 01, 2017 |
Cleopatra4:Eyaaaa! sorry about that mine was awesome |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:24am On May 01, 2017 |
L0velyn:ur signature just cast u 1 Like |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:26am On May 01, 2017 |
Smallville10: |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:27am On May 01, 2017 |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by SINZ: 7:28am On May 01, 2017 |
rosalieene:Been a while.. |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by Nobody: 7:29am On May 01, 2017 |
SINZ: I go confess. I dey try toast if I see fine babe.. chasis But I swear down, I never click the like button . .. |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by rawpadgin(m): 7:29am On May 01, 2017 |
Smallville10: Oya come down from ur high horses & beg me for stipends or better still, i get one job for you if you can come over to warri |
Re: How Does Dis Happen On Nairaland by SINZ: 7:30am On May 01, 2017 |
Wawu!!!see How A Pregnant Wife Took Revenge On Cheating Husband / I Cheated Because I Have No Moral Compass / Check Out This Curvy Nigerian Female Undergraduate
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |