Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,412 members, 7,853,812 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 03:55 AM

Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) - Forum Games (93) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) (48578 Views)

Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) / Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment. / Look At The Person's Profile Above Yours & Make A Comment (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (90) (91) (92) (93) (94) (95) (96) ... (101) (Go Down)

Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by Idowuogbo(f): 1:35am On Apr 13, 2010
oga oh normal pikin dey memorise 123 dis omo oni tuwo dey memorise sulia ayetoro freedom speech 2 bad how did u get in2 cardiff again payed ur way shey tongue tongue tongue tongue

@ post me love ire die cus shes likes challenges like d ogbos we are all stubborn carry go jare ah niki mama fine sisilet cheesy cheesy cheesy wink grin
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 1:37am On Apr 13, 2010
nike4luv:

CATHAYS!, go to cardiff uni
ema tori mi ree ja ja ku o! ema tori mi, ema tori mi ree ja ja ku o! e ko n jelux ni!

When you see a dude in fros Holdin out a big cardboard with "Nike4folly" infront of your skl don't be surprised ooo.
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by nike4luv(f): 1:38am On Apr 13, 2010
abi o! i dey ask myself that everyday, no be for my brains o because i no even get interview, na admission straight! e sha mo!

shes is authentic yooba! iya oko mi  tongue

sexc thAng! (catch me at the business school bay bay) kiss
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by bluespice(f): 1:38am On Apr 13, 2010
Idowuogbo:

oga oh normal pikin dey memorise 123 dis omo oni tuwo dey memorise sulia ayetoro freedom speech 2 bad how did u get in2 cardiff again payed your way shey  tongue tongue tongue tongue

@ post me love ire die cus shes likes challenges like d ogbos we are all stubborn carry go jare ah niki mama fine sisilet cheesy cheesy cheesy wink grin
jesus take the wheels, i haff die grin grin grin grin grin grin grin grin grin

@ topic, ashewo ________ (fill in the gaps) grin
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by nike4luv(f): 1:44am On Apr 13, 2010
emi lashewo! o wa lara eyin aunti meje ji won yii


shes not blue, shes soo green, olive! with jealousy grin
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 1:46am On Apr 13, 2010
nike4luv:

abi o! i dey ask myself that everyday, no be for my brains o because i no even get interview, na admission straight! e sha mo!

shes is authentic yooba! iya oko mi  tongue

sexc thAng! (catch me at the business school bay bay)  kiss

No mind all these haters,both idowu & Bluespice skled in Ojurin secondary skl beside Shitta bus stop. grin grin

Yes i will do now,u want me topless right
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by Idowuogbo(f): 1:47am On Apr 13, 2010
nike4luv:

abi o! i dey ask myself that everyday, no be for my brains o because i no even get interview, na admission straight! e sha mo!

shes is authentic yooba! iya oko mi  tongue

sexc thAng! (catch me at the business school bay bay) kiss

erase dat tot tani iya oko re

abeg my finest cuzin no fit marry rassmatazz  wey awon omogidi like googles full grounds

omo oloja ye kiri oja tongue tongue tongue tongue


@ mi sweetrat cuzin which do u want 2 bring come meet me googles , moyente or dolapo adenuga  correct class babes dont bring dat iya sobo am warning u oo
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 1:48am On Apr 13, 2010
Idowuogbo:

erase dat tot tani iya oko re

abeg my finest cuzin no fit marry rassmatazz  wey awon omogidi like googles full grounds

omo oloja ye kiri oja tongue tongue tongue tongue


@ mi sweetrat cuzin which do u want 2 bring come meet me googles , moyente or dolapo adenuga  correct class babes dont bring dat iya sobo am warning u oo

I want Nike4luv jare,My grandma no go skl she wont be able to pronounce go-go abi wetin u call am sef .
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by bluespice(f): 1:51am On Apr 13, 2010
follypimpi:


No mind all these haters,both idowu & Bluespice skled in Ojurin secondary skl beside Shitta bus stop. grin grin

kwashiokor go catch your fingers! angry grin grin grin grin grin grin grin
nike4luv:

shes not blue, shes soo green, olive! with jealousy grin
my dear, aint jealous just saying the truth as i see it tongue
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 1:52am On Apr 13, 2010
nike4luv:

emi lashewo! o wa lara eyin aunti meje ji won yii


shes not blue, shes soo green, olive! with jealousy  grin

Iwo leni ti okon mi fe,iwo le ni ti okon my yan,iwo lo lo lu fe me(Thats the remix by ME).
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by chibaby5(f): 1:54am On Apr 13, 2010
long hair
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by nike4luv(f): 1:56am On Apr 13, 2010
me and folly can never be cry everyone hates me cry

chi baby grin
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 1:57am On Apr 13, 2010
Nike4folly mo fe ran re pupo
Nike4folly mo fe o yeye
Idowu & Bluespice won ni yawa ooo

grin grin grin grin grin (yemi my lover go sue me for copyright)

Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by bluespice(f): 1:58am On Apr 13, 2010
nike4luv:

me and folly can never be  cry everyone hates me cry

chi baby  grin
i
my fren just gimme the hair and pay homage to idowu and you'll be fine cool

@ topic, oniranu tongue
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by Idowuogbo(f): 1:58am On Apr 13, 2010
chi  mumi okoro don ful my fams ooh my bobo go talk sey u qualify nau mba i no do

but u cute sha be be

probs my oda cousin wiv locks wud wna hola
yim id plz lol cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by bluespice(f): 2:00am On Apr 13, 2010
Idowuogbo:

chi  mumi okoro don ful my fams ooh my bobo go talk sey u qualify nau mba i no do

but u cute sha be be

probs my oda cousin wiv locks wud wna hola
yim id plz lol cheesy cheesy cheesy cheesy
i thot we had an understanding relationship here tongue
details abeg tongue
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by chibaby5(f): 2:02am On Apr 13, 2010
Idowuogbo:

chi mumi okoro don ful my fams ooh my bobo go talk sey u qualify nau mba i no do

but u cute sha be be

probs my oda cousin wiv locks wud wna hola
yim id plz lol cheesy cheesy cheesy cheesy

thankz bbz wink

@topic

candle light grin
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by chamotex(m): 2:03am On Apr 13, 2010
:-x :-x :-x :-x
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 2:03am On Apr 13, 2010
@Chi baby
Gangstress !!!
tongue
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 2:06am On Apr 13, 2010
@Chamo

How Maerket ? grin grin grin grin
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by bluespice(f): 2:07am On Apr 13, 2010
oko iyawo tongue
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by Idowuogbo(f): 2:09am On Apr 13, 2010
@ nike

omo mo like eeh but if u wan enter molebs u suppose  tel me first al dis online iranu i no like oya give me ur yim make i connect una live and direct wiv al my blessings  wink wink wink wink wink

@ yelowspice
taiye go on like u dont no giwa is single is  make we give chibaby nauu
his 30 and still a virgin we nid 2 get rid of him jare

@ chamo honey

killing me soflty wiv his waves ,killing me soflty wiv his hair drivin  me gaga wiv his touch ,killing me soflty wiv his faceeeeee i wud b bck wiv d rest kiss kiss wink
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by chibaby5(f): 2:09am On Apr 13, 2010
chamotex:

:-x :-x :-x :-x

u sure knw 2 keep yo mauf shut!  tongue

follypimpi:

@Chi baby
Gangstress !!!
tongue

am not ooo  grin
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by nike4luv(f): 2:11am On Apr 13, 2010
I.D, am a cool child o! very respectful, and i love that hair!

@ op, QC
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 2:12am On Apr 13, 2010
bluespice:

oko iyawo tongue

Ashewo 2P. grin grin
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by bluespice(f): 2:16am On Apr 13, 2010
follypimpi:

Ashewo 2P. grin grin
ori e! grin grin
Idowuogbo:

@ yelowspice
taiye go on like u dont no giwa is single is  make we give chibaby nauu
his 30 and still a virgin we nid 2 get rid of him jare

lol okay oh
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 2:18am On Apr 13, 2010
bluespice:

ori e! grin grin
lol okay oh

You want to chop Plantain wey go choke u abi. tongue
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by bluespice(f): 2:20am On Apr 13, 2010
follypimpi:

You want to chop Plantain wey go choke u abi. tongue
don't hate on my apetite, there's a lot of love for small time farmers tongue
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by follypimpi(m): 2:21am On Apr 13, 2010
bluespice:

don't hate on my apetite, there's a lot of love for small time farmers tongue

Who u dey throw jab @ alakori,u r not celenkwe.bite me!
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by bluespice(f): 2:25am On Apr 13, 2010
follypimpi:

Who u dey throw jab @ alakori,u r not celenkwe.bite me!
guilty con co did i call your name?
at least i'm not celenkwe, u can never be fanimorous cool
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by nike4luv(f): 2:44am On Apr 13, 2010
idowu mi grin cheesy
Re: Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (reloaded) by Idowuogbo(f): 2:48am On Apr 13, 2010
nike wa sho wa pa baby of d house
''''''''@yelowspice & foly

molebs stop d all online family feuds jare

(1) (2) (3) ... (90) (91) (92) (93) (94) (95) (96) ... (101)

You And Me / You Loaned Your Friend N4m Since Last Year & He Has Refused To Pay, This Happens / Optical Illusions - Find The Hidden Man In The Forest Within 11 Seconds

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.